Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,172,196 members, 7,884,170 topics. Date: Tuesday, 09 July 2024 at 04:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Computer Drive (725 Views)
Computer Drive by ibkdikson: 10:28am On Mar 03, 2008 |
who can answer this question? Why wasn't the computer allowed to drive? have a great week!!! ibkdikson |
Re: Computer Drive by delib: 6:13pm On Mar 03, 2008 |
because your Hard drive refuses to load you had better take your JAMB question to computer and tech forum |
Re: Computer Drive by gunpoint(m): 6:23pm On Mar 03, 2008 |
Cos na ya papa get d moto & d man dey stingy wit em moto!!! Abi u sef sabi driv?? |
Re: Computer Drive by delib: 6:55pm On Mar 03, 2008 |
oh . . . i think ituen will know the answer |
Re: Computer Drive by ibkdikson: 8:10pm On Mar 03, 2008 |
gunpoint:nah the reason why u dey always fail be that, simple question you dey gamble. you better go learn more. u wey ur papa no get moto. |
Re: Computer Drive by delib: 8:50pm On Mar 03, 2008 |
su |
Re: Computer Drive by ituen(m): 10:07pm On Mar 03, 2008 |
Why would u think i knoe the answer? I dont know anything abt computers apart from Reply (click Once, Then Wait) |
Re: Computer Drive by delib: 9:29am On Mar 07, 2008 |
ituen:the one wey you knw don dey alright now |
Re: Computer Drive by ibkdikson: 9:21am On Mar 08, 2008 |
ituen:you better come mah teach you computer. |
Re: Computer Drive by delib: 5:39pm On Mar 09, 2008 |
ibkdikson: ibkdikson:ibkdikson wants to teach iteun hoe to drive a computer that has a pedal |
Re: Computer Drive by tufe(m): 5:49pm On Mar 09, 2008 |
@post quickly go and go and write your jamb |
Re: Computer Drive by delib: 6:28pm On Mar 09, 2008 |
he wrote jamb times without nos. jamb dey jam am always |
Re: Computer Drive by tufe(m): 7:04pm On Mar 09, 2008 |
e be like say you sef be victim |
Re: Computer Drive by delib: 7:12pm On Mar 09, 2008 |
@tufe i must tell you that you are a great ancestors to jamb applicants. AGBALAGBI FOR JAMB OFFICE |
Re: Computer Drive by gilgee(m): 7:25pm On Mar 09, 2008 |
Tufe you don finally see as you do that your jamb palaver? I remember 6 years ago when you wrote your first jamb come get 97. This life be as E get ooo. |
Re: Computer Drive by tufe(m): 7:27pm On Mar 09, 2008 |
what are the both of you saying. u aint making any sense. read your posts again, and confirm what i just said |
Re: Computer Drive by delib: 9:11pm On Mar 09, 2008 |
he left his eye glasses at home so kindly read for him |
Re: Computer Drive by ituen(m): 8:34am On Mar 10, 2008 |
I heard that gilgee don dey write JAMB since 1999 an no luck Now JAMB don recognise am as customer Before JAMB release advert on buying of forms, Dem go post Gilgee 1 form first |
Re: Computer Drive by gilgee(m): 11:17am On Mar 10, 2008 |
My brother E no easy oo. Them say if you no fit carry money come from huzzling, make you carry pikin come back. As I no fit make my cut off mark, atleast I don make name and recognition. **Heads off to collect my monthly jamb allowance** |
Re: Computer Drive by delib: 11:22am On Mar 10, 2008 |
@gilgee no mind dem, you go make ur next jamb by 2010, its going to be free, i prophecy |
Re: Computer Drive by clemcykul(f): 11:24am On Mar 10, 2008 |
lmao |
Re: Computer Drive by delib: 11:31am On Mar 10, 2008 |
;d ;d ;d ;d |
Re: Computer Drive by tufe(m): 2:17pm On Mar 13, 2008 |
amen, u will make it in 2010, but if not, then it wud 2015 |
Re: Computer Drive by ituen(m): 6:52pm On Mar 13, 2008 |
Na still customere go be In fact, dem go give am form for N1000 |
(1) (Reply)
Yahoozee 419 Coaches Dupes Nigerians .come Inside / A Lawyer With A Heart / Duties Of A Wife
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |