Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,832 members, 7,912,264 topics. Date: Tuesday, 06 August 2024 at 04:21 AM

Natureee's Posts

Nairaland Forum / Natureee's Profile / Natureee's Posts

(1) (of 1 pages)

Phones / Re: 5 Things You Probably Never Knew Your Mobile Phone Could Do.. by natureee: 8:40pm On Dec 18, 2014
I tried dis *3370# my dear brethren e no work oh watin d worry people self somebody go dey one corner invent lies some people go help d spread d lies make una always dey remember dat dariz God in every thing you are doing. grin
Celebrities / Re: Denrele Is Ready To Get Married by natureee: 11:21pm On Dec 07, 2014
D unlucky lady u mean cos dis guy will just marry her for bojuboju so people can believe he is not gay but we knw say derele na gay jor,which girl for her right mind will even agree to marry him if not for longthroat .
Celebrities / Re: Popular Nigerian Celebrities Reveal How They Were Disvirgined by natureee: 5:50pm On Dec 07, 2014
Abeg make dem talk truth shame devil jare if dem tell us d koko we no go beat dem oh all dis once wey dey say na 21 dem start d browse if u dig deep na for 16 dem don sabi dat tin our celeb too d lie jor Ada nd charlie yes I believe dem but omotola nd okeowo :oOk oh una knw d truth for una mind
Celebrities / Re: Revealed At Last: Why Ini Edo’s Marriage Failed by natureee: 5:30pm On Dec 07, 2014
I knw say dis source wey talk dis tin na one jobless aunty tatafo dat has being following Ini nd her husband around beta go luk for job dey do joblessness na curse I swear, if I hear say Ini go marry man wey him" financial stability was still a work in progress" Hmmm all dis celeb sha I wish her luck in her next marriage I sure say now her eye done d enter one big guy body opolo fe basi ibi tutu dis time make she open her eye oh wen she wan fall in love oh becos some people like me don d help her count am oh grin grin
Nairaland / General / Re: Don't Lie, Choose Your Position by natureee: 4:44pm On Dec 06, 2014
Hmmm 3&5 sweet die grin
Celebrities / Re: Top 15 Hottest African Female Celebrities by natureee: 4:31pm On Dec 06, 2014
Which year toolz snap dis her pic? Cos her waist don large pass like dis oh plus I sense ojoro for here I no c my pic na smiley
Family / Re: 26 Things That Happen When You Grow Up In An African house by natureee: 4:18pm On Dec 06, 2014
Wen ever my mum is eating meat she will not put everything in her month oh she will cut small nd be chewing den she will stretch her hand as if she is giving u if u mistakenly reach out for d meat Hmmm u will receive serious slap dat can blind u she will call u ole,oloju kokoro another one is body language if we go visiting if dey offer u food or drink no mata hw hungry u re u can't eat d food cos my mum is busy warning u wit her eyes not to eat,one day I ignored her nd took coke in her friend house she was smiling nd luking at me wit bad eye I knw within me dat am dead oh but I drank it she dint allowed me to finish she told her friend we re leaving infact she dragged me wit my ears home I regretted drinking dat coke I was my mum nd dad's topic for days,my mum will always buy over sized shoe,dress for u if u complain she will tell u dat u will grow nd meet d cloth or u mistakenly brake her plate she will shout tani yen ha u have broken all her plate main while u just broke 1 oh Hmmm my dad is no go area. undecided undecided

8 Likes 3 Shares

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.