Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,211,685 members, 8,012,268 topics. Date: Monday, 25 November 2024 at 06:00 AM |
Nairaland Forum / Powerofmap's Profile / Powerofmap's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
Music/Radio / Re: Who’s your all time greatest? by powerofmap(m): 1:42pm On Jun 03, 2008 |
I Respect Krs One but I cannot rate em wit Pac cos hes too good. My list: 2pac Biggie Smalls Nas Rakim Mosdef Talib Common Jigga 50 Wizzy Slim Shady |
TV/Movies / Re: Good Scripts For Nollywood by powerofmap(m): 1:26pm On Jun 03, 2008 |
So Da Prof whats the problem pre-production, post-productions,Editing e.t.c or is it a general problem? Wats cooking miss ya online Prof. |
Celebrities / Re: I Dey Suspect Kc Presh by powerofmap(m): 10:30am On May 29, 2008 |
ppl mind you Music is profitable the like of tuface makes good money from music because you can feel em even the World can. |
Celebrities / Re: I Dey Suspect Kc Presh by powerofmap(m): 7:21pm On May 27, 2008 |
Those guy na the worst thing wey come out of Aj because after their fame dem forget dem root, That short thing see me one day expect me to run come hug say star dey pass fool.When i see star i know one. Lets think of it how many people buy their so call album under kennis? men if na yahooze, drug men make dem continue jare because to survive when shows no dey he no easy |
TV/Movies / Re: How To Make Friends In The Movie Industry? by powerofmap(m): 9:10pm On May 06, 2008 |
Men Prof me just dey jare, Nairaland no dey make me dey concentrate na em make me dey away for some while.Have been gud sha, So have you uploaded the First Rap music in naija yet on your blog? |
TV/Movies / Re: How To Make Friends In The Movie Industry? by powerofmap(m): 1:01am On May 06, 2008 |
Wao! Da Prof this is very intesresting, Thanks for the tips and I think I now understand better. |
TV/Movies / Re: Nairalanders Please Beware: A Fake Producer by powerofmap(m): 12:59pm On Apr 29, 2008 |
Na wa sha so finally this IT wey u dey rush dey find don make u fall mugu.I graduated from Pefti Script Writing but never needed any IT because what I think I need is more Education not IT.Pefti to me is not a compelete Film Institute. If your sister is so serious about Movie Industry why no try NFI(Nigerian Film Institue) in Jos and she would not need beg for IT on net.Anyway sha sorry about your loss. |
Music/Radio / Re: 9ice Lyrics-street Credibility by powerofmap(m): 12:39am On Apr 25, 2008 |
Baba Dele E Seun Gan |
Music/Radio / Re: Did You Know That The Lenght Of The Hit Single Yahoozee Is 419 by powerofmap(m): 6:19pm On Apr 16, 2008 |
9jabeat men i feel u die broda, Shey how u take observe the shit because i don listen to yahooze pass 1000 times but I never observe am.Shey Mr.Olu na ur way sha, |
TV/Movies / Re: 2 Million Dollars Movie On Majek Fashek By Charles Novia by powerofmap(m): 8:04pm On Apr 12, 2008 |
Comb n Luca what happening you guyz 're taking it personal why? |
Romance / Re: Met The Same Girl Twice: Have You Experienced This? by powerofmap(m): 11:12am On Apr 11, 2008 |
huh? shey u don take Kpoli Ni? |
Music/Radio / Re: I Have Nothing To Say To Modenine-ruggedman On Best Rap Album Award by powerofmap(m): 10:50am On Apr 11, 2008 |
edosioo: 2006 do you think he worth the Award? am not hating or something but if you realy know what it take to be lyricist you would know that Ajasa worth the shit 2006. Nuff Said, I Love Ruggey but dont hate mody |
Celebrities / Re: What Is Wrong With Ernest Asuzu!? by powerofmap(m): 10:15pm On Apr 10, 2008 |
Men shey na Gloria abi na Obot Etuk swear for am because, The guy just dey Bleep up(fine boy for that matter) |
Celebrities / Re: Tuface Getting Married September ! by powerofmap(m): 10:14pm On Apr 10, 2008 |
But for niyi blog i see say Anita don belleful na which one come be another girl again? @poster better no give person wrong info oh |
TV/Movies / Re: 2 Million Dollars Movie On Majek Fashek By Charles Novia by powerofmap(m): 10:06pm On Apr 10, 2008 |
da Prof where have you been? Miss ya been busy too. |
Crime / Re: Nigerians Caught Stealing Cars In Europe by powerofmap(m): 10:00pm On Apr 10, 2008 |
Na wao! all this white ppl dey conver their yash and use Nigerians as scapegoat? God go punish dem all shey na Only Naija na em corrupt pass? any small thing wey involve Naija he don make Headlines why? |
Music/Radio / Re: D'banj - New Singles ( Maje, Kiwon And More) by powerofmap(m): 9:51pm On Apr 10, 2008 |
D'banj yash don open na, I don talk tire for Nairaland make em go back to em Harmonica maybe that one go pay am. |
Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by powerofmap(m): 8:03pm On Apr 10, 2008 |
I don dey read all since so I don decide to make my comments. How did this shit start? why would a white man fall for this crap if not that they really know that our leaders loot our funds and need some to stand as owner like a white man.some1 said yahoo boyz 're lazy, I pray for you make you no face poverty and face anything wey go make choose between thief,drug n yahoo because lots of guyz in our universities pay their bills by this stuff.Picture the rate of crime in Lagos and Benin and picture if yahoo is not in existence how will crime rate be?So all we need to do is to pray our leaders stop looting our funds so that boys too go stop to use their looting creat Format(lol). I no be Yahoo boy but atleast I dey hood wey yahoo don make crime reduce.God Bless Nigeria and God change the heart of our Leaders. Never treat crime from below treat am from the Top. Luca what cooking? |
TV/Movies / Re: 2 Million Dollars Movie On Majek Fashek By Charles Novia by powerofmap(m): 5:09pm On Apr 10, 2008 |
He's a great man sha, But don't think an high budget like that should be on a movie of such.We got lots of great story that can be re-make for the World to see.Femi Lasode or so did Sango, Sango can be re-make,story about the Oya,Osun,Jaja of Opobo and so can be re-make. Instead of spending nonsense money to go to film festival without presenting a better film or not even get an entry. Luca Bawo ni? Kilo Bo? |
Travel / Re: Nigerians Abroad Help Me To Travel Out by powerofmap(m): 5:06pm On Apr 10, 2008 |
@poster Don't Give up on your dreams broda and God go do am for you. But all this Nairaland ppl sef na so una be If someone just speak em mind una go criticise am. He no easy after Sound Sultan sing finish una no gree come back home yet una say he no easy(lol) |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 12:59am On Apr 10, 2008 |
Lets see because na that Time dem go say na Hause or Igbo Award. |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 3:50pm On Apr 06, 2008 |
But na waoh Luca see conversation wey we start small small lots of ppl now picked interest dats coool.As for Asa men make una forget she popular die to ppl that listen to real music no just do me kind of music. @wolexf record sales? do you know lots of ppl more than two Asa cds to share with friends? Acceptance who tell you say ppl no accept Asa? Asa is a newface mind you? so just give her chance and you will be suprised. Bros try read all post and you go understand better. Luca which way now? been busy that why all this past me but am back now. (Additect to Nairaland) |
Literature / Re: Writers' Block And Inspiration by powerofmap(m): 11:37am On Apr 04, 2008 |
usefrank: It happens to alot writers broda, Its one of those things because for over 3 month now I cannot screenplay a script i have written since last year.I just let it go because I know I will get inspired again and be able to put it perfectly. My advise to you is to just go out regularly,watch movies and hang out you will see you will get inspire ASAP. Wish you all da best bro. |
Music/Radio / Re: Double Six Disses Ruggedman And Mode 9 by powerofmap(m): 8:44pm On Apr 02, 2008 |
@flowshow men you sabi jare, But still I gbadun ruggeydey baba well well |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 8:39pm On Apr 02, 2008 |
Luca, Marvellous dey everly saw last week.I respect rhymzo too but you know naija factor now everything na settings, "If you no belong you no belong be that" try to listen to Give it to dem by marvellous nice song shut down in da ghetto. |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 5:33pm On Apr 01, 2008 |
I never liked Naeto C am not hating thats just the truth.In 9ja today lots of fake hype and shit and after all the claim they live in abroad all their life yet they all can't make themself known from where they are coming from. I only feel Ikechukwu in Dare's Fuji and Dekunle's Fuji Mogba dun Jesu Gan. No one is talking about Morachi,Gino and the rest of them. The Regae Dancehall nomination: Best Reggae/Dancehall Album London Fever - African China True Love - Timaya (Will win, Should win) Uchie - African Rockstar Shey na only their three dey naija wit a nice song? In Nigeria today most regae artiste 're concious musicians.I respect Righteousman, Felix Duke,Marvellous Benji. Lucabrasi what do think? |
Music/Radio / Re: Double Six Disses Ruggedman And Mode 9 by powerofmap(m): 2:12pm On Apr 01, 2008 |
Na wao so ppl wey hate ruggeybaba full hear? who told you he will no last? the RAP society is open to anything, Its freedom of speech. Modenine and co dey come out now come claim Rappers and best lyrist where dem dey when Eidris(remedies),ruff rugged and raw,trybe men dey make things happen? Atleast ruggeydey make Eidris transform from all the megidi figidi to a good rapper. Have any listen to Eidris lately? so Ruggeydey is here to last Dis no Dis, Nuff Said am out |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 12:41pm On Apr 01, 2008 |
Thank God say ppl wey dey think like me dey this Forum.I marvel by some local shit Ajasa put down, Ajasa's is now an originator of a kind of music because if you watch lately lot of upcoming artiste are loving the style and picking it.When I listen to Cash 11 i smile because its shows Ajasa kind of flow is appreciated by lots of ppl(including me). Again to Mr. Okoye 35mm no 35mm just try to improve your lil bro music.Lets feel some kind of originality in it. I dey hear small small sef say More than a friend no be una song? shey na true i heard a version from myspace. |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 2:39am On Apr 01, 2008 |
Na P2 abi P-square shey na only them first use 35mm? beacuse ppl just dey rant Do me Do me, hhwa has been bias since inception so no be today, How can Ajasa loose to Modenine? this guy is very good yoruba, enlgish pigeon all join. I listen to GT today and i can't just know why he loose to Wande Coal. |
Music/Radio / Re: P Square Controversial Comment On Hip Hip World Award by powerofmap(m): 4:12pm On Mar 31, 2008 |
tosin you don start again abi? do me was suppose to be next year nomminees for best video but its was included and after everything jude dey run em mouth up and down. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |