Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,173,234 members, 7,887,648 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 11:52 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1993702 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (337) (338) (339) (340) (341) (342) (343) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by BBM: 11:57pm On Jul 29, 2022 |
Chiefheywhy:Yeah she fine true true But I will choose the ugliest girl in that house before her The girl be like person wey don cast Forget fine face 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:57pm On Jul 29, 2022 |
Dannyxy: That one sef dey do her own coded movement Earlier, Bryann and her were sharing bed, she told him he couldn't touch her, but she wanted him to remain in bed with her. He now told her consent is key, minutes later, he take style comot from the bed, go lie down for Daniella bed. I no sure say e reach 10 minutes, Ilebaye don show for the boy corner, hold him hand, next thing, she don siddon for bed dey collect massage from the same guy wey she been talk say make he no touch her. I no even dey understand the two girls again. Maybe Bryann smells nice. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:59pm On Jul 29, 2022 |
Tatiana4u: Erica do u strong thing ba....loool... 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:59pm On Jul 29, 2022 |
safarigirl:Leave our ashawo bryann ooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:02am On Jul 30, 2022 |
See as Bryan push Daniela away as the babe dey sleep on him body |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:03am On Jul 30, 2022 |
Chai! See tackle wey Doyin gave to Chichi 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:03am On Jul 30, 2022 |
Sylviaunusual: Are we going to have Herna? 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:03am On Jul 30, 2022 |
Groovy don dey shalaye , I dey like this BBNaija love sha . Under one week una don love up die dey do like mumu . I can’t relate abeg 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:04am On Jul 30, 2022 |
All Sheggz knows how to do is give excuse See him saying that his rap was not as good as Bryann's own because Bryann is a performing artiste and he just raps for fun. He then went on to say the rap he did was just ABC, he did not think he needed to do much for a fashion show LOL. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:05am On Jul 30, 2022 |
This Doyin wey resemble blind rat dey talk about trenches boys wey no fine. Na wa o 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 12:05am On Jul 30, 2022 |
Titaniumental:And its takes a mumu like you to Stan a glorified MUMU... Keep staning Kiddwaya's clone,you go shalaye tire this season.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:06am On Jul 30, 2022 |
Clement1111: No be Bryann I mean O, Bryann dey control him constituency wella I mean Sheggz, his lockdown roommate and fellow married man |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ceejayMAX(m): 12:06am On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69:I swear long mango mouth 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:08am On Jul 30, 2022 |
ThierryJay:Go and cry more.. ntoor failed musician 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 12:17am On Jul 30, 2022 |
safarigirl:Sheggz ke Bella don tie him spirit for bottle |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:19am On Jul 30, 2022 |
This Shege head shape take style funny o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 12:19am On Jul 30, 2022 |
Aguwanyi:Well only a dumbo like you develop migraine cos of a glorified mumu......and that glorified mumu will continue to give you sleepness night, Same way you have time by this hr to type jabala about dat same glorified mumu. If stupidity is a person,then you perfectly fit the picture 2 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:21am On Jul 30, 2022 |
Why groovy dey simp like this |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:21am On Jul 30, 2022 |
Groovy, abort... abort... thus relationship is too stressful |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:21am On Jul 30, 2022 |
Wetin dey do the Groovy? Why is he stressing himself to explain to that leap? Guy if she dey vex, use that as an opportunity to chance her. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:21am On Jul 30, 2022 |
dumininu01: I don laugh tire 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:22am On Jul 30, 2022 |
Island Boys are going for a meeting? ? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:22am On Jul 30, 2022 |
Demnan:I tire for the guy. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 12:23am On Jul 30, 2022 |
activities2:Hahaha but dem sey him dey one Grammy something or I no even remember wetin dey call am.Some were even comparing him to burna David and wizkid.Person wey never even perform for Europe or North America 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 12:23am On Jul 30, 2022 |
Chiefheywhy:the thing be like say he wan cry |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 12:24am On Jul 30, 2022 |
Island boys wan hold meeting.... Biggie behave o....abi na kayode |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:24am On Jul 30, 2022 |
This is just the |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:25am On Jul 30, 2022 |
dumininu01: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:25am On Jul 30, 2022 |
Groovy, walk away. Save your remaining dignity. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:25am On Jul 30, 2022 |
LOL These Island girls dey kill me. Make I go see as Groovy dey simp for Trenches |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:25am On Jul 30, 2022 |
Chi chi na fool She makes me laugh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:26am On Jul 30, 2022 |
This is just the the 7th day Do people really fall in love so easily like this Really hard to believe all this shiiii dude she said don't talk to her. Girls like beauty be playing emotional games on boys |
(1) (2) (3) ... (337) (338) (339) (340) (341) (342) (343) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |