Stats: 3,168,931 members, 7,872,994 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 06:23 AM |
Nairaland Forum / Prettilicious's Profile / Prettilicious's Posts
![]() |
do u mean u need corpers?am a lady, i wil b a corp member by november nd am very much interested... |
![]() |
for d fact dt u knw wat u did was wrong is a gud step...many guys wil do d same nd dey neva feel sorry for it..prevent law of karma by stayin faithful to ur partner pls. |
![]() |
i didnt bother readin ur post..d topic is enuf to knw wat d post is all abt....bros abeg start wit ur gf....wen she starts, we will follow. |
![]() |
u go fear kpomo lips na.....na d whole mouth dem go capture. |
![]() |
na medicine..pls dnt argue.....i hail dem dokii's. |
![]() |
99% of men are cheats....dnt trust any guy fr any reason abeg wether rich or poor...wat if d side chick is a rich gal dt doesnt need d guys money fr anytin insted shes d one financing d guy...abegi jor, i knw even trust my own bf wen it comes to side chick tin...i dey show am hell. |
![]() |
All d guys dt are against dis post are bunch of womanisers...u are nt worthy of a faithful girl ...u shld b sharin ur gf's p*ssy wit anoda sure guy! 1 Like |
![]() |
rill: I just knew dogs could never make the listloooooolz! *rotfl*...some dogs ar on dis list tho ![]() rill: I just knew dogs could never make the listloooooolz! *rotfl*...some dogs ar on dis list tho |
![]() |
ogbuchukwuemeka: I have always said it, that white wedding is a borrowed culture which I have hated but most of our generation prefer fake lifeabeg ooooo no b borrowed culture weddin u go also do? oya lie make i hear u. |
![]() |
awww! oh my gush!!!...* borrows handkerchief* ![]() 1 Like |
![]() |
awww! oh my gush!!!...* lends handkerchief* 1 Like |
![]() |
cool...LOLz ![]() 1 Like |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |