Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,970 members, 7,946,205 topics. Date: Wednesday, 11 September 2024 at 02:22 PM

Spezee's Posts

Nairaland Forum / Spezee's Profile / Spezee's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Travel / Re: South Africans Enjoy Snowfall In Much of the Country (PICS) by Spezee: 10:04pm On Jun 06
LexngtonSteele:
Don't allow Biafrans into your country if you want snowfall to continue.

Snow used to fall in Nigeria ❄️ 🏔 until Nigerians allowed them in.
Idiot no wonder u dey bear IndecentStar name
Politics / Re: FG To Construct Super-highways Connecting Abuja And Lagos, PH And Lagos by Spezee: 10:00pm On Sep 19, 2023
I swear na nice development,if na only wetin tinubu go do for dis him 4yr tenure, I go vote for am, una see shege buhari carry our South south oil money use construct super high way from Abuja to Kano, why we for south can boost of that kind of federal road, wetin paint pass na fashola na e use as minister of works
Sports / Re: Luis Enrique Quits As Spain Manager (photos) by Spezee: 9:12pm On Dec 08, 2022
Abeg make e dey go jor ,him n buhari(bubu) are d same, napotism wan kill them , how u go dey carry Barcelona players both those were no get experience n d were still dey suck e mama breast dey carry take full national team for what na, no b juju b dat
Politics / Re: Peter Obi Worships At Rhema Deliverance Mission In Lagos (Photos) by Spezee: 1:11pm On Dec 05, 2022
Up peter obi, our next president, Edo state stand gidiba for u, no shaking. People were no won see u make die for ur sake make dey go lagoon drought ,
Sports / Re: Coronavirus: Italy Suspends Serie A And All Sport Activities by Spezee: 7:38am On Mar 10, 2020
I pity all dis Nigeria(Edo girls) girls were their handwork na to run do ashawo work for Italy Una see Una life, I take God take beg Una make Una stay there ooo because we no want make Una com give us d corona virus in fact no space for 9ja again
TV/Movies / Re: Movie Whatsapp Group by Spezee: 12:36am On Jan 13, 2020
but na porn movies me want ooo
TV/Movies / Re: Movie Whatsapp Group by Spezee: 12:35am On Jan 13, 2020
08100846760
Celebrities / Re: Charles Okocha Shows Off His Daughter (Photo) by Spezee: 10:07pm On Apr 27, 2019
na dis fathers dey Bleep their daughters .see as e put his hand on her shoulder as if na e girlfriend
Crime / Re: Katsina Man Raped His Brother's Wife by Spezee: 8:51am On Mar 01, 2019
Hah na normal thing na around d world.Abeg make Una free d poor man joor
Politics / Re: I Didn’t Lose, The Results Will Be Corrected —akpabio by Spezee: 9:39pm On Feb 27, 2019
Kai all dis Nigerian politians dey no go kill person with laught, dey humble am for polling unit e no wan go rest, all wetin e head na d senate president seat were APC promise na e him no wan miss. me too if my girlfriend break my heart we go d nation tribunal to judge it
TV/Movies / Re: Name A Movie You Can Never Get Tired Of Watching by Spezee: 11:10pm On Feb 25, 2019
mine is pornography
Politics / Re: Card Reader Rejects Lai Mohammed (Photo) by Spezee: 1:49pm On Feb 23, 2019
d card reader machine dey see full virus of lies all over e body, d card reader had to confess dat e can inject d full capacity of lies anymore
Politics / Re: Two Die As Lola Ashiru Escapes Assassination In Kwara (pics) by Spezee: 9:10pm On Feb 20, 2019
me that y me like my self ,I no woke up any say na politician me wan go do thug for or kill my self . Allah a cinemai . not me
Sports / Re: Mikel Obi's Twin Daughters Wear His Middlesbrough, New Club's Jersey by Spezee: 9:33pm On Feb 19, 2019
oboy see name MIA and Ava ,Mikel obi which kind name u com give dis children na

2 Likes

Religion / Re: Why It Is Wrong To Tell Nigerians To Dump God Because Of The Prosperity In China by Spezee: 1:00pm On Feb 17, 2019
in case u don't know China have a lot of churches across d country but their christians are being persecuted
Family / Re: Doll Jenkins Celebrates 100th Birthday With Two Male Strippers by Spezee: 3:51pm On Feb 15, 2019
may be she was a porn star when she was young
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Maurizio Sarri Reacts To Chelsea's Shocking Defeat By Man City by Spezee: 9:26am On Feb 11, 2019
hah y na yahoo boys see now Una don go use Chelsea pants
Politics / Re: Checkout Dino Melaye And His Campaign Tour Buses (Photos) by Spezee: 5:26pm On Feb 08, 2019
dis Dino na bad nigga
Celebrities / Re: Jayce Jeremi, Linda Ikeji’s Son, Cute In New Photos by Spezee: 8:40pm On Feb 07, 2019
come na we give belle ne were u no wan leave rest with dis pikin pics abeg go find d man wen Bleep u and we make u born d pikin
Education / Re: If ASUU Calls Off The Strike When Will You Return To School? by Spezee: 10:54am On Feb 07, 2019
me na dat day me go resume ooo
Politics / Re: Buhari: Why I Will Never Write A Book by Spezee: 9:44pm On Feb 05, 2019
abeg I wan ask wetin illiterate wan write and make we read na their osinbajo e work so ooo
Sports / Re: Sergio Ramos To Marry Pilar Rubio In June (Photo) by Spezee: 4:10pm On Feb 05, 2019
so dis guy no wow marry sinces e just dey wire girls Toto up n down for Spain hmm there is God ooo ogar Ramos
TV/Movies / Re: Bbnaija 2019: Abuja Audition, Crowd Storms Venue (photos, Video) by Spezee: 9:57pm On Feb 01, 2019
before I think say na only America like to Bleep n go nude on most their shows and movies , is like dis Nigeria generation want to follow dat train .APC and Bihari Una see wetin Una done turn dis country too
Politics / Re: 2019 Election: Osinbajo Drops His "Prof" Title For "Pastor" On A Billboard by Spezee: 9:06pm On Jan 31, 2019
na wow oo, as dey say :wonder shall never end.who dashe osinbajo pastor for God sake ?
Romance / Re: Man Resting His Head On His Fiancée’s Chest In Pre-wedding Photos by Spezee: 5:05pm On Jan 29, 2019
y she no open her pussy make u rest ur mouth on top publicly none sense.
Sports / Re: Lionel Messi: "My Son Thiago Criticises Me After A Bad Game" by Spezee: 4:51pm On Jan 29, 2019
na d last pikin na e resemble am self
Politics / Re: Ohaneze Ndigbo Adopts Atiku Abubakar by Spezee: 10:22am On Jan 25, 2019
y dey no go support deir person obi,or Una still say lgbo no wise, or dey mumu like Yoruba tribe. pls don't abuse me because am a pride Edo boy straight from south south.
Romance / Re: 'Dear Money, Come And Rape Me Mercilessly' - Nigerian Slay Queen. Photos by Spezee: 10:18am On Jan 25, 2019
y b say olosho don dey too much for Nigeria hmm .pls I need answers ?
Celebrities / Re: Dj Cuppy Acquires A Brand New Specially Built Rolls Royce (Photos) by Spezee: 10:07am On Jan 25, 2019
big girls nowadays na like holy God know when dey go fit marry n fit stay for husband house because dis one so, d way me dey see her so na Feminist she b, and na dis kind one dey marry man for house o. no b man dey marry dem
Crime / Re: Halima Umar: Corper Kidnapped On Her Way To Maiduguri by Spezee: 6:47pm On Jan 24, 2019
book haram people were dey ne for fresh girls to Bleep na e u go dey pass one dere territory , sorry aunty if u b virgin dey go disvirgin ooo n their is not d Nigeria govt. can do
Celebrities / Re: Actress Juliet Ibrahim Opens Up On Her Relationship Status by Spezee: 11:51am On Jan 23, 2019
u were dey don lick and put dicks, no b one ,no b two,countless . even self u get grew pikin .u won dey James bond for here
# olosho

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.