Stats: 3,177,953 members, 7,903,063 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 11:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time (211208 Views)
Nigeria Vs South Africa AFCON 2023 Semi-Finals (4 - 2)pens On 7 Feb 2024 / Egypt Vs Morocco : AFCON 2021 Quarter-final (2 - 1) On 30th January 2022 / Cameroon Vs. Nigeria: 2018 AWCON Semi-Final - 2 - 4 - Penalties (Full Time) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (82) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fergie001: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
It will not be better for Ojo EKEDC....goal...dem take light... 2 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by prinsam30: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
dem say south Africa dey press and skillful but na naija I see dey do the opposite ooo |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by anonymuz(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Naija all the way, but make no lose guard o |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Gideonmi(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
We die here! ![]() |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fecta: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Lordjb: Please its not playing on chrome (android) |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by neheholmes(m): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
In Mr bones voice : The great one we thank you! Naija is a goallll.... |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by barackodam: 8:31pm On Jul 10, 2019 |
Eyedea: Oga, na tactic. When we need to defend, Moses comes on, he's better at supporting the defense, but Samu is better at attacking. We needed to catch the South Africans while it's hot. |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by OdefaGirl(f): 8:31pm On Jul 10, 2019 |
1 Like 1 Share |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by lonelydude: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
chai na wao.....i can't see any link to watch this game.... |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by naijaschoolguru(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
That lineman is mad 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by otokx(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
planetx: Not today 3 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
sisipelebe:It is not over slim beauty ![]() |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by fergie001: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
This linesman dey crase? Wetin Ndidi do nah.... |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Akorkor(f): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
This referee sha!!! |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by helinues: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Ndidi and Nwaziem have been impressive so far |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Knox123(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Electdbahdguy: ![]() 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Angelfrost(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Sweet... My boy just scored... Now, I can sit calmly, sip my zobo, and enjoy the game. ![]() Abeg, one more goal before half time, so we can cruise the game, then bring in Onyekuru or Osimhen in 80th minute to wrap things up. 2 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by coalcoal1(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
khalids:he scored |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Gideonmi(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
barackodam:GBAM |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Oluwachukwueze 2 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by DeWisedon(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Biafran gooooaaaaallllllll 4 Likes |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by ahnie: 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Unlimited22: Kassh ya.....howdy e don tay o.hows life? |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by israelmao(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
One more goal is coming for us. |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Lawson081(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
so startimes no deh show this nija match.. 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by ReeLoaDead(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Sending Samuel Chimerenka Chukwueze 1 carton of peak milk 1 Like |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Teejay13(m): 8:32pm On Jul 10, 2019 |
Well play Super Eagle, more win to come!!! Inshallah |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Yomboy4ever(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
tonididdy: Drink water too useless make dem just sell am d guy Don rotten for bench |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by shotuns: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Watch live from here.... https://m.feisuzhibo.com/live/3/?t=1562785200 www.feisuzhibo.com/live/3/?t=1562785200 fecta: |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by gagzee(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
pls where can one watch live online? |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Ikem11(m): 8:33pm On Jul 10, 2019 |
Musa shoot what is this |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by barackodam: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
YoungAncient1: What do you mean you don't do it in quarters? You have a fantastic LB who has recovered from injury, but you wouldn't use him because your makeshift LB has been playing better? Which coach does that?? ![]() |
Re: Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time by Nobody: 8:33pm On Jul 10, 2019 |
YouareaBITCH:You no well ![]() |
(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (82) (Reply)
Argentina Vs Nigeria: International Friendly - 2 - 4 (Full Time) / Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! / Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |