Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,415 members, 7,974,697 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 09:59 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? (841 Views)
Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M / Which Matter Una Dey Settle For Your Side Na? / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)
Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Cricciautos(m): 11:14pm On May 28, 2020 |
I hear say many people gather for different police station? Why |
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Emmacolinho(m): 11:17pm On May 28, 2020 |
Altar boy go add weed for Reverend father incense now the whole church don high during mass nah the case we still dey settle since Sunday 2 Likes |
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Lilshorecords(m): 11:43pm On May 28, 2020 |
C |
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Cricciautos(m): 12:13am On May 29, 2020 |
Emmacolinho: Jesus |
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Emmyloaded: 11:50am On May 29, 2020 |
This one strong oo
|
Re: Abeg Which Matter Dem Dey Settle Now..? by Rejomar(m): 6:05pm On Jun 02, 2020 |
Junior put tramadol 4 tea his grandpapa carry the tea drink,nw the old man is snapping selfie with calculator,na d matter we dey settle since yesterday. |
(1) (Reply)
Laugh It Off / Over The Cuckoo's Nest / This One Is Yours
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |