Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,024 members, 8,001,135 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 02:37 AM

Goldjnr's Posts

Nairaland Forum / Goldjnr's Profile / Goldjnr's Posts

(1) (of 1 pages)

Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 9:31pm On Sep 05, 2013
dommakavelli:

when did you receive this email? Them go approve his visa soonest, latest next week.
@ dommakavelli, oga na today arnd 3:22pm dem nack d mail o... Hope dey won't call am for interview or tell am say make him go pay him tuition fee bcx him suppose don resume since on Monday. Wetin u think oga mi?

1 Like

Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 8:16pm On Sep 05, 2013
To house, abeg I need an interpretation for this mail sent to my brother fron cdhc...
"Hello,
Your email enquiry refers.
Please be advised that your study permit application is currently awaiting visa ooffier's decision.
You will be contacted as soon as a decision is made on your application".

Regards.

And he has done his medics on Aug 2nd 2013. Interprete please
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 2:47pm On Sep 04, 2013
Jesunro: Pple many today oo
My Oga, wetin dey happen for cic na? Abeg I wan confirm if you still dey thr ni... Bro abeg u get idea weda dem call any name Abdulgafar Jaji bcx I tell person make him fill form for me...
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 10:15am On Sep 04, 2013
[quote author=that diva]I'm in lagos. Gods way is the way out[/quote
For sure.
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:08am On Sep 04, 2013
that diva: Now i know who u are, yes i went to the hospital and confirmed it was sent, saw it on their system, a dr showed it to me. Hopefully ours is next in-line. Lets all be prayerful.

R u in kano? What is the way out
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 10:11pm On Sep 03, 2013
that diva: Which day be that ooo gold_jnr, but sha last week when i was told medicals still dey paris, i went to the consultants and i take my eyes see say dem don send am. Our own go be next Godswilling
@diva, guess ur name na Rukkayyah abi... U did ur medics on Aug 2nd ryt?... I was on number 3rd on d list, I was d guy wif blue kaftan wif my sister. Jus wanna confam ne. So confam say those consultant don forward our medics ko. Well we still hope for d best. Thanks
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 8:42pm On Sep 03, 2013
ChriGo: U b vampire?...suck jeje oo... Gold my man how far wit u visa app?....
@chrigo, bro I mind anytin wey u call me o... I wan suck am big time ni tongue tongue tongue. Bcx May 24t-Sept 3rd knw be beans o... Still waiting noni egbon mi.
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 8:14pm On Sep 03, 2013
shayi12: Hey my beautiful pple,just gt ma trv after waiting 4 several hours @chdc 2day.gt here around 9am.it does take a lot of patience wid ds pple.if u avbt heard 4rm dem in a while pls storm deir office.am sure mine had been issued since 4eva.dey jst left it. Thanks 2 yall 4 ur advices.my guy chrigo,am expectin u. In lambton!!!
Congrat brova... I suck n lick from ya blessing... grin
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 8:09pm On Sep 03, 2013
that diva: Congrats! Wishing u a nice stay @ Canada. I've sent close to 5mails to them today still no reply
@ Oga diva on top, hope ur medics has bn sent o bcx I hear say ikoyi xtay machine knw well. If you can recall one guy wey wear kaftan(native wears) on that day with his sister na my bro oo. Na kano we sef dey reside now.... Wetin dey happen wif trv na?
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 5:32pm On Aug 27, 2013
@ house, I landed safely in lasgidi yestday... I visited d cdhc to enquire bout my apps so on getting thr I filled a form and in less than an hour I was called on phone that my apps is still till on processing that I may take my leave na immediately I praaaa for them on fone say which kind rubbish b dat one say me wey come all d way from kano make I come take my leave that. Naim d babe reason wif me say them jus started working on May applicant ne say them go get back to me soonest I come ring am for d lady ear say na Sept 3rd b my resumption date n failure to to tht I ll be withdrawn from my sch. So d lady tell me say make I hold hakuri(patient) small say them go soon holla @ their boi say d normal time na 4-6 months. Naim I ask her people wey dey get am in less than 3months them runs ne she com brush laff buh I was still talking hard ooo... House gbagbe o knw b wasa(joke). mteeeeew Jor any advice or comment jare gbogbo ile?
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:34pm On Aug 23, 2013
Siga: ... U don do medicals? If so... no worry... God go do am pretty soon... time still dey... this weekend / Next week is gonna be a busy week for CDHC....
@oga siga, Twale!!! No call for med yet sir. Na wan make burst in lag tmrwbe tht so that I go fit storm embassy on Monday. Abi wetin u think? Advise
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:21pm On Aug 23, 2013
Siga: ...Nothing dey shele... dont hit the panic button yet.... when is ur resumption?
@oga siga, my resumption date na Sept 3rd. Goin to prince Albert, Saskatchewan
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 4:00pm On Aug 23, 2013
OMG! Dem refused Oga Akanmu Haba now.... Oga siga, cold dey catch me o... Bcx me sef neva hear anything bout my medics instruct and my apps don reach 3months and 1week today... Oga siga wetin u think say e dey happen na?
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 1:36am On Aug 21, 2013
earthgreeners:
THE HOPEFULS (Fall 2013)

1) Da-range: April 29
2) luckydon: May 2
3) bumfem: May 7
4) onuawuchi: May 7
5) librasat: May 7
6) galala123: May 7
7) joeblack62: May 21
8 ) tebenezer80: May 28
9) freshdude: May 30
10) adewaleafolabi: May 30
11) kayconsult: May 31
12) ancient1: June 4
13) efosa12345: June 13
14) donteejay: June 20
15) Akanmu2013: June 28
@ my Oga earthgreeners abeg u knw include my name... May 24th.
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 9:09am On Aug 20, 2013
ChriGo: Chairman i hail sir check dis link for there operating time www.canadainternational.gc.ca/nigeria/offices-bureaux/high-com_lagos_haut-com.aspx?lang=eng wish u all the best bro
Thx sir, jus checked d web now... More blessing to u

1 Like

Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:35am On Aug 20, 2013
U dis early mo mo argument for god sake... Let's us all prayer for our medics instruct today. Abeg who get idea of wen cdhc operating time on Friday and do dey open Saturday? Abeg me neva c my main person here(chrigo) show face Jor grin grin grin
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:35pm On Aug 18, 2013
Kai..... Oga chrigo @ d top go kill person for here oo grin grin... I don laff so teeeyyyy na mess i come mess. grin grin grin.... Oh Oga chrigo u knw pami fun mama mi... Ap so funny... Like that brova

1 Like

Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 8:58am On Aug 18, 2013
ChriGo: Bros not working bitibawo!!!hope say u no copy the dots wit d email Anyway here is it again chrigolex@gmail.com grin grin
@ chrigo, u r d f main man, 7 gbosa for U.. Gbosa Gbosa Gbosa Gbosa Gbosa Gbosa Gbosa!!!!!!!
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 6:44am On Aug 18, 2013
earthgreeners: All praise to almighty Allah...

I just gat email from CIC..... Medical instruction dropped

Applied > June 11th at VFS
University of Manitoba
Alhamdulillah... So happy for you bro.. M still hopeful to Allah for my meds instruct...
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:45am On Aug 17, 2013
ChriGo: mail ur number 2 chrigolex@gmail.com i go hit u on watsapp
hope u don grab am?
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:30am On Aug 17, 2013
ChriGo: Yep bro dats d deal 4 now...God go smash ya head with gud news and testimony!!! I know sogrin grin
@ chrigo, Amin oo.... I dey feel u brova. Abeg gimme ur digit make I hail u or u dey on whats'app?
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:26am On Aug 17, 2013
ChriGo: Who wants to bokoharam d house with gud news ...patiently waitin grin grin
@ chrigo upon say you are mouthed naim u still dey fear.... Gbegbe Jor me I b full omo lasgidi boi
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:20am On Aug 17, 2013
ChriGo: will buy my ticket asap sir!! Even though medics neva show grin grin....tanx oga
Haba chrigo u don buy ur ticket already? Oga u knw dey carry last o.. like dat Jor! **Thumbup**

1 Like

Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:15am On Aug 17, 2013
Good morn my feofle, kai Hausa ascent don spoil me. @ house wetin dey happen? Me I mail cdhc last nite o... Bcx na yesterday my docx clock exactly 3months old. Jus like for my Oga dict4alpha who submitted on April 19th n received meds instruct on July 15th. My body jus dey totori me say dem go call me by Monday ISA... I knw fit imagine how hot Canada go be wey kano be like Moscow.... I jus dey listen to Badoo song take chill my body.... E wo mi o ni pa ara mu jare! grin grin grin

1 Like

Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 9:31pm On Aug 16, 2013
@ earthgreeners, u made mention of something, you said anybody that doesn't get a meds call dis week and he/she resumption date is first in Sept d person shld look for an alternative approach. Pls wat culd be d alternative?
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 8:01pm On Aug 16, 2013
@ chrigo, we all applied through d paper routine at VAC in Lagos buh they submitted their doc on May 22nd wyl I submitted mine on 24th.
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 7:38pm On Aug 16, 2013
My app is just 3months today, my cousin's got their own within 2months and some days and we are all goin to resume on Sept 3rd. Hope am not late for my resumption date and I've not been called for meds or interview.
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 6:59pm On Aug 16, 2013
@ ChriGo, thx brova am so hopeful to Allah and also I don't stop prayin. @ chief siga, mailed the CDHC last Sunday and dey replied on Monday sayin my app is still processing.. praying for positive. @ bullstriker, my Oga @ d top na Ahmed o... Na today I become a nairalander, I've sent them a mail and dey replied me d following day. Thx so much brova
Travel / Re: Travelling To Canada Part 4 by Goldjnr: 12:47pm On Aug 16, 2013
Hello house, am a JJC and a new nairalander, am so worried bout my app bcx I submitted on May 24th, 2013 and up till now know for my meds. Pls could fhemmy, bullstriker,bashtee, ayodele and odas tell me wats goin on... Need your advise please

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.