Stats: 3,171,031 members, 7,880,215 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 02:22 PM |
Nairaland Forum / Ndiasiri's Profile / Ndiasiri's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
It is only a mad man that can tell you the sweetness of madness..Vital,CPN
|
![]() |
#Mercedes benz# We no dey take sugar as you don talk am we need salt like this like this Or else 1 things go happen abi how you see am? #BMW# we no need to tell them you no sey we never chop since yesterday and na this people we go thier party on Sunday they no gree open gate for us ,Now God don butter our bread haaaa see free meet. #Mercedes Benz na me go chop that man nhash carry am go house #BMW# that one wey dey smile, Since wen I see am my spirit no like am at all at all.. any wey make we use style go near them make we try smile small wen we don reach their them go see our real face........
|
![]() |
He is a Hero, I love all his act he also speak fluently drinoayo: |
![]() |
[b][/b]Pmb needs impeachment I just dey pass I sey make I greet una
|
![]() |
What , I just dey pass come dey here this
|
![]() |
If other state Government are acting like Lagos state Government providing Hilux and arms given the Nigerian Legion Corps of Commisioniers duties to enroll in, paying them monthly salary with allowances then that will be great. Kwara state is totally different, people just hear Legion No Action, a small scale office No salary, just paying norminal roll every ending month by same officers my questions are, Are we to be paid for our services or we should be the ones to be payed. Some officers sold all their business to get a huge money to register in New Nigerian Legion corps of commisioniers between #100,000 - 1000000 , After all the money they requested from the applicant of the new Nigerian Legion corps of commisioniers, no job has been given, even in lockdown period that we exercised perfectly and peacefully with other security operatives here in Kwara state. They shared Rice, Oil and other food stuffs to other security operative with money including their monthly salary, Even when other secuirty operatives where tired for the exercises we still maintained the ground for the lockdown, No Single thing was given to us only 1 Square mill, no money our uniforms are outrunned. I am just waiting for this day to come so i can share my pains to my fellow Nigerians and The Government and the presidency who is also the patron of Nigerian Legion, especially to help boost the moral of we the Legions, we are here, we are many and we are called to serve. In other part of the country U.S, CANADA, CALIFONIA, BULGARIA, EGYPT, TUNISIA, CHINA, ISREAL, FRANCE and so many other country Respect and place LEGION as their first peace keep military forum they gave them a large ecass of land and they are mainly on camo describing them as soldiers who can jointly go for peace keep in ISAS, IRAC, IRAN AFGHANISTAN And many other notorious country, and they are always placed in the (frontline) Quote me and they come succesfully making peace in evert single continent they found them selve and are also rewarded by U.N and thier Different president that is exactly how Nigerian Legion corps of commisioniers should be seen, made and approved. This are some pictures below to make my prove. government should please work on this 1 Share
|
![]() |
If other state Government are acting like Lagos state Government providing Hilux and arms given the Nigerian Legion Corps of Commisioniers duties to enroll in, paying them monthly salary with allowances then that will be great. Kwara state is totally different, people just hear Legion No Action, a small scale office No salary, just paying norminal roll every ending month by same officers my questions are, Are we to be paid for our services or we should be the ones to pay for the service we render. Some officers sold all their business to get a huge money to register in New Nigerian Legion corps of commisioniers between #100,000 - 1000000 , After all the money they requested from the applicant of the new Nigerian Legion corps of commisioniers, no job has been given, even in lockdown period that we exercised perfectly and peacefully with other security operatives here in Kwara state. They shared Rice, Oil and other food stuffs to other security operative with money including their monthly salary, Even when other secuirty operatives where tired for the exercises we still maintained the ground for the lockdown, No Single thing was given to us only 1 Square mill, no money our uniforms are outrunned. I am just waiting for this day to come so i can share my pains to my fellow Nigerians and The Government and the presidency who is also the patron of Nigerian Legion, especially to help boost the moral of we the Legions, we are here, we are many and we are called to serve. In other part of the country U.S, CANADA, CALIFONIA, BULGARIA, EGYPT, TUNISIA, CHINA, ISREAL, FRANCE and so many other country Respect and place LEGION as their first peace keep military forum they gave them a large ecass of land and they are mainly on camo describing them as soldiers who can jointly go for peace keep in ISAS, IRAC, IRAN And many other notorious country, and they are always placed in the (frontline) Quote me and they come succesfully making peace in evert single continent they found them selve and are also rewarded by U.N and thier Different president that is exactly how Nigerian Legion corps of commisioniers should be seen, made and approved. This are some pictures below to make my prove. government should please work on this..... 1 Share
|
![]() |
Same grade
|
![]() |
My people how una dey ,I just dey pass I sey make I greet una ohh
|
![]() |
Lolzzzz I just dey pass i sey make I greet una
|
![]() |
Abia dey always carry last i am so ashamed of my state. Do you guys travel at all and enjoy the freshness of other states like, ondo, owerri, ilorin, Akure, osun, Abuja and so forth. Because of one stupid mall, what about all Ariaria that is field with shit and dirty. I am just sick and tired of all of una politicians, wey dey spoil our nation,when coro dey kill people wey where una go hide mtchwwwwwwwwww any way I just dey pass I sey make I greet una 1 Like
|
![]() |
Its been a long way seeking for a way to join movie industry anyone out here to help ill be glad Its my dream and I think I look good to join the family for this movie making playing a good role. smartemenike2018@gmail.com 1 Share
|
![]() |
Hmmmmmmmm
|
![]() |
There is zero% of colonial vilus in niajeriya. Please the money una plomise us who's pocket em dey so we can plotest on phone. Na our money ohh Abi no be so my people. Make una join me tell dem ohh. Internet protest strong pass wakaring in the main load oh at least no one go choot us. I wonder this kind contili wey there money no get value nor.to.use it buy pure water or chalk no even tom tom but it still exist in centila banking of niajeriyia
|
![]() |
That's a LEGEND In Nigeria Forever. Nwa Ibo |
![]() |
I am the only child of my parents, I already have 3 girls no boy, till God finally gave me 2 last boys. I believe everyone needs someone that will be there in his home After he is gone planetx: |
![]() |
No I didnt. That grace only comes from God lexy2014: |
![]() |
Who say good man no dey? |
![]() |
I just dey pass I sey make I greet una. My people how una dey
|
![]() |
Please please please , If na joke make una stop am, which kind play be this one na. Who thief my #100 as I dey sleep dey enjoy my dream, I want use that money buy kpof kpof, I no go gree ohh
|
![]() |
josh123: When I was 10 years I swallowed 2 television and two celien fan and I poo them inside the latrin |
![]() |
Please my good people make una helep me make we for join hand sing this sweet song 1) Loser oh oh oh Loserrrrrr 2) Loser oh oh oh Loserrrrrr 3) Losers you don loose ohh losersssss 4) Kpatakpata you go loose again ohh 5)................. Hahhahah I just dey pass I sey make I greet una ohhh ,how una dey ohh my people 1 Like |
![]() |
Share the money to each citizens account with their BVN number and stop all this 1 billion matters. Nigeria suppose to have a greater Re-change. Una sey una share money last time for kwara here even a single salt no touch me when me and my family wan die for una lock down mtchewwwww |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |