Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,378 members, 7,964,539 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 03:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Last Fight! (852 Views)
Serious Fight / Igbo And Yoruba Nairalander Take Their Fight Outside / The Fight B/w Studio43 And Dan1 (2) (3) (4)
Last Fight! by skysunny(m): 2:28pm On Jan 22, 2008 |
Mr Chukwuemeka come back from work in the afternoon when heavy hungry dey catch am on getting home he come see say the garry wey him dey preserve since last night naim him pikin dey drink, before him collect the garri the boy don already finish am him come check no single drop land for him mouth, with the anger wey dey withing am him come start to dey tear him shirt and dey shout LAST FIGHT!!!!!!!!!! |
Re: Last Fight! by clemcykul(f): 3:39pm On Jan 22, 2008 |
SUNNY? wetin come be dis now |
Re: Last Fight! by CHIROSE1(f): 3:56pm On Jan 22, 2008 |
poster, pls it's not by force,ok. Easy,you could do better next time. |
Re: Last Fight! by tufe(m): 7:45pm On Jan 22, 2008 |
@post, wetin you dey talk for there @chi-devil if you can do better, try to show us. you are not ripe enough to yap anybody hereĀ @clmecy whats popping wid ya? hows ya husband and da children? hehe |
Re: Last Fight! by okike84(m): 7:49pm On Jan 22, 2008 |
tufe:how she no ripe to YAP person for here, u from uyo abi |
Re: Last Fight! by clemcykul(f): 11:50am On Jan 23, 2008 |
u told ya i gat children tufe! |
Re: Last Fight! by ThugLife1(m): 9:33pm On Jan 24, 2008 |
tufe:Hahahahahahahhaha Are you ripe enough? |
Re: Last Fight! by tjtj1(m): 11:30pm On Jan 24, 2008 |
*seun come nd see this joke pls* |
Re: Last Fight! by clemcykul(f): 11:17am On Jan 25, 2008 |
sorry dear seun is in the labour room |
Re: Last Fight! by tjtj1(m): 3:52pm On Jan 25, 2008 |
Who is in labor. seun or his wife |
Re: Last Fight! by GeeCee(m): 3:57pm On Jan 25, 2008 |
The 2 of dem. |
Re: Last Fight! by ThugLife1(m): 4:02pm On Jan 25, 2008 |
ic |
Re: Last Fight! by skysunny(m): 5:49pm On Jan 25, 2008 |
the 2 of them in the labour room? who wan the pikin, seun of him wife? |
Re: Last Fight! by hclacid(m): 1:17am On Jan 29, 2008 |
@poster pls would you kindly tell me why the man was shouting 'last fight'? |
Re: Last Fight! by nightnurse(f): 9:50am On Jan 29, 2008 |
and who was he going to have the alst fight wid, (the garri abi the pikin) |
Re: Last Fight! by skysunny(m): 10:49am On Jan 29, 2008 |
The pikin ofcourse |
Re: Last Fight! by folly69(m): 10:58am On Jan 29, 2008 |
looks @ poster and hisssssssssssssssssssss |
Re: Last Fight! by Nobody: 11:49am On Jan 29, 2008 |
Poster, I need some of that cheap crack you are high on. |
Re: Last Fight! by folly69(m): 12:15pm On Jan 29, 2008 |
my lady u smoke? |
Re: Last Fight! by Nobody: 12:45pm On Jan 29, 2008 |
I dont smoke but right now i could do ith some of the crack he is using to get me as high as he is |
Re: Last Fight! by folly69(m): 12:52pm On Jan 29, 2008 |
ok now i get it |
Re: Last Fight! by folly69(m): 12:54pm On Jan 29, 2008 |
@aisha2,ok now i get it |
(1) (Reply)
Tell Us. / Cock And Bull Stories / See If These Make You Smile
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |