Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,225,459 members, 8,063,428 topics. Date: Monday, 27 January 2025 at 02:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2131963 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (338) (339) (340) (341) (342) (343) (344) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:27am On Jul 30, 2022 |
Did i just heard "With my full sessiness" The wannbe posh lady chichi sha 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:28am On Jul 30, 2022 |
Beauty don even go back to her room Why Groovy dey here dey do merry-go-round? These men are shaming me this year, na only Bryann never dey fall hand 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:28am On Jul 30, 2022 |
Make una allow kess sleep nau.. Dude even said "Bro no vex this is important" Alpha male indeed Tueh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:29am On Jul 30, 2022 |
candidladyTemp: It’s hard sha, in a confide space like this , it’s hard . But I no just understand why this Groovy no fit just leave this matter and walk away . Beauty go still find am , that I’m certain about ! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:29am On Jul 30, 2022 |
Saturday parry never reach ship don dey shake because of small exposure between the two levels! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:30am On Jul 30, 2022 |
Idiots are talking who they are feeling.. LmAo Doyin was right Please who did Adekunle say o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jay16: 12:30am On Jul 30, 2022 |
This Chomzy should cheer up na she's still angry talking about the Trenches |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:30am On Jul 30, 2022 |
Groovy I pity you. Women like beauty are draining, I run away from them, draining… 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:31am On Jul 30, 2022 |
I knew this meeting will be about girls .....yeye guyz |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 12:31am On Jul 30, 2022 |
safarigirl:Make bryann no just try am He should continue with his triangle Even sef,he should extend it to the island girls |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:31am On Jul 30, 2022 |
Eloswag is feeling Chomzy Doyin Chi chi Dianna Bella |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 12:31am On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69: 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:31am On Jul 30, 2022 |
Bella no get choice but to dey follow Shegz up and down. She no get any other friend for there. See as boys dey do meeting and girls dey one side. Them no born am well to go join the girls 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:32am On Jul 30, 2022 |
bentenny: Long may it continue Up next, Shella must crash by order of the Saturday Night Party. Thank God, the mumu talk don end. Chomzy don scatter ship all the way from Level 1 Na this kain chaos we dey expect 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:32am On Jul 30, 2022 |
Will Icall this breakfast kos it 12.35am or late dinner Groovy just got served |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:32am On Jul 30, 2022 |
Meanwhile this season is just a week and has beating SYE in terms of entertainment already. Lockdown is still the goat of bbn season… 17 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:32am On Jul 30, 2022 |
MizzD: He said Diana is not on his list and said God forgive him |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:33am On Jul 30, 2022 |
Sheggz talk who you dey feel All this shalaye sef |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:33am On Jul 30, 2022 |
Sheggz Feeling Bella Doyin is feeling him cos she says so Chi chi |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:34am On Jul 30, 2022 |
So Chichi dey feel Sheggz I knew it 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:34am On Jul 30, 2022 |
Dotun thinks chomzy Is feeling him Dotun is feeling: Doyin on a physical level. Closed cos they’ve been friends before the house but is keeping it open cos anything can open in the house. Bella - cool, likes her but cos his guy is already onto her, it’s closed. Adekunle says he likes Bella but he likes bumbum?? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:34am On Jul 30, 2022 |
candidladyTemp: At all , Beauty will come begging . Watch . |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:34am On Jul 30, 2022 |
Trenches guys have created a card game of their own. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:34am On Jul 30, 2022 |
Dannyxy:Comrade allow SYE season to rest in peace nah Too much vawulence nor too good 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:34am On Jul 30, 2022 |
Whats Doyin right about, please? MizzD: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:35am On Jul 30, 2022 |
Only him MizzD: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:35am On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69: I never see her since She been no dey table at all at all when all of them dey do table meeting. So, how she take dey follow am up and down? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Demnan: 12:36am On Jul 30, 2022 |
Or he is feeling her. Is he not the one following her around yesterday? MizzD: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by candidladyTemp(f): 12:37am On Jul 30, 2022 |
Chiefheywhy: In a confide place for 6 days Happy groovy left already. Hard to believe they got real feelings for each other See the mumu playing with the talking drum stick. .. His mind is not even in the conversation they are having The only thing Ilike bout groovy is/are his lazy eyes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:37am On Jul 30, 2022 |
See as Hermes eyes dey red...hope dem nor dey secretly give am shekpe syrup Hermispherians i come in peace 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ThierryJay: 12:38am On Jul 30, 2022 |
Dannyxy: I think it's a close one between Lockdown and Pepperdem. Lockdown had more intriguing content and nationwide appeal but Pepperdem had the strongest HM personalities. 12 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:38am On Jul 30, 2022 |
Dotun has eyes for Bella Buh since Sheggz dey,e nor dey dat one.though he like big ass Adekunle dey feel Bella,buh e b like,na Sheggz dey her mind. All this guyz dey dull me,dey ain't ready to step on each other toes cos of the ladies 1 Like |
(1) (2) (3) ... (338) (339) (340) (341) (342) (343) (344) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |