Stats: 3,180,320 members, 7,910,652 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 02:01 PM |
Nairaland Forum / Diokoloy's Profile / Diokoloy's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
wow tanx all for your contribution, nigeria no be am at ol oooo nah ghana i dey relax my nyash now ooooo,since nobody to help in my own country . |
![]() |
I pray ooooo if say me go no bdy ge help me compete again ooo cos nah generational tin e go b, buh dis ppl wicked sha sey dem no c bance ni or 1999 obasanjo |
![]() |
plz this thread is created for industrial training candidate either one year or six month it seems we were exempted,I av some few places I can put down but if anybody know of any place current plz can stil drop his here.dese are the people dat do accept IT student and wuld pay you well, Department of petroleum resources (dpr) Agip(closed) C and m exchange dey recruit for diamond bank dat ol for nw |
![]() |
Hhm nah wa ooooo make dem snd invitation 2 dose our leader make dey go c d lake abeg I go personally push ol of dem inside hahahhahahahah |
![]() |
Nah wa ooooooo 34 never dooo abi unah want make lion come D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ chop people, abeg ooo 1 Like |
![]() |
I take 1 dat d best position |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |