Stats: 3,236,662 members, 8,102,915 topics. Date: Wednesday, 12 March 2025 at 09:13 PM |
Nairaland Forum / Drenix's Profile / Drenix's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
![]() |
wud 2ruly wana b remembered as true philanthropist and as a man of humility |
![]() |
o men fear catch me as i go there yesterday 2 go get sumtin. d kind of force pipo wey i c dia, nobody tel me say make i go bak ma house, b4 dem go shoot gun, e cum becum accidental discharge, wateva d case may be,z it only ladipo market dat has a dirty surrounding, watabout mushin market etc. abeg fashola easy jare, cus me i smell a rat here ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
dis gal boi get swaGGGGGGGGGGGGS gan.......... 9jia no dey cari last. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
una get sawad mawt o............. make una go born una own. no b 2 dey waste am insyd suker way or use prostorium 2 comot am. ![]() |
![]() |
mine z , drenix |
![]() |
DIS IS JUST A SIMILAR CASE WITH MA SKUL {FEDERAL POLYTECHNICNEKEDE, OWERRI, IMO STATE]. WE NIGERIA STUDENTS NIDS 2 FYT 4 OUR RIGHT, DEY WUD JUST WAKE UP 1 EARLY MORNING AND DECIDES 2 INFLATE PAINS ON US. I DONT BLAME DEM, CUS DIA CHILDREN AINT SKULING IN ANY OF OUR UNI OR POLY, GREAT NIGERIAN STUDENT, |
![]() |
i cnt stop lafn at some post, Fake prophet evrywhre,i bin tk say dy say na 2012,nw na may21, thunda go fire al of dm. i evn gt wedn 2 attend dat dy self. |
![]() |
Xup guys, I insertd my mtn sim card in2 my friendz mobile fone,wt i saw next ws Sim registration failed,i tried anoda mobile fone same was d case. I did a welcum bak same old story. Pls guys i nid ur help. U cn mail me at drecky4luv@yahoo.com |
![]() |
NA WA O, WHICH KAIN COUNTRY B DIZ. WAS SHE NOT D SAME WOMAN DAT CONGRATULATED GEJ. NOW SHE IS CRYING FOUL PLAY. SHE IS AN slowpoke. INFACT MAKE SHE GO HUG TRANSFOMER, MTCEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEW! GEJ ALL D WAY, |
![]() |
na wa ooooooooooooooo, only 65. lmaof |
![]() |
IMSU |
![]() |
tactical error by d coach naim kill aston villa |
![]() |
i lafeth in chinese ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
let i spokes inside his bhalf, plz retooking him, or beta still promoted him 2 personality advicering, jor ooooooooooooooooooooooooooooh |
![]() |
4 ur mind u b v? guy na lack of opportunity. |
![]() |
i haved payed 1000 in 2 d digipay account since on d 20th of august, but dey ave nt credited it, what shul i do? |
![]() |
does any 1 has ds same problem wt me,after paying in 2 d account of digipay my money was not reflected. since on d 20th of august.abeg wat shud we do? |
![]() |
NA WA 4 ds kain process, its confusing. can any help |
![]() |
guy, thanks 4 yur update. , |
![]() |
1) Rooney (2)Torres (3) Odewengie (4) Etuhu (5) Yakubu |
![]() |
I represent IPONRI ESTATE HIGH SCHOOL{2006set},surulere,lag. We 2 gbasky, ! |
![]() |
Am currently at Nekede,d only form on sales is ND evening nd HND morning nd even,whch is sold @ d rate of #5500 @ fidelity inside d skul. D form 4 d post ume is not yet out,a close source said its going 2 b out very soon. So bware of scammers, |
![]() |
Is it advisable 4 me 2 purchase d ND evn form,cos i wrote d UTME nd i scored 198{computer science}. What are my chances of securing an admision there? Or do i nid 2 pay any lecturer 2 get it, pls reply |
![]() |
C as sum mumu dey cast kanu,evn mr wenger stil showers praises on him. 1 of african finest. PAPILO MAY U LV LONGA DAN METHUSALEM,MAY U STAND ND NEVA STUMBLE,MAY GOD BLESS U, YOUR FAMILIES ND YUR ENTIRE GENERATIONS YET UNBORN. |
![]() |
Abeg no 1 mentioned ikechukwu uche,abi hm go do retire den |
![]() |
Am a fan of jim,but i tink is ego nd hs {ima onye bu,sè omo eni ti mo je ni, u no who i b} wil land hm sumwhre he wud not dare 2 land. Abeg,jim control yur emotion, |
![]() |
guy me nid am; drecky4luv@yahoo.com, |
![]() |
E b lyk say tins dey jabo apart 4 here,sum dey strike each oda,dan 1 dey. @ poster na yur grandmama write, |
![]() |
Y sum pple cum dey form botì 4 here,it happens, E get as u go rush drink water,d water go hook u 4 chest,e go b lyk say u swallow stone, ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |