Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,221 members, 7,963,998 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 04:33 AM |
Nairaland Forum / Estellie's Profile / Estellie's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 51 pages)
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 8:09pm On Sep 29 |
Yourheadache:8 sef o. Can you imagine.. Next year go be top 10ππ 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 8:08pm On Sep 29 |
Top 8 ke⦠Biggie please!! 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 8:07pm On Sep 29 |
Cowards don wake upβ¦ ππ If them DRC walk in now, dem go quiet 6 Likes 2 Shares |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 7:09pm On Sep 29 |
Hohenheim:I agree.. Nobody deserves to win for that house 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 10:46am On Sep 29 |
Asabe4:Wetin be this?? Are you new to the show?? Physical and verbal insults were too much, itβs not good for the show.. which insults?? Being called a bandit?? ππ What happened last night was childβs play compared to what normally happens in big brother shows.. Did you watch Big brother Africa?? Nor be kumbaya we come do for here, the show is 18 rated. Who nor fit stand am make e switch to Nickelodeon. Enough of the unnecessary complaints for real. 12 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 3:28am On Sep 29 |
Onyeka see your life You tell your friends say you dey fight for them. Your friends say you dey fight for yourself π 8 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 3:24am On Sep 29 |
a4turitoroman:ππππ 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 3:21am On Sep 29 |
a4turitoroman:I don laugh die πππππ 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:58am On Sep 29 |
You left, you left..your picture is on the wall bla bla. If you had relevance in house, biggie wouldnβt need to send evictees back in the house.. Nobody fit talk this thing since?? 11 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:56am On Sep 29 |
Omo!! I don tire ππ |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:53am On Sep 29 |
Eyennn Now youβre talking Chinwe give them 3 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:51am On Sep 29 |
Make dem answer this girl naβ¦. Insults yakpa naa |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:46am On Sep 29 |
Dem don dey let this mumu Onyeka win.. Where Ruth na 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:42am On Sep 29 |
Onyeka nobody called your name.. Nobody even remember you 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:39am On Sep 29 |
Onyeka go outside go talk na ππ Local mgbeke 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:39am On Sep 29 |
Yourheadache:Yeah |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:38am On Sep 29 |
See mumu Onyeka ππ 3 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:35am On Sep 29 |
Yourheadache:Itβs Dami |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:25am On Sep 29 |
Imagine Omashola for this houseπ© even Angel and Bomaπ 3 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:24am On Sep 29 |
Wanni just dey talk, even her supposed new friends nor dey answer herπ The fact that the other group wonβt say any thing downstairs but will start talking when they go upstairsβ¦π 5 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:22am On Sep 29 |
TheMainMan:Omo!!! ππ 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:20am On Sep 29 |
Ruth dey even mention person grand papaππ 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:17am On Sep 29 |
Yourheadache:Likeee!!! I commend their self control.. I canβt watch you talk trash about my parents.. we go fight die 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:12am On Sep 29 |
βDem say you get botched yansh, you still dey follow the person laughβ π 4 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:11am On Sep 29 |
Yourheadache:Topher wey nor get mindπ He for dey collect slap once onceπ 1 Like |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:07am On Sep 29 |
Omo!! Person supposed slap person this night π |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:06am On Sep 29 |
I just donβt like the way they involve parents. Biko boundaries suppose dey 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:04am On Sep 29 |
fitzmayowa:Dami started it oo.. She was angry that everyone called her name during her eviction night and was ranting.. Ruth joined in and the house exploded.. Ocee decided to get involved for matter wey nor concern am and things almost got physical.. 1 Like 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:01am On Sep 29 |
Wanni Dey cry πππππππππππππ Na once dem tell am say Shaun say she smells like pee.. 5 Likes 1 Share |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 1:59am On Sep 29 |
Omo!! I am entertained and embarrassed at the same time.. Omo be like Topher dodge bullet o π 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 1:53am On Sep 29 |
Jesus!!! Them don kill Wanni πππ 2 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 1:52am On Sep 29 |
Ocee na big fool o.. Saying youβve been bored since they came.. You specifically told the housemates not react to the drama from the girls so now you dey say youβre bored. 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |