Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,721 members, 7,979,441 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 08:53 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} (472989 Views)
Mr. NAIRALAND Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (265) (266) (267) (268) (269) (270) (271) ... (333) (Reply) (Go Down)
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:09pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Na koko u dey yarn so. You no see say me sef don dey one corner dey watch the show.. |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:10pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:Anyone, oga. But me I support this new school of thought 100%. Even if I come here to campaign na because I feel like, not because somebody dey compel me |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:12pm On May 14, 2015 |
lagunna1:Me na any time I feel like now o. And anybody can win, e no concern me. But I fit spend my time and energy if u tell me say u dey nyash the babe |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:14pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Orijin101 sef don use all him schoolfees money buy credit subscribe finish on top TWACI matter. Oga Teempakguy sef don dey frown nao......coz na MB all dose designs dey chop!!! I just remembered say i some of trypa's e-idiots lamenting their MB wipe in the crime section. Mayb dem dey report those contestants to the police nii, i no know oooo |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:16pm On May 14, 2015 |
Princecalm: Abeg prince, thanx for that holy water wey yu tek clear my boys eyes. Our senses don dey trek come abuja small small |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:16pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Make we all come together and back one contestant for the fun of it.. Contestant wey humble.. Wetin u think? |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:17pm On May 14, 2015 |
lagunna1: Brother no be by his own power oooo, na mixture of alomo and correct ogidiga do d trick ooo |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:18pm On May 14, 2015 |
Braintouch:Na true oo Oya Tohpahz come collect your banner 1 Like 1 Share
|
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:19pm On May 14, 2015 |
scentmarlc: U fit name am Sukusuku consultancy |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Princecalm(m): 11:19pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:I thank God for una NL life |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:20pm On May 14, 2015 |
kinglekan:King abeg comot crown before yu enter oooo. D door no too high. |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:23pm On May 14, 2015 |
Ipledge: Braintouch can yu see d madness am talking about....... At 11.30pm, a baptized mumu is still campaigning for a 17year old girl wey don sleep since 8pm. We are talking of Ipledge who is roughly 32years old oooo, imagine !!!! 2 Likes 1 Share |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by kinglekan: 11:23pm On May 14, 2015 |
scentmarlc: ROTFL. U ehnnn www.nairaland.com/attachments/2388096_coollogocom5062531_gifdbb2fefbdd9e975d8678c04d0a1169c1 |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:25pm On May 14, 2015 |
lagunna1:No worry, we go find out. Meanwhile, if any of the contestants na one of our paddi real life babe we fit help. But they must prove it to us by uploading a picture of both of them together |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:25pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:it's just 6:23 |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:25pm On May 14, 2015 |
scentmarlc: |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:26pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:if Jacksparrow not contesting,I will campaign for u as Mr nairaland |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:27pm On May 14, 2015 |
Ipledge:Means ur not in Nigeria sweating for a girl u don't know physically |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:29pm On May 14, 2015 |
Braintouch:so u won make I keep shut,make u crown one mgbeke abi .. God pass you 1 Like 1 Share
|
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:33pm On May 14, 2015 |
All this guys wey dey whine mouth, this contest is just for fun and we are not in do or die ishh, we may not have met the contesting girls or even know them before contest, be rest assured we having fun okay. Three things that have hooked me on nairaland are information, meeting new people, strong arguement. Eventhough we have to maintain decorum and respect rules, we should also make threads active by engaging in arguements and counter arguements but lets not take it personal. Trust me we the active contributors are entertaining a bunch loads of silent viewers. Having said this i implore undecided fellas to vote the ever beautiful, brainy, decent, cute, preety, sexy, caring contestant by name MISS TOHPAHZ Thank you, if tohpahz win i will trek from Owerri to Umuahia to congratulate her cheers. Cowlegg Ipledge Braintouch 4 Likes 1 Share |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:35pm On May 14, 2015 |
Ipledge:U no know me. I fit decide to shut up and watch until this matter end. I no even know any of these girls physically |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:38pm On May 14, 2015 |
Braintouch:same thing here,but am the one that encourages my candidate to participate...I can't leave her here |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:42pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish. My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me. 8 Likes 3 Shares |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:46pm On May 14, 2015 |
lagunna1: Brozz yu just have to buy one plot of land to test this your prophecy skills oooo. |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:48pm On May 14, 2015 |
Ipledge:Ohhh brother, yur deliverance is permanent |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by stephenqueen: 11:48pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:Guy you be real wehrey I swear ... Anyway team twaci lole shey...Oya Emi tesojue www.nairaland.com/attachments/2388096_coollogocom5062531_gifdbb2fefbdd9e975d8678c04d0a1169c1 1 Like |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:50pm On May 14, 2015 |
Braintouch: Ohhhh braintouch my guy, y do good ideas only come to you in the night !!!!! |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:51pm On May 14, 2015 |
It's almost a brand new day. Goodluck contestants. |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:51pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:amen oo All we are saying,give us [size=14pt]Tohpahz[/size] 1 Like
|
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:53pm On May 14, 2015 |
Ipledge: My friend, abeg drop that weed. Whats d meaning of "miss mr nairaland" |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:54pm On May 14, 2015 |
Ipledge: My friend, abeg drop that weed. Whats d meaning of "miss mr nairaland". Effect of too much weed |
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:55pm On May 14, 2015 |
scentmarlc:what of aipete2 and u forgot vickydera2 name |
(1) (2) (3) ... (265) (266) (267) (268) (269) (270) (271) ... (333) (Reply)
Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread / Sms That Would Make Any Girl Fall In Love / Best Long Distance Relationship Songs Top 20 (my Favourites)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66 |