Stats: 3,176,482 members, 7,898,002 topics. Date: Tuesday, 23 July 2024 at 04:47 AM |
Nairaland Forum / Omaricha166's Profile / Omaricha166's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Next will be, WheelBarow pushers youth,
Ah no blem una shaa! |
![]() |
God save u say them no light u
Jonsing cocosimbe |
![]() |
Ok o,
Nah them them |
![]() |
Ok.
Nah WE! No be Them |
![]() |
Nne jee nkeoma! RIP, sis |
![]() |
I talk am, say Kanu don create history, morethan one week now wey this guy hide, yet una still the carry him matter for head, wait o, so if no be kanu or biafra, we no go discuss any other topic fr politics thread again! Lets just dont discuss this two things for lyk 2days, and everywhere will come back to normal |
![]() |
Nice one,
Next!! |
![]() |
Biafra the last hope of an average SouthEast 1 Like |
![]() |
Jesusloveyou:lol, for ur plastic mind nah, kip decieving ur self 5 Likes |
![]() |
Bubu abeg fly come back, nd tell us the next step, cause lyk play lyk play ur tenure don the finish ni, No solid achievement 15 Likes 1 Share |
![]() |
This one cultist are killing their selfs in Imsu,
lol! Are u thinking wat am thinking? |
![]() |
Chai!
If to say, I be Nigerian citizen ah for vote fr this man,
just that, am now a Biafran,
ah cant vote in anoda persons country ni |
![]() |
I said it!
This folks representing sai baba are the ones spoiling his govt. |
![]() |
None of the above |
![]() |
Mmh,
witches nd wizards, everywhere 2 Likes |
![]() |
Next! |
![]() |
shortgun:ah dey tells u, i have been waiting for them to celebrate victory in sambisa forest , am just disapointed 6 Likes |
![]() |
Ok! Nigerian Army with tanks nd AK47 riffles, rejoicing nd celebrating for deffiting unarmed civillians, lol , ah think this soldiers got it wrong cause they werent able to deffeat boko haram that are well armed for years, therefore, this shouldnt call fr celebration, rather a disgrace to nigerian soldiers, thats mah view! 12 Likes |
![]() |
Afojas nd their two face, are inseperable.
Nice speech though |
![]() |
Wow
Ah too love Biafra! |
![]() |
Pls i need d pictures, as evidence if its true, then they deserve it, how can some useless people be blocking and walking any how in the street, causing hold-up everywhere, abi u want to join ipob d terrorist group? If so, u deserve more dan this, cause nobody is above d law, abi all dos ipob wey dem kill recently una beta pass dem gosh! |
![]() |
Kentursky:any southeasthener that said ibos hate dem selfs, just take a closer look at dat person, u will realise he or she hate is brother or sister, nd that person is planing evil against his or her brother, cause some of mah ibo friends cant say such cause they gut notin against dere brother, though in all ethnic group thre must b the bad ones(enemy of progress) 1 Like |
![]() |
We the yorubas are now restless nd sleepless because of the ibos biaafra or freedom, I sugest we should stop eating up our heart because of d Ibos, rather ingore or incourage dem on how to get dere biafraa, instead of behaving childish nd foolish, nd stop composing thread to discourage dem in there struggle cause it wont help, nd i see no reason we the yorubas we b crying for d ibos hu lose 2million people in d niger civil war, abi nah our die? Pls we the yorubas should behave ourselfs cause wat must be must be, check mah signature typing frm Ondo 1 Like |
![]() |
Wow
nice speech,
but IPOB wont hesitate to finish u people bfor heading to ur paymasters |
![]() |
Josephjnr:better |
![]() |
Josephjnr:better |
![]() |
Josephjnr:well since u arent a seeyer, why telling us de future, abi u smoke weed? |
![]() |
Op
i guess u ar a seeyer |
![]() |
Lol
Nigeria nd politics,
so PDP now welcomes a well known cultist in govt. House,
lolx
tomorow now Vikings will go nd visit APC in the name of politics,
gosh! Increasing cult clash
nigeria is really becoming somethin else 58 Likes 1 Share |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |