Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,867 members, 7,973,003 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 04:52 AM |
Nairaland Forum / Samocci012's Profile / Samocci012's Posts
(1) (of 1 pages)
Politics / Re: Oshiomhole Donates N2m To 'Go And Die' Widow by samocci012: 5:16pm On Dec 02, 2013 |
So the 2million will now stop u frm receiving God's punishment u don forget say widow's na God wives dem b |
Religion / Re: All Catholics Will Go To Hell - Chris Okotie by samocci012: 5:13pm On Dec 02, 2013 |
Nna eh dis okotie guy don make mii vex wc Kia rubbish him dey yarn sef MOG talkin dis rubbish mtcheeeew |
Family / Re: Man Dumps Wife For Sister Inlaw, Says Her Cooking And Sex Is Better by samocci012: 8:41pm On Nov 15, 2013 |
Orishirisi rubbish |
Phones / Re: Etisalat's N100 Data Plan For Nairaland by samocci012: 7:53pm On Nov 14, 2013 |
gats norin to say una too lyk moni |
Education / Re: ASUU Leaders Chase Kogi Governor Away From Hospital by samocci012: 1:01pm On Nov 14, 2013 |
sowie abt dat |
Events / Re: How Do You Cancel A Wedding You Have Already Paid For? by samocci012: 10:03pm On Nov 13, 2013 |
Ms Nas:u b gbooooooooooooo u no tel me say u no go school abi na nite school u go?mtcheeeeeew meanwhile OP just try and take my advice and save ursef all dis stress. |
Celebrities / Re: Lola Omotayo's Pre-wedding Looks by samocci012: 9:46pm On Nov 13, 2013 |
More grease to d elbow of makeup 1 Like |
Fashion / Re: Do You Think Wearing This Much Makeup Is Deceitful? by samocci012: 3:20pm On Nov 13, 2013 |
adtiezy1: Not happy at all with. na wa for u oooooooo dirty mind |
Fashion / Re: Do You Think Wearing This Much Makeup Is Deceitful? by samocci012: 3:18pm On Nov 13, 2013 |
power of makeup who dem dey deceive Mtcheeeeew pls just b real and stay natural |
Events / Re: How Do You Cancel A Wedding You Have Already Paid For? by samocci012: 3:11pm On Nov 13, 2013 |
My broda OP to b honest don't cancel d wedding go ahead wt it once u r tru file for d devorce sikina no skin pain and den give ur reason for d devorce no go let ppl wey don plan to come eat rice n chicken vex for u ooo God go help u |
Music/Radio / Re: Dr. SID Ft. Don Jazzy - Surulere by samocci012: 3:03pm On Nov 13, 2013 |
na wa oooo e don Tay wey I drink garri self abi d price still dey high +talkin abt SURUlERE wetin concern mi |
Romance / Re: Birthday Gift That A Guy Would Really Appreciate by samocci012: 2:58pm On Nov 13, 2013 |
[color=#000099][/color] Lobatan I don't buy gift for a guy :- |
Romance / Re: Birthday Gift That A Guy Would Really Appreciate by samocci012: 2:57pm On Nov 13, 2013 |
Lobatan I don't buy gift for a guy :- 1 Like |
Nairaland / General / Re: Chinese Man Walks In Iron Shoes Weighing 405 Kilograms by samocci012: 2:35pm On Nov 13, 2013 |
Ugom38: He has tried at least they have hospitals that will treathaaaaaaaaaa lol |
TV/Movies / Re: "Hustlers" - Mercy Johnson, Nse Ikpe-Etim & Clarion Chukwura by samocci012: 2:28pm On Nov 04, 2013 |
Luv to watch tou |
Politics / Re: Great Nigeria House On Fire by samocci012: 1:56pm On Nov 04, 2013 |
O lord av mercy dat used to b my former ofis 16th floor,no wonder weather change as if say Eclipse wan happen so sad |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |