Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,143 members, 7,970,530 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 10:52 AM

Abeg I Need Anser Sharply!!! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg I Need Anser Sharply!!! (1607 Views)

Abeg I No Dey Try Insalt Una? Na Joke Be This Oh For This Pictures / Abeg I Wan Phoc / Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 6:13pm On Aug 30, 2012
Dere re 3 living things!

1...Boy

2...Girl

3...Dog

Question is;If Suto is a boy!

And Booqee is a girl!

Then Who is Bunmioguns?


Pls answer ASAP!
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 6:19pm On Aug 30, 2012
A dog. grin grin
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by mikuz(m): 6:28pm On Aug 30, 2012
An oracle.

grin grin grin
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 7:29pm On Aug 30, 2012
fluid26: A dog. grin grin


Ah!
Na u talk am oh!if e catch u !

Me I no dey dere oh!

mikuz: An oracle.

grin grin grin

I knw say u no well!
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 8:13pm On Aug 30, 2012
Bunmioguns na my best friend on NL kiss kiss kiss
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by bunmioguns(m): 8:25pm On Aug 30, 2012
sutoboy: Dere re 3 living things!

1...Boy

2...Girl

3...Dog

Question is;If Suto is a boy!

And Booqee is a girl!

Then Who is Bunmioguns?


Pls answer ASAP!




you are hereby setenced to 10 years imprisonment @ Donkoline Memorial Prison with hard labour without tasting a single food only b.r.e.a.s.t feeding to be provided by BigVagina sad sad sad
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 8:29pm On Aug 30, 2012
bunmioguns:




you are hereby setenced to 10 years imprisonment @ Donkoline Memorial Prison with hard labour without tasting a single food only b.r.e.a.s.t feeding to be provided by BigVagina sad sad sad

Like Vikcy?

I no go mind dat one oh!
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by bunmioguns(m): 8:29pm On Aug 30, 2012
~vicky~:
Bunmioguns na my best friend on NL kiss kiss kiss




My dear, dont mind dt Bush Pig.
. Anyway, hope you enjoyed today's shopping. . . dont worry, this is just d tip of ice berg, you will enjoy me jst as sutoboy love to smoke weed.


kiss kiss kiss
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 8:37pm On Aug 30, 2012
bunmioguns:




My dear, dont mind dt Bush Pig.
. Anyway, hope you enjoyed today's shopping. . . dont worry, this is just d tip of ice berg, you will enjoy me jst as sutoboy love to smoke weed.


kiss kiss kiss


U don shayo abi?

U kan dey dream ontop water!
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 9:30pm On Aug 30, 2012
sutoboy: Dere re 3 living things!

1...Boy

2...Girl

3...Dog

Question is;If Suto is a boy!

And Booqee is a girl!

Then Who is Bunmioguns?


Pls answer ASAP!
as a brilliant student, i must answer d question very intelligibly. embarassed
ans: then bunmioguns is a dog! undecided
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 9:31pm On Aug 30, 2012
Well, d question i'm more interested in is, what breed of dog is he?? undecided
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 9:34pm On Aug 30, 2012
booqee: Well, d question i'm more interested in is, what breed of dog is he?? undecided


Bukola!!!!!!

Haba I too luv u die!

U too brilliant!

Who go kan answer dat one now?
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by bingbagbo(m): 9:43pm On Aug 30, 2012
sutoboy:


Bukola!!!!!!

Haba I too luv u die!

U too brilliant!

Who go kan answer dat one now?



na your papa go come ansa that one!, bush pig!! angry angry
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 10:09pm On Aug 30, 2012
bin gbagbo:


na your papa go come ansa that one!, bush pig!! angry angry

U be eediotta!

Ode,mumu,oti fa gbo yo!

Dejo,U no say ma papa na Pastor?

Why u kan dey solicit for dat mad man?

I no folo u talk so mak u mind ur own side oh!Amebo oshi
w
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 10:09pm On Aug 30, 2012
bin gbagbo:


na your papa go come ansa that one!, bush pig!! angry angry
beht why,
why d tin come pain u so?? Are u bunmioguns ni?? undecided undecided
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 10:12pm On Aug 30, 2012
[
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 10:12pm On Aug 30, 2012
sutoboy:


Bukola!!!!!!

Haba I too luv u die!

U too brilliant!

Who go kan answer dat one now?
grin grin
well, bingbagbo wey suppose give us answer to dat question..don dey behave like bush pig. embarassed
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 10:41pm On Aug 30, 2012
booqee: grin grin
well, bingbagbo wey suppose give us answer to dat question..don dey behave like bush pig. embarassed

No mind am joor!

Na just animal with human skin!
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by bunmioguns(m): 10:46pm On Aug 30, 2012
@ gayy sutoboy and lesbo booqee,, if you provoke me tonight, ur life will be taken away frm you.. . sad sad

Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 11:06pm On Aug 30, 2012
bunmioguns: @ gayy sutoboy and lesbo booqee,, if you provoke me tonight, ur life will be taken away frm you.. . sad sad
shattaap! What dyu know about taking of life?? U don kill before ni??
angryMF answer the question below! Mtcheww
booqee: Well, d question i'm more interested in is, what breed of dog is he?? undecided
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by bingbagbo(m): 11:09pm On Aug 30, 2012
booqee:
shattaap! What dyu know about taking of life?? U don kill before ni??
angryMF answer the question below! Mtcheww



mad pregant woman!! angry angry
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Acidosis(m): 11:41pm On Aug 30, 2012
~vicky~:
Bunmioguns na my best friend on NL kiss kiss kiss

*clears throat*
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by mikuz(m): 12:27am On Aug 31, 2012
Acidosis:

*clears throat*
*hands him a cough medication*
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by Nobody: 10:51am On Aug 31, 2012
bunmioguns:

My dear, dont mind dt Bush Pig.
. Anyway, hope you enjoyed today's shopping. . . dont worry, this is just d tip of ice berg, you will enjoy me jst as sutoboy love to smoke weed.
kiss kiss kiss

O my!!!!! kiss kiss kiss kiss thats y i speak of you always kiss kiss kiss

Acidosis:

*clears throat*

hmmmmmmmmmm grin grin grin
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by larride(m): 12:17pm On Aug 31, 2012
OLEKU tell me something wey I no fit do cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by bashydemy(m): 8:43pm On Aug 31, 2012
Whats going on in here?
Re: Abeg I Need Anser Sharply!!! by sutoboy(m): 1:45pm On Sep 01, 2012
bashy_demy: Whats going on in here?

Check later pls!

(1) (Reply)

YOU WONT STOP LAUGHING / Nigerian Musician / Hahahahahahahaha Nigeria For Real, Add Yours!! Keep It Rolling

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.