Stats: 3,230,625 members, 8,085,670 topics. Date: Sunday, 23 February 2025 at 04:05 PM |
Nairaland Forum / Sirlins's Profile / Sirlins's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)
![]() |
Normally na only us dey misbehave abroad |
![]() |
That's what family stands for .......love |
![]() |
As a daughter or second wife 10 Likes 1 Share |
![]() |
Nbeni:chaiii see as everything soft, even the wheelbarrow na two drip yellow tires. God abeg na if na because of my sins forgive Biko 2 Likes
|
![]() |
Dem never settle ASUU finish una dey talk about student loan 😂😂 |
![]() |
You people still dey school dey run cultism, una never know about the "premium shege"wey dey real life. Nobody is hopping on the govt for survival na individualism system of government wey dey practice for Nigeria, you're busy looking for who to kill and who to fight you never even get stand for your family not to talk of your community 😂 e be like say some people never understand this life. 10 Likes
|
![]() |
Nigeria is a mini America when it comes to "murder" una too get mind abeg 24 Likes
|
![]() |
Exchange business is the best business in the world if only you can take the risk 8 Likes |
![]() |
The whole world is facing it. Wahala for who still dey sleep for house ......hustle oo forget school learn skills |
![]() |
Politics dey sweet abeg 😂😂😂😂 |
![]() |
Na 419 joor , which kind precious diamond stones na lie 5 Likes 1 Share |
![]() |
Sporty bet over cash out today . 3 Likes |
![]() |
Jagaban is trying, only God knows what that man is facing. To be a Nigerian na problem, imagine person wey be president with bad mouth wey full una tongue for social media. Proudly igbo ! Make una leave this man try first , he's not after wealth, he wants to try ......I believe abeg ...let's support each other and move forward. 5 Likes 2 Shares |
![]() |
yes yes yes The thought of it will kill me ....not yet married shaa 3 Likes |
![]() |
illicit:that one na food ? 1 Like
|
![]() |
coolitempa:ewooo |
![]() |
Insecurity in the southern part of Nigeria is alarming, sometimes I ask myself where all these men that makes noise upandan are ? Most Billionaires are from that side yet they can't come together to fight Insecurity. Chaaiii kidnappers everywhere, ipob , ecn etc you people should just let this country move forward abeg. "BE THE CHANGE YOU SEEK FOR". Am from the east, but them no born me well to reach that side whenever I visit Nigeria, what's my crime? nothing...mtcheww 11 Likes 3 Shares |
![]() |
Baba don jappa |
![]() |
Lol. Una dey treating bokoH. Freedom of speech but mind your speech. 1 Like 1 Share |
![]() |
Nigerians and drug business..SMH. one of the major reasons other countries don't like us. No be say we dey too high, cupidity is a bae 2 Likes
|
![]() |
Ehhh maybe you got it because you're still a virgin naa think about it 1 Share
|
![]() |
Zab2021:na money una get joor .....I tap to your blessings sir God will give me peace of mind too in no time. Your home is blessed 1 Like |
![]() |
Just no dey carry ashawo u go get plenty savings 2 Likes |
![]() |
He's a big fool, una dey joke with everything. Oh Africa!!! God bless my fathers |
![]() |
Then why are we celebrating it,Petroleum refineries convert (refine) crude oil into petroleum products for use as fuels for transportation, heating, paving roads, and generating electricity and as feedstocks for making chemicals. Refining breaks crude oil down into its various components, which are then selectively reconfigured into new products. Why won't we benefit from it, something that will make price if petroleum almost free in Nigeria 10 Likes
|
![]() |
Omoh flaunt your blessings ....it's not easy ..........one day I will post something more than that inshallah |
![]() |
End time 1 Like 1 Share |
![]() |
Eyaaa our own Mercy .........don't support Tinubu you said No. Miracle will happen inshallah 1 Like |
![]() |
Omoh the death of poor ifeanyi have brought this two together goiiii .......another ifeanyi loading inshallah 13 Likes 1 Share |
![]() |
Hehe she said 98 women have done abortions, lie lie it's 99.9 no dey whine me 9 Likes 1 Share
|
![]() |
Which one be dinner again � na only fanta and water I dey see for table abi na drinking competition Dem do 2 Likes
|
![]() |
Lol me that's dating Rihanna nko? She no know me but I know her since 8 person wey don born Taya for me sef she no even know 25 Likes 1 Share
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |