Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,098 members, 7,977,181 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 09:22 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Good Women With Sharp Mouth (1842 Views)
How Do I Control My Girlfriend Sharp Mouth / Four Women With Kids By The Same Father (Photos) / LumiDolls: Barcelona Brothel Replaces Women With Sex Dolls (2) (3) (4)
Re: Good Women With Sharp Mouth by ahnie: 11:49am On Feb 15, 2023 |
Emu4u2c:Before the bridge or after the bridge? I love the fact that,you ain't ashamed of your hustle. Keep it up area. That's one of the beautiful traits of deltans,we hustle soft like butties Our pride dey our chest like butter,e nor dey melt.
|
Re: Good Women With Sharp Mouth by Sonnobax15(m): 11:53am On Feb 15, 2023 |
ahnie:. Na wa....fear don make me leave road come house come park keke......Plus say passengers no dey road again self,is so frustrating.........Hunger wan finish people for area now.....If not for this keke wey I take day package myself,na only God for know wetin for don dey xup with me. |
Re: Good Women With Sharp Mouth by ahnie: 11:55am On Feb 15, 2023 |
Sonnobax15:Then try reason another side hustle |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Sonnobax15(m): 11:56am On Feb 15, 2023 |
Emu4u2c:. Bro . Why I go shame for my hustle...When my friend and I operated a bakery business as at few years ago,I was very proud of it. No type of hustle wey I never do,so long say e no dey illegal,count me in.. . If guyman shame for him hustle,no body go put food for him table..... |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Candidlady: 11:56am On Feb 15, 2023 |
ahnie: idey very fine auntie thank you your dairy gives me joy 😃 |
Re: Good Women With Sharp Mouth by ahnie: 11:58am On Feb 15, 2023 |
Candidlady:Nagode yar'wa na |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Sonnobax15(m): 11:59am On Feb 15, 2023 |
ahnie:. Sis,the truth is that the way I take like this my self-employed job is beyond measure . Abi make I try reason bakery work back, especially now wey price of bread ingredients don inflate...Sis,this keke work don enter my DNA sit-down gidigba |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Emu4u2c: 12:06pm On Feb 15, 2023 |
Sonnobax15:Yes o onoivo..nor shame for watin Dey bring food come your table o as long as say nor be illegal.. I'm just surprised because Keke riders in Delta state don't look like people that have time to browse the internet talk less of naira land.. 1 Like 1 Share |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Emu4u2c: 12:07pm On Feb 15, 2023 |
ahnie:Ovwian precisely.. Yes o Deltans get pride nor be lie... anywhere we go we shine bright 🌞😎 |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Sonnobax15(m): 12:09pm On Feb 15, 2023 |
Emu4u2c:. Bro,many of us doing this shitty job are actually graduates,even myself I be OND holder..But what to do na.. Instead of being idle and to avoid see-finish,na wetin plunge many of us into this job....... But I understand your point tho...... |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Emu4u2c: 12:11pm On Feb 15, 2023 |
dollytino4real:No o aunty dolly...na life Dey carry person go where he nor know o ... happy New Year |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Emu4u2c: 12:14pm On Feb 15, 2023 |
Sonnobax15: Well you have a Good level of exposure.. That's an added advantage.... I'm just happy to see a different type of area.. not those yahoo boys that can't engage in an intelligent conversation |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Sonnobax15(m): 12:18pm On Feb 15, 2023 |
Emu4u2c:. No wahala bro........Our society has been so messed up already,but na only God go see us through..... |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Emu4u2c: 12:21pm On Feb 15, 2023 |
Sonnobax15:About the bakery business..I be done dey reason go dat Side One time |
Re: Good Women With Sharp Mouth by dollytino4real(f): 12:24pm On Feb 15, 2023 |
Emu4u2c:happy to hear u sound n healthy |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Sonnobax15(m): 12:25pm On Feb 15, 2023 |
Emu4u2c:. . Bro, leave that side......This is the worst time to think about bakery work especially when you're a novice...Even when a veteran like myself ventured into it,the bankruptcy almost sent us back to village. |
Re: Good Women With Sharp Mouth by ahnie: 12:32pm On Feb 15, 2023 |
It's advisable to have more than one stream of income this period Sha, because kontry get as e bi. |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Spandau: 3:40pm On Feb 15, 2023 |
Candidlady: Because the future is in a dairy |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Isabi4lov: 3:41pm On Feb 15, 2023 |
A good woman will know how to talk to people but if you say you get werey , she sef go bring the werey wey dey her body out . Make person dey lie on top my head and you dey expect me to keep quite ko le work . |
Re: Good Women With Sharp Mouth by Spandau: 3:44pm On Feb 15, 2023 |
Candidlady: The future is a broke fooool! The future spews rubbish The future is expressively bad |
Finding It So Hard To Let Go / Please Help A Friend! / If God Can Take Away Women 4rm This World, He Has Automatically Solved 85% Of Ev
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |