Stats: 3,183,366 members, 7,920,378 topics. Date: Wednesday, 14 August 2024 at 05:33 AM |
Nairaland Forum / Layzieb's Profile / Layzieb's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
walexyf1: People are already in training school? I de medical bus stop the wait fa...I am not understanding again |
![]() |
Any news? Anything? |
![]() |
Add me to the group 07064556063 |
![]() |
I have done medicals...Shay na me suppose collect the result send abi dey go send am themselves...how long before we know our fate |
![]() |
I wrote the cognitive test...they said I passed and I should submit documents. I did What is the next step How long before then? |
![]() |
No wahala...we move |
![]() |
Eyitorewa: Same here and I don't even know what's going on. Nobody is saying anything |
![]() |
Me I still de wait I never see invite for interview. Make dey no forget me o. Anyway wetin dey de ask Una ��� |
![]() |
Good evening I was told the next phase of screening will be done in batches after passing the first apt test. Who else is on this level abi it's jes me |
![]() |
Good day I was invited to write the apt test later and on the WhatsApp group I heard some maybe invited to retake their field test... I really want to know how legit this job is |
![]() |
Youngboss001: Eh sorry have they written the aptitude test? |
![]() |
I've been called..............................i mean my dad called me.....kikikikikikikikiki...sup y'all. |
![]() |
Btw, mr iboro...doz canada scholarship na for pg or ug...person fit get link ![]() |
![]() |
I think i jes got called...someone mind giving me d first 6 digits of d number wey de call...abi na my friend de carry me play koso....#vexin mode installing |
![]() |
I jes got called for bangladeshi...hehehehehehehe...oga at the top is important, but if God wanted u to b dere, u would be. For us dat dis was our only hope, hehehehehe...e don be! |
![]() |
Lolz...u guys are so funny. I bet the lady is tired of y'all bugging her and decides to give u all replies dat suits her. Anyway, sup homies...who minds sending me airtime...i fresh outa it |
![]() |
Hmmm i wish i could hear that nominations are over so i can move on. All i need now is an accurate closure 5 Likes |
![]() |
Can someone confirm dat dey've stopped calling ![]() |
![]() |
He's saying the plain fact....in a country wea govt pays every staff of the university and student pay fees and yet infrastructures are left entirely in the hands of Government...isnt dat stupidity, no question raised...........in a country whose laws clearly rules out underage marriage, yet yerima married an underage in 2010, wasnt prosecuted, wasnt suspended, wasnt sanctioned, kept as senator until he paid his way through....i detest this country...it is simply a waste.....a country where jungle justice is the order of the day and no body replies shid....we are useless |
![]() |
samisparkle94: see me see dis tolotolo.......i want to give u an elderly advice....go to fsb nd tel dem to tel u d country dat is next....idiotic f**lᒋᒋᒋᒋᒋᒋᒋsup kiddo, u tryna give an ELDERLY advice? Lolz...u got it all wrong man. Why dont u grow up first before u try bigga shoes. Ur comment was needless, useless, childish and foolish. U want to give ELDERLY advice...den be matured in ur way of reasoning |
![]() |
All dis f++ls wey answer rubbish. Una hand de scratch una to type? 1 Like |
![]() |
Abeg all those people wey get ears and eyes inside...which country are dey calling now and which countries have dey called? Abeg make we know our lot |
![]() |
Meetvincent: Anybody that used insider for this stuff his or her plane will crashcalm down first...dey will be going with those who didnt use insider and who knows, i fit come de among. Lolz, lets pray we get called dan waste prayer points |
![]() |
Abeg, even if na bangladeshi make dey call me, i go go...lolz. I don tire to wait. Me i call God, give am my name make him help me put am....i will be called, pls all of u say AMEN |
![]() |
Otung: Hello pls is there anyone on this thread from Akwa-ibom?yup dere is. And dat is me. Sup |
![]() |
Chai, me i put all my eggs for this basket o. I sweat, if FSB try me, i join bokoharam...lolz. Abeg make ina no de raise person BP wit fake hope for here, some of us don de sleep wit phones dan our gurlfriends. And me don talk am before, i no sabi back door runs, and de front door de too crowded, may God drop me in through the roof, dats why he is my oga at the top. 1 Like |
![]() |
Dey have not called anybody, dey say dey dont have any credit to call. So this year, dey will be sending "pls call me back" text. I got this info from Mr Oga kpata kpata, de one cordinating dis stuff...thank u. 1 Like |
![]() |
[color=#000099][/color] like seriously wen na me go come receive my own congratulations na? Congrats miss K by de way. |
![]() |
miss kanorian: yihuuuuuuuu..! I was called yesterday and im currently on mu way to fsb. undergraduate or postgraduate. Which country pls |
![]() |
ezme: I'm just curious, and this is for transparency sake. We took back exam slips after writing the test. Are we not supposed to be able to check and verify our results independently as this seemed to be the purpose of us being in possession of the examination slip?honestly brother(or sister), i wished it was so. I mean like any other scholarship. And believe me wen i saw the nomination process, well make i no lie, it was like an end game already for me. If the site eva opens, pls check de process again. I dont think countries nominate, dey are norminated by top govt officials(abeg make una no crucify me, i no talk say na chuwa chuwa carry una go) but actually dey should give us closure not heart attack wen ever ur friends plays a song dat concides wif ur ringtone |
![]() |
Ucheiwu007: so,dey took two pips from each state...74 were nominated for Russia.this year? |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |