Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,372 members, 8,037,749 topics. Date: Thursday, 26 December 2024 at 04:29 PM |
Nairaland Forum / JahSelassie's Profile / JahSelassie's Posts
Food / Re: Quick And Easy OKRO Soup! by JahSelassie(m): 11:30am On Jun 07, 2018 |
Lalas247:Only if you have fufu |
Celebrities / Re: Davido Issues Stern Warning After Toke Makinwa Flaunted Her Off-white Belt by JahSelassie(m): 1:09pm On May 04, 2018 |
Fingers Ain't Equal That one no say I shouldn't rock my ABA made Off White |
Celebrities / Re: D'banj Pictured With Amber Rose by JahSelassie(m): 9:25am On Jul 01, 2017 |
ChangetheChange:MetaMeta On the way I greet all SM wEy dey this Bckgrnd 1 Like |
Car Talk / Re: Save Your Salary For A Year, What Car Can You Afford ? by JahSelassie(m): 8:39am On Jun 30, 2017 |
crixlight2:Look at him Buhari peepo
|
Car Talk / Re: Save Your Salary For A Year, What Car Can You Afford ? by JahSelassie(m): 7:55am On Jun 30, 2017 |
crixlight2:I pity you A year savings you go use am buy watch I no even know Wetin I go talk for your matter again 4 Likes
|
Nairaland / General / Re: An Open Letter To Dangote By An Igbo Lady. by JahSelassie(m): 7:51am On Jun 30, 2017 |
Na by force? No be him money? Stupid questions 1 Like |
Celebrities / Re: We Don't Need Features To Remain In The Spotlight -- Emperor Geezy by JahSelassie(m): 7:41am On Jun 30, 2017 |
Bullshitz Na only Kiss Daniel be consistent artist for G Worldwide Make we hear Word |
Health / Re: Help My Lip Is Suddenly Turning Very Black by JahSelassie(m): 7:22am On Jun 30, 2017 |
U no dey smoke? Ur village peepo don vex |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 8:30pm On Jun 29, 2017 |
AHCB:Oga park well na u sabi make you wear korrect Leg come No be your type go dey pronounce match fi Me NP: Phyno– E Sure For Me |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 8:22pm On Jun 29, 2017 |
AHCB:LM.. .FM Wasere nice one All the things you said about me aint true haha My papa no be Millionaire but we Living a Good life So how am I stranded on the like you said.. I just dey laugh at your foolishness Na old style be this Mr Wole Soyinka No to Bad vibes |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 8:14pm On Jun 29, 2017 |
cristianisraeli:Oya Clap for yourself Your Lecture is not needed Fam... U no get younger ones? I no say I wan kill anybodi Bhet if him get mind make he come now and we go talk am man to man yu sef fit follow come Eyin Asara Omo Yi |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 8:13pm On Jun 29, 2017 |
AHCB:I dunno you and I am dead sure u sef no know me Ju wey dey call Intellectual Obote Swerve Ju I no need grammar to school you goan call your fellows... I dey Intact for una you and I no be Mate |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 3:11pm On Jun 29, 2017 |
comradespade:Hahaha Bruh e Don pain am The fool go report me ni sha Na online Dem get mouth |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 3:08pm On Jun 29, 2017 |
Turboking:Omilolo dere give am chance Na from Odo Otin HT I dey report from. reason me your mail Bros |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 2:58pm On Jun 29, 2017 |
freeman95:I tell you man E go dope I remember Okuku days twas Lit I no dey see you online na |
Crime / Re: Cultists Bury Their Dead Member In Delta Publicly (Pics) by JahSelassie(m): 2:56pm On Jun 29, 2017 |
Ddy:Double for you Aruba |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |