Stats: 3,176,397 members, 7,897,766 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 07:30 PM |
Nairaland Forum / TemiD1's Profile / TemiD1's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
An OND in Purchsing and supply with 5yrs of experiencein store keeping preferably in the Oil and Gas industry. Married able bodied male within the age of 35-40yrs. with excellent skills in computer. intrested applicant should forward there cv/resume to hr@globallifting.com |
![]() |
my peps watin dey happen aspa the mobile IT placement of last month, dem don dey call ppl? watin dey, na contract job i dey hear of,,, even if na contract make dem call us first make we dey do smth 1st,,,, atall atall na him bad pass,,,,,, i beg make una hint me ASPA, thanx ma peps, God go help us all Amennnnnnnnnnnnnnnnn ooooooooooo |
![]() |
submit hard copy CV for warehose personel at there office. |
![]() |
brand new car and home appliance,,,,,,,,,, naija u na don strt again,,,,,,, wat if i introduce the ppl and they end up nt buyn wat will happen if u ppl r serious call my number i will c the equipment first befor i pay anymoney oooooooo, naija i no trust una, but well i no say this na scam sha, God go caugth una one day |
![]() |
sincerely am beginig to get tired and frustrated of all this, so 4 those of us that fall under the category of 50% nw, where is our hope, am just tired of all this, does it mean things will continue to get worse in our country and we wil fold our amrs, na wa oooo God dey sha,,,, after i was told i passed so i still ve to go thru i might gt called or not. OK ooooooo make we dey c |
![]() |
To God b the glory i was @ trans amadi 2day,2 check my result i was told by the HR guy i meet that i made it thru, i shuld wait 4 the interview, Thank God 4 this, while i look up 2 God 2 complete wat he started, i kw surely he will, Thnax 2 my fellows here in the house, |
![]() |
i dey do wan small thin 4 smwhr nw , bt anyhw i go try go check, i hope the stuff is pasted whr evry man can c 4 himself, cuz probably on a wkend i go try go there. , i just hope GOD here my prayers this time and ve mercy on me make i pass, i will b so gratefull to him ( GOD ) my father, |
![]() |
watindey happen na, i dey here say some ppl don dey c there own result, 4 interview , nairald watin dey happen na . |
![]() |
@ opara, oga i beg na whre u write ur own test, i wrote mine in PHC, i look forward to there call, up till nw notins yet, i want to kw if they ve started callin those of us that wrote in the PHC centre. |
![]() |
hey my guy na whre u write ur own test , wen dem send u interview sms pls. |
![]() |
pls house i need help seriously and fast to, does any1 in the house kws how i can gt to talk to some1 in bristoe helicopters lagos office, i was called by a white man some dayz back for an interview, after much talk i told him i could nt attend the interview that i was nt informed and he asked me if i can be sheduld after easter which i said was ok i ve tried reachin the number and up till nw i can gt any numba pls i need help, if any1 can pls help me wtha number to speak wth some1 there, i live in PH, thanx |
![]() |
na wa oooooo |
![]() |
na only u dey this thread no1 is willing to try lets c if i can chk it ut, but the site addressing is nt correct can u pls send it correctly. thanx |
![]() |
o boy no mind this sammie 77,, na so him go dey do lik say he has seen it all ,, he will still ask u hw u applied and was called for the interview no mind 2 call am ,, he does nt ve anyth 2 offer ,, go ther youself and find ut if u can c any correct young man talk 2 that ve gone thru same ,,,,God will help u |
![]() |
o boy try tell us the date and venue, culd it b in dorchester hotel in PHC, |
![]() |
o boy try tell us the date and venue, culd it b in dorchester hotel in PHC, |
![]() |
i beg my fellow nairalanders make u na dey try post the venue of the test and time , i think this forum is to help every,,, i beg make u na no dey odd antthn , thankx as u will tell us the venue and time plzzzzzzzzzzzzzztemi |
![]() |
bruce was up na. i beg na watin b there pass mark. i called the HR a week after tha test the guy say i gt 49 and that means i culd nt make it, so nw i just dey reluctant to go ther go chk. my brother i tire |
![]() |
Hi ma people, i also applied sometimes last year around december , and i was given an ID number , bt ve nt syill been invited for the test, should i go to mthe venue in port harcourt wth my ID number lik some1 suggested or i shuld syill wait for the invitation, i tell u man ,,,,, oceanic bank na my dream place man, i need it badly pls some1 shuld pls advise me on wat to do, |
![]() |
guyz na wa oooooooo dem been call me 2 asper d same stuff, so wettin we dey wait 4 na. shola. |
![]() |
hey guyz, was up, wen did u apply, is d application still open, where is d venue, pls thanxz Temi |
![]() |
hi watin dey happen, r dey calln codedly again, i beg nairalands make we know watin dey happen again ooooo. i beg. anyway am sure it can b short of d normal gmat we know. so if u r call just prepare its just d same am sure, good luck. |
![]() |
hey guyz, ve been really blessed wth dis forum seens i became a member, i really appreciate u guyz alot, but plz i really want to fibd out somethin important here i need some1 dat really knows about it 2 pls reply me urgently so i can know hw 2 kick off, am in port harcourt and i dont wnt to take any chances @all can i really gatecrash lik u said @ the GTB test i need this job seriously i will b going to abuja i really need to know, if i cant @ all therres is no point , thanks guyz TEmi |
![]() |
I have a few comments though, I've noticed that most times, when people ask for information especially regarding test or interview formats, the usual response that they get is something like " When did you apply"? "Can i still apply"? "where is the venue"? "I applied sometime ago but havent got a response Tem |
![]() |
hello guyz. i called eddy 2day lik he rightly droped he cell nos, d same story all d while datz wat i gt rm him, i just dont think he has enough infor asper, he just sop fulling the house, and i dont really think he has done d stuffs b4, because if he has he would nt ask me some questions he was askin wemn i used my hard earn #20 2 call him. , i wish every1 d best the test is thursday. nice time TEMI |
![]() |
hello ma people , man sincerely i ve same prob, some ppl takes this forum 4 granted they post watever here, its nt surposed 2 b so, anyway i wish every naija d best. temi |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |