Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,176,855 members, 7,899,033 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 04:20 AM |
Nairaland Forum / Olawest99's Profile / Olawest99's Posts
(1) (of 1 pages)
Travel / Re: NUR Raises Concerns Over Lagos-Ibadan Railway Fares by Olawest99: 6:16am On Jun 16, 2021 |
Wetin u expect before beans n bread wey be say if I chop 150 before I no go fit stand up for chair again now I dey chop 450 without feeling like eating nothing. I say Ogun kill Buhari Thunder where are thou 1 Like |
Celebrities / Re: Pete Edochie Speaks On Enugu's Infrastructural Development by Olawest99: 6:05am On Jun 16, 2021 |
Who noticed even twitter ban self affect nairaland no better gist to talk about everywhere just dry. This thunder just dey waste bikonu locate Asorock Thunder fire Buhari in Jesus name 1 Like |
Romance / Re: I Don't Like Her, I Like Her Younger Sister by Olawest99: 12:15pm On Jun 07, 2021 |
SchoolGate:werey po gan ni nairaland yi oo Am very sure am the only normal person here tweeeh 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Atletico Madrid : UCL (2 - 0) On 17th March 2021 by Olawest99: 9:41pm On Mar 17, 2021 |
Olawest99:first goal from ziyech |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Atletico Madrid : UCL (2 - 0) On 17th March 2021 by Olawest99: 9:24pm On Mar 17, 2021 |
Goal Chelsea take the lead Werner with an header what a brilliant goal cheleea 1-0 atletico m 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Tottenham Hotspur Vs Chelsea (0 - 1) On 4th February 2021 by Olawest99: 11:24am On Feb 06, 2021 |
The prediction ends 9:10pm, and u predicted pass 10 come tomorrow and predict Chelsea match u might got a chance to win alingo2013: |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Tottenham Hotspur Vs Chelsea (0 - 1) On 4th February 2021 by Olawest99: 9:28pm On Feb 04, 2021 |
Goal Chelsea take the lead 1 Like 2 Shares |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Tottenham Hotspur Vs Chelsea (0 - 1) On 4th February 2021 by Olawest99: 8:58pm On Feb 04, 2021 |
Predict and win 5k the first 4 correct score collect 5k each end in 10min time checking reply myself EmekaBlue: |
Family / Re: My Fiance Visited My Mother Empty-Handed & Now Our Relationship Is Threatened by Olawest99: 10:40pm On Jan 08, 2021 |
No matter how small it is the guy should have bought something for them. I pay my cousin a visit this Christmas and am very broke without knowing what to buy. I later bought orange of 200 naira on my getting there I met his dad, he just came back from abuja. Its not up to 5min of me settling down his dad took knife and started drinking orange and thank me, its as if I knew his tasty for orange. Don't let forget no matter how small what we give open doors |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Aston Vila (1 - 1) On 28th December 2020 by Olawest99: 7:48pm On Dec 28, 2020 |
Chelsea 1:1 Astonvilla |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Aston Vila (1 - 1) On 28th December 2020 by Olawest99: 7:47pm On Dec 28, 2020 |
Chelsea 1:1 Astonvilla |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Chelsea Vs Aston Vila (1 - 1) On 28th December 2020 by Olawest99: 7:11pm On Dec 28, 2020 |
Chelsea get the lead from giroud Chelsea 1:0 Astonvilla |
Romance / Re: I've Had Enough! Bet9ja Addicts Come In Here by Olawest99: 12:29am On Jul 14, 2020 |
Don't u know even if u carry all the players to wear boot enter field one bastard go still wear slippers enter field 1 Like |
Romance / Re: I've Had Enough! Bet9ja Addicts Come In Here by Olawest99: 12:24am On Jul 14, 2020 |
Baba 10 sure odd dey ground for tomorrow game ooo hit me if u wan make I drop ham if u put 10k nah 100k b DAT oo 1 Like |
Romance / Re: Very Sad Experience I Had With The Police Today by Olawest99: 12:28am On Apr 20, 2020 |
[img][/img] |
Romance / Re: Very Sad Experience I Had With The Police Today by Olawest99: 12:11am On Apr 20, 2020 |
op I don't believe ur story beside police is just human in uniform. this is another story on twitter |
Sports / Re: Arsenal manager Mikel Arteta has tested positive for coronavirus. by Olawest99: 11:50pm On Mar 12, 2020 |
Abeg I wan chop millions from bet9ja b4 the end of this season make dem finish season coro no concern us o 2 Likes |
Celebrities / Re: "She Wants To Have Sex With Me" Naira Marley Replies Lagos Female Senior Officer by Olawest99: 4:42pm On Nov 01, 2019 |
This man no go kill person |
Car Talk / Re: The New 2019 Ford Edge Unveiled In Nigeria By Coscharis Motors (PHOTOS) by Olawest99: 1:52pm On Nov 01, 2019 |
Nah wetin our politicians dey take our money buy b DAT and bury the rest |
Celebrities / Re: Zlatan Ibile: I Won My First Car When I Was 19, I Did Bricklayer by Olawest99: 5:15pm On Oct 29, 2019 |
I was present in the rap battle in Mapoly Thank God for the guy Any mapaite in the house |
Romance / Re: My Dilemma: My Girlfriend's Confessions. by Olawest99: 10:12am On Oct 29, 2019 |
Person wey she dey feed with the runz money self run, who u b wey u no fit run. Only if u know u wan use her as side chick and have a serious relationship with better girl. |
Celebrities / Re: Deji Adeyanju Calls Naira Marley "A Nuisance To Societyā€¯ Over Strip Club Video by Olawest99: 8:04am On Oct 25, 2019 |
In less than 48hrs am very sure Malians is coming for u. He will surely reply u am waiting 1 Like |
Celebrities / Re: #MadeInLagos: Fan Came To Prostrate For Wizkid, He Returned The Favour by Olawest99: 3:49am On Oct 13, 2019 |
The guy no wan die young, ma fi idobale pami Idobale o nse wa |
Romance / Re: Young Man Had Sex With His Girlfriend Whom He Last Saw Two Years Ago. Now This by Olawest99: 3:26am On Oct 13, 2019 |
We know them by their lies |
Nairaland / General / Re: Python Killed And Sold In Ekiti (Photo, Video) by Olawest99: 3:14am On Oct 13, 2019 |
Everywhere nah snake 1 Like 1 Share |
Family / Re: Why Do Most Nigerians Like To Reduce Their Ages? by Olawest99: 3:08am On Oct 13, 2019 |
Age is just a number owo lagba Owo ni koko |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |