Stats: 3,173,266 members, 7,887,773 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 01:41 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / All Abt Gilgee (7697 Views)
What Do U Think Abt This Boyfriend And Girlfriend / A Must Laugh Tin Abt CONDOM / Say Sth Abt These Pictures (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: All Abt Gilgee by ifyalways(f): 9:32pm On Mar 20, 2008 |
keep blowing grammar. . . .i care less ![]() Turkey is a kind of food sweet like erhm. . .bla bla bla sugar like my erhm. . . . everybody eats Turkey,Turkey ! ![]() |
Re: All Abt Gilgee by kronkykay(m): 9:48pm On Mar 20, 2008 |
ify watz popping? long tyme! @ turkey u get mind oh! |
Re: All Abt Gilgee by ifyalways(f): 9:59pm On Mar 20, 2008 |
sweets Turkey is the in-thing now ![]() where have you been?smoking weed with kai kai as usual ![]() see as your eyez dey red? ![]() |
Re: All Abt Gilgee by Nobody: 2:41pm On Mar 21, 2008 |
@ify The guy no use anything o, infact im no sabi use matches, na so im mama born am with red eye and by the way, what is a razzle? |
Re: All Abt Gilgee by saucekid(m): 2:45pm On Mar 21, 2008 |
chai. . . . . . . ifeme! na person pikin dem dey yab like this |
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:24pm On Mar 21, 2008 |
make una give am rope to commit suicide oo. ![]() |
Re: All Abt Gilgee by benjay1(m): 5:10pm On Mar 21, 2008 |
@gilgee U need a rope ? I think i have lots of that. Why not we trade for a cartoon of beer ? ![]() |
Re: All Abt Gilgee by Nobody: 5:33pm On Mar 21, 2008 |
cartoon of paraga wey u trade ur BSC certificate for, u don finish am? ![]() |
Re: All Abt Gilgee by benjay1(m): 5:46pm On Mar 21, 2008 |
@webdezzi Man u need to get your facts right. It was B.Eng ![]() |
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 6:00pm On Mar 21, 2008 |
Nobi only Paraga we go join am rat poison. |
Re: All Abt Gilgee by naijastyle: 7:17pm On Mar 21, 2008 |
and acid. |
Re: All Abt Gilgee by saucekid(m): 7:32pm On Mar 21, 2008 |
ifeme! |
Re: All Abt Gilgee by Nobody: 2:09pm On Mar 22, 2008 |
meaning? |
Re: All Abt Gilgee by ifyalways(f): 8:00pm On Mar 22, 2008 |
razzle na razzle ![]() |
Re: All Abt Gilgee by delib: 8:03pm On Mar 22, 2008 |
bazzle na bazzle |
Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 8:37pm On Mar 22, 2008 |
see them grass smokers ![]() abeg na which one b razzle means razzle ify abeg explain |
Re: All Abt Gilgee by delib: 8:40pm On Mar 22, 2008 |
so u won smoke? |
Re: All Abt Gilgee by naijastyle: 12:03pm On Mar 23, 2008 |
No. he wan razzle. |
Re: All Abt Gilgee by delib: 1:51pm On Mar 23, 2008 |
serves everybody a piece of rizlla . . . waiting for kronky to server the real grass |
Re: All Abt Gilgee by clemcykul(f): 5:36pm On Mar 23, 2008 |
gets lighter ready |
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 6:51pm On Mar 23, 2008 |
Free tequila for all. |
Re: All Abt Gilgee by delib: 7:48pm On Mar 23, 2008 |
puffs |
Re: All Abt Gilgee by kronkykay(m): 7:54pm On Mar 23, 2008 |
*strolls in majezteekally with a 20kg bag of weed* watta goan rude boaiz! me just wan come down hia, smoke some a dem weed and sing praises ta tha most hai- - jah anybody game? |
Re: All Abt Gilgee by delib: 8:50pm On Mar 23, 2008 |
joins kronky da donky ganj sweety oo |
Re: All Abt Gilgee by quentininc(m): 10:48pm On Mar 23, 2008 |
ituen u no get work,doc ![]() ![]() ![]() |
Re: All Abt Gilgee by kronkykay(m): 1:04am On Mar 24, 2008 |
really. . . . find work for am naaa |
Re: All Abt Gilgee by Nobody: 1:38pm On Mar 24, 2008 |
ify, is that how you were taught biology, mitochondria na mitochonria *hisses* |
Re: All Abt Gilgee by kronkykay(m): 6:01pm On Mar 24, 2008 |
webdezzi: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: All Abt Gilgee by ifyalways(f): 7:27pm On Mar 24, 2008 |
lol web na you know oooooh ![]() really na rizlla i wan type but i . . . .well as a sharp babe,i had to well . . . .smartly pull it over ![]() lets get d smoking party started ![]() |
Re: All Abt Gilgee by ituen(m): 9:07pm On Mar 24, 2008 |
make una smoke the one for next year join oh U guys are contributing to the depletion of the ozone layer |
Re: All Abt Gilgee by naijastyle: 9:33pm On Mar 24, 2008 |
they're from another planet |
Re: All Abt Gilgee by ituen(m): 11:15pm On Mar 24, 2008 |
na becos of them , BAT dey survice |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Finally We Got This Working Love Charm | Ogun Iferan (LOVE Charm) Meme! / Crazy Funny Yoruba Nicknames / How People Eat Chicken
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |