Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,187,030 members, 7,931,538 topics. Date: Monday, 26 August 2024 at 08:04 AM |
Nairaland Forum / Hugoranking's Profile / Hugoranking's Posts
Politics / Re: Fulani Herdsmen Plant Bomb In Shaforon Village, Adamawa State (Photos) by hugoranking(m): 6:48pm On Dec 12, 2017 |
How dem take knw say na fulani herdsmen?, dem catch dem red-handed ni?, I tot dey sed no one z guilty, till he or she z proven beyond all resonable doubt?.......u don't just take tinz d way u see dem |
Crime / Re: RCCG Pastor Attacked In Warri By 3 Teenage Boys Fully Armed (Photos) by hugoranking(m): 8:10am On Dec 03, 2017 |
Dem dey sEe dat [1b 4 d man body, no b dia fault..... ;DDem dey sEe dat [1b 4 d man body, no b dia fault..... |
Health / Re: 15 Years After Abortion, Indian Woman Finds Aborted Baby In Her Abdomen (Graphic by hugoranking(m): 11:01am On Dec 01, 2017 |
D pikin use chair sitdown for d belle gidigba! 1 Like |
Music/Radio / Re: Davido - "Baby Tomato" Video (Unreleased Song) by hugoranking(m): 9:19am On Mar 27, 2017 |
can u guyz atleast give us good songs?, dis z a new year for crying out loud, is it too much to ask for? , no b only BABY TOMATO, why nt BABY MAGGI mstcheeeeeew!!! 2 Likes |
Crime / Re: Cult Groups Clash In Cross Rivers State, At Least 2 People Shot Dead (Photos) by hugoranking(m): 11:21pm On Feb 20, 2017 |
BUHARIISCURSED:my Edo bro I hail thee |
Politics / Re: Goodluck Jonathan : I Am Under Pressure To Contest For Presidency In 2019 by hugoranking(m): 8:20am On Dec 22, 2016 |
So dis man don dey take burukutu? 1 Like |
Travel / Re: PHOTOS: 140 Nigerian Returnees From Libya Arrive Lagos Airport by hugoranking(m): 12:34am On Dec 21, 2016 |
So dem no see oda place go dump dis pipo?, wich kind tin b dis, dem wan come drag d small food wey we dey manage wit us nw |
Politics / Re: Senate’s Allegation Against Me Absolute Nonsense – SGF by hugoranking(m): 6:48pm On Dec 14, 2016 |
I no wan talk 1st before dem gho say my mouth dey smell |
Politics / Re: Rivers Rerun: Oyegun, Ganduje In Port-Harcourt For APC Rally (Photos) by hugoranking(m): 2:14pm On Dec 08, 2016 |
Ahdonbilivit
|
Politics / Re: Ndigbo Confers On Fayose "Nwannedinamba" Chieftaincy Title (Photos) by hugoranking(m): 7:25pm On Nov 19, 2016 |
Sports / Re: FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Spain 2 - 1 (Full Time) by hugoranking(m): 6:18pm On Nov 19, 2016 |
MstcheeeeEeeeeew! |
Politics / Re: Atiku: "My Secondary School Students Better Than Public Universities Students" by hugoranking(m): 12:08pm On Nov 19, 2016 |
Eyeah, d tin dey pain me, see as pesin papa dey mumu, cum 2 tink of it, evn d name sounds barbaric (ATIKU), receive sense sir |
Politics / Re: Why We Bought N3.6bn Exotic Cars During Recession –reps by hugoranking(m): 8:27am On Nov 18, 2016 |
E beta make we jst gather these pipo 4 1 plane, den pack grenades inside.....chai!!! |
Politics / Re: Buhari Departs Marrakech, In Morocco Arrives Abuja (photo) by hugoranking(m): 8:21am On Nov 18, 2016 |
Rexnegro:lolz |
Politics / Re: Kachikwu: Ours Will Become ‘scraps’ When Dangote Refinery Kicks Off by hugoranking(m): 8:15am On Nov 18, 2016 |
Coldfaya:her |
Politics / Re: Obaseki Visits Idris Ibrahim, The Police IG by hugoranking(m): 8:10am On Nov 18, 2016 |
Smellos, wey dey appoint 200m housing 4 ex governor, on top recession....Abeg bring anoda story, na dem dem |
Politics / Re: Buhari Departs Marrakech, In Morocco Arrives Abuja (photo) by hugoranking(m): 8:04am On Nov 18, 2016 |
walozanga:Ewu president dey rule u, den wot r u? Lolz |
Politics / Re: Nigerian Military Delegates Inspect Assorted Weapons & Rifles In Pakistan. PICS by hugoranking(m): 9:21pm On Nov 17, 2016 |
All these Aba made weapons, see as dem b like cane, dem fit use dem flog pesin sef mstcheeeew! |
Celebrities / Re: Oritsefemi Begs Shina Peller For Forgiveness (SCREENSHOTS) by hugoranking(m): 9:19am On Nov 17, 2016 |
Quilox club remain his home....eyea, funny hw pipo life don....... 7 Likes 2 Shares |
Education / Re: LASU Students Defeat U.I, Futa And Others At Inter-university Debate In Funaab by hugoranking(m): 9:13am On Nov 17, 2016 |
Make we hear word, wen uniben, OAU, ABU, BUK no go, wot do u expect |
Celebrities / Re: Jim Iyke Shows Off His New Look by hugoranking(m): 9:08am On Nov 17, 2016 |
Dis 1 na pure eye-rene |
Celebrities / Re: May D Vs A Wanted Criminal: Thunder Fire Anybody Who Tags Me With This Guy Again by hugoranking(m): 9:05am On Nov 17, 2016 |
May-D ogini?
|
Fashion / Re: Girl Wears Dress Made With Poly Bag by hugoranking(m): 8:59am On Nov 17, 2016 |
Yes I luv women who r dis economical, atleast she doent hv 2 spend much on expensive clothing, wit #100 u cn sort her wardrobe out hehheheheheheh its evn cheaper 1 Like |
Fashion / Re: Girl Wears Dress Made With Poly Bag by hugoranking(m): 8:59am On Nov 17, 2016 |
Yes I luv women who r dis economical, atleast she doent hv 2 spend much on expensive clothing, wit #100 u cn sort her wardrobe out hehheheheheheh its evn cheaper 1 Like |
Politics / Re: Jonathan’s Government Awarded Deceitful, Ghost Projects — Presidency by hugoranking(m): 8:45am On Nov 17, 2016 |
Sai Baba, abeg dis 1 na political escape route ni?, abeg face wetin carry u go there |
Car Talk / Re: FRSC Generates N1.6bn From Fines In 10 Months by hugoranking(m): 8:28am On Nov 17, 2016 |
Roadside court 1 Like |
Crime / Re: Police Needs Your Help For Exact Location Where Young Boy Was Burnt To Death by hugoranking(m): 8:27am On Nov 17, 2016 |
Naija police b like.....fuel no dey motor 5 Likes 1 Share |
Politics / Re: More Trouble For Justice Sylvester Ngwuta by hugoranking(m): 8:26am On Nov 17, 2016 |
Wait o, dis pipo na bonga fish moni dem dey transfer ni? |
Jobs/Vacancies / Re: Nigerian Employers Really Need To Stop This [picture] by hugoranking(m): 8:24am On Nov 17, 2016 |
Ehen?
|
Politics / Re: Benue Cargo Airport: Sultan Of Sokoto Is Ignorant – Ortom by hugoranking(m): 8:20am On Nov 17, 2016 |
Iyemeh!!! (Smell word battle), let d fight begin, hope 2 hearing 4rm d sultan soonest |
Politics / Re: Anti-grazing Bill Passes First Reading In Abia House Of Assembly by hugoranking(m): 8:17am On Nov 17, 2016 |
Lolz, omo dat fulani no dey smile, na gun dem take dey graze ni?, ah hav c sotin....Nna woteba dis dis fulani pipo eh, odikwa kill pesin ne ba. |
Politics / Re: FG Begins Release Of N100bn For Constituency Projects by hugoranking(m): 8:15am On Nov 17, 2016 |
Na ear we take dey hear dis moni, bikonu make e reach us na, abi una wan kill posin? |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |