Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,222,972 members, 8,053,701 topics. Date: Wednesday, 15 January 2025 at 03:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija jokes (3123 Views)
Jokes, One-liners, Innuendos, Wordplays / Your Momma Jokes / Share Your One Liner Jokes (2) (3) (4)
Naija jokes by KINGwax(m): 7:21pm On Nov 30, 2012 |
Hey guys, got home today and was fascinated by this joke of a game. I met my junior ones playing this and i think it could be fun..1. Na only for naija terrorist dey distribute appointment letter ... 2. Na only for naija all girls dey engaged while the guys status na single! ... 3. Na only for naija beggars recognize their customers ... 4. Na only for naija PHCN dey use generator do bonanza ... 5. Na only for naija person wey no go school dey check his name for nysc posting list ... 6. Na only for naija spirit dey look road before he cross ... 7. Na only naija 200naira credit fit win u aeroplane ... 8. Na only for naija ashewo shout 'Jesus' as condom burst... Pls add on..
|
Re: Naija jokes by lecturerdabo(m): 7:30pm On Nov 30, 2012 |
na only for naija police dey be friend with armed rubber na only naija u go pay 100k for bail while police writes BAIL IS FREE |
Re: Naija jokes by KINGwax(m): 12:40pm On Dec 01, 2012 |
^^^ As far as them no give u receipt, na free na |
Re: Naija jokes by Nobody: 7:19am On Aug 22, 2014 |
Only for Naija.... |
(1) (Reply)
Omitted / Don't Blame Me / Brain Teasers - Lets See How Smart You Are
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |