Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,251 members, 7,910,410 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 07:52 AM

Pix Talk - Jokes Etc (42) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113954 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (39) (40) (41) (42) (43) (44) (45) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 5:53pm On Jan 10, 2010
abeg convict. . . nor vex *smiles nervously* smiley
Re: Pix Talk by studio43(m): 6:33pm On Jan 10, 2010
Bros never turn am to fight naw, Habba, Like u get hot temper
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 6:52pm On Jan 10, 2010
*laughs nervously* hehe. . . okay smiley
Re: Pix Talk by studio43(m): 7:04pm On Jan 10, 2010
Sha nor match my sneakers wey i buy for yemen
Re: Pix Talk by Kunbee: 10:42pm On Jan 10, 2010
Na wa oooo
Re: Pix Talk by studio43(m): 10:45pm On Jan 10, 2010
Wetin u see? Lol
Re: Pix Talk by Kunbee: 10:49pm On Jan 10, 2010
Nuffin ooo
Re: Pix Talk by Nobody: 3:27pm On Jan 11, 2010
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:41pm On Jan 11, 2010
cheesy you're gonna get me what? cheesy
Re: Pix Talk by nich(m): 8:43am On Jan 12, 2010
dinkelele! you dey fear? grin
Re: Pix Talk by Nobody: 10:15am On Jan 12, 2010
D1KeleVra:

cheesy you're gonna get me what? cheesy


loool, so u dey hide b4 ni

nich:

dinkelele! you dey fear? grin

Him FEAR! FEAR!!
Re: Pix Talk by Ben13: 11:48am On Jan 12, 2010
lol nich, u don start cheesy
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:57pm On Jan 12, 2010
How i go fear 'Uncle Sam'? huh? i too bad o! No gawk am tongue grin
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 3:55pm On Jan 12, 2010
faakay:


BIG SH, IT!! hmmmmmmmmmmmmmm, 
@pics

c as u spoil food 4me nw angry sad
Re: Pix Talk by Nobody: 4:44pm On Jan 12, 2010
Abbey_city:

@pics

c as u spoil food 4me nw angry sad

lool , the P is PuPu!! pooopoo
Re: Pix Talk by Nobody: 6:09pm On Jan 12, 2010
I don tire!! see me

Re: Pix Talk by Nobody: 6:11pm On Jan 12, 2010
idi bam bam

Re: Pix Talk by nich(m): 7:24pm On Jan 12, 2010
Ben-10:

lol nich, u don start cheesy

grin me ke? wetin i do?

wetin u go talk about faakay?
Re: Pix Talk by clemcykul(f): 11:37am On Jan 13, 2010
chei! which chick get this thing? shocked shocked grin


*salivates**** if i get this kain chick my problem for 2010 don finish!
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:36pm On Jan 13, 2010
undecided
Re: Pix Talk by clemcykul(f): 12:43pm On Jan 13, 2010
my friend clear make i see better thingie
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:51pm On Jan 13, 2010
shattap thia!! u no fit greet?
Re: Pix Talk by lbotus(f): 1:40pm On Jan 13, 2010
No, him mouth get rashes.
Re: Pix Talk by nich(m): 2:13pm On Jan 13, 2010
i hope it's not airborne. lipsrsealed
Re: Pix Talk by Ben13: 3:35pm On Jan 13, 2010
Trust Nigerian pure water
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:44pm On Jan 13, 2010
why i go trust pure water. . . u dey try sell the ones wey them send u sell? cheesy
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 6:20pm On Jan 13, 2010
chei c dis chicken ~~lick lips~~
Re: Pix Talk by nich(m): 6:23pm On Jan 13, 2010
which of the chickens? undecided
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 6:31pm On Jan 13, 2010
scroll up dis one

faakay:

I don tire!! see me
Re: Pix Talk by nich(m): 6:42pm On Jan 13, 2010
oh!  grin  ok! the one wey wan tan to golden brown.  tongue
Re: Pix Talk by sylve11: 6:55pm On Jan 13, 2010
Sharap there! go wash the plates angry cool
Re: Pix Talk by nich(m): 6:57pm On Jan 13, 2010
sylves, dem talk say make we keep the chicken for show glass o. no be say dem talk say make we chop am. tongue

(1) (2) (3) ... (39) (40) (41) (42) (43) (44) (45) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.