Stats: 3,177,080 members, 7,899,856 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 09:22 PM |
Nairaland Forum / Travesz's Profile / Travesz's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
why dem no go help d man u no see abuja plate number there ni who no want money ![]() |
![]() |
kwaraand is a game center for saraki and PDP the people shouting are paid by this same PDP so don't get it twisted despite all the shout shout he will still win.... 1 Like |
![]() |
oga give your wife better money to cook and stop this drama so u expect her to open leg when u no dey drop money for house? 4 Likes |
![]() |
our type of politics in Nigeria is so stupid I swear just because dey don catch their milli milli ballot paper in KANO abi..... all I know be say buhari is going back to his village |
![]() |
police self are useless y dem arrest her na the church or whatever they are called defrauded their members and a bigger scammer came and scam them I don't see any crime in that. |
![]() |
but man city wicked oh why dem no postpone CHELSEA 0-6 en that's wickedness 1 Like |
![]() |
are you people mad ni..... which money u want ole |
![]() |
the 2 main religion in Nigeria is a scam. I stopped going to any Church activities for over 2years now due to d stupidity of our so called leaders, pastor dey get 3 private jets how many Jesus get rubbish imam or Alfa having mansions and worshippers sleeps under bridge..... chai 5 Likes |
![]() |
abi na PDP |
![]() |
you can get your money back my brother shebi u still.get.d account number? if yes mame we reason |
![]() |
see criminals Na Ogun go kill all of una wey they chop our money e no go better for una |
![]() |
criminals |
![]() |
biko how this one take reduce the price of garri for market... radarada |
![]() |
shey dey don't know before ni I guess Na Johnathan and PDP members cause this one too.... stupid government |
![]() |
yaradu till 4042 |
![]() |
please why is wizkid this bitter abi allawee no reach him ni 14 Likes |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |