Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,876 members, 7,994,021 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 04:20 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Saw My Ex This Afternoon (6920 Views)
She Mistakenly Saw My Long Dick, Instead Of Going Out, She Asked Me.....(18+) / Phone Call From My Ex This Evening / Best Way To Deal With Your Ungrateful GF Or Ex This Valentine (2) (3) (4)
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:00pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:See as him bin dey twist face like Colombian Enwe |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Jayjay0(m): 10:00pm On Apr 05, 2015 |
you have finally refuse to have sense...too bad 1 Like |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Acekidc4(m): 10:02pm On Apr 05, 2015 |
And so, wetin make we con do about am |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:03pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:na true sef, d guy no even get meat for body again Abeg, help me buy amu peak milk |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:04pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:Kai Ni neh nan Number 3! Baba you don recruit that fine babe to your mins3 I bow, abeg offer me that employment na |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:04pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:dat guy na fooool I see amu for vanguard De guy just bone de act de film |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:06pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Na Orijin e need o |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:07pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:see wen me and u dey open our 32 I dn bone for u? Take time u hear amu I no dey use such mins3 play Orijin101 warn amu if u knw amu |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:10pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:go buy amu watch |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:12pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:Sorry sir |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by SkinnyDude(m): 10:12pm On Apr 05, 2015 |
menix:guy! i no fit shout |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:12pm On Apr 05, 2015 |
chimerase2:But e get sense pass T.A Orji sha |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:18pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:kai! kingtom, na today i know say u be bad friend! you sabi say chimerase2 no get blood for body again and you still dey prescribe orijin for amu. . . na why i dey call you quack doctor be dat |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:21pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:You see why I say e good make una dey get sense! You no sabi say the herbs for Orijin go make amu gain hin body back, you wan go give am Peak milk, lactose and sucrose so e go just die abi? My 6 years for University no be beans o |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:23pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:No be beans, na cassava ? |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:26pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Baba no vex, I respect your 8 years for Alcohol consumption and sales institute na |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:41pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:you sef see say you dey apologize. . . to study alcoholism for University of Manitoba Canada for 8years na childs play |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:43pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:No be beans o |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:48pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:so, warn ursef! don't joke with my intelligence |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:49pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:Baba, e be lyk say my eyes dey close by demselves sha, wetin dey happen |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:50pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Yes boss!! |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:51pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101: I will still pretend I didn't see amu |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:53pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:Oga I no know o, I dey see rainbows here sef |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:56pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:for my mind, i dey see things but i no know say na dream i don dey dream. . . i jez dey stagger dey wake up and reply mentions |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:59pm On Apr 05, 2015 |
Orijin101:I am just typing random words on my laptop nfswwtyuhqrujjvcdseujkiigdsaqqetupplkcxdsd |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:02pm On Apr 05, 2015 |
KingTom:Baba, man don crash jhare. . . |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:46pm On Apr 05, 2015 |
Tandullceblog:i still wanna ask when u will change ur picture,Then i look , |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:50pm On Apr 05, 2015 |
Ipledge: Yeah, I've changed it. Came online and saw some mentions about it so I did. |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:53pm On Apr 05, 2015 |
Tandullceblog:mehn this dope,you are beautiful i must confess |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:59pm On Apr 05, 2015 |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 12:01am On Apr 06, 2015 |
Tandullceblog:when i was thinking she will kiss me back |
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Princecalm(m): 12:24am On Apr 06, 2015 |
Tandullceblog:for your mind. |
See what this Lagos boy is doing to this nine girls / How Beans Saved Us From Armed Robbers / I Don’t Know Why Guys Are Scared To Talk To Me, Am Still Single- Lady Cry Out
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |