Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,900 members, 7,915,621 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 08:04 AM

All Abt Gilgee - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / All Abt Gilgee (7729 Views)

What Do U Think Abt This Boyfriend And Girlfriend / A Must Laugh Tin Abt CONDOM / Say Sth Abt These Pictures (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: All Abt Gilgee by delib: 9:47pm On Mar 25, 2008
am sorry but ify did
Re: All Abt Gilgee by kronkykay(m): 4:07am On Mar 26, 2008
ify na typical igbo girl naaaa

igbo girls wey dey smell money from distance? no carry dem play. . .

dem go tell u how much u carry for wallet, boxers and enven for socks. . .total everything for u. . . . . .before them subtract dia own

gunny. . . . keep ur retirement benefit well oooo. . . . . . u know say govt no dey pay pension regularly. . .
Re: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 9:07am On Mar 26, 2008
Ify sabi quality, das all. . .
she leav all u monkeys follow true man,
i gat d blabla skills, i get protection,
ifygunnybaba, la u biko!!!
kiss kiss kiss
sweetest blabla in d world toooo. . . . . .
kiss
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 12:12pm On Mar 26, 2008
Gunny
No forget sey you dey go Iraq next month oo. . .
Re: All Abt Gilgee by holythug(m): 1:03pm On Mar 26, 2008
saucekid:

gunny no get prick
wetin come b d bulge wey dey him trouser abi d guy dey put agbalumo dia
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 1:44pm On Mar 26, 2008
Na Candle stick.
Re: All Abt Gilgee by holythug(m): 1:52pm On Mar 26, 2008
na wa for d guy o, e dey deceive himsef. . .forgettin theres nothin hidden in NL unda d sun
Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 2:09pm On Mar 26, 2008
cry
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 2:19pm On Mar 26, 2008
Abi oo.
Re: All Abt Gilgee by holythug(m): 2:29pm On Mar 26, 2008
sorry o jay. . .cry me a river
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:03pm On Mar 26, 2008
@Holy

River go reach you swim? Make he cry you sea na. . .
Re: All Abt Gilgee by holythug(m): 3:06pm On Mar 26, 2008
lets make a conclusion. . .an ocean, LIQUID PLANET I PREFER
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:22pm On Mar 26, 2008
Sealed and signed.
Oya boy begin cry. . .
Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 3:29pm On Mar 26, 2008
una go wait tire then cos pikin like me no dey cry at all
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:32pm On Mar 26, 2008
** Shoots him in the ass and he starts crying like a toddler**
Re: All Abt Gilgee by holythug(m): 4:38pm On Mar 26, 2008
**quickly runs to get cup, basin. . .finally decide to build an ARK*
Re: All Abt Gilgee by saucekid(m): 4:49pm On Mar 26, 2008
oya animals,begin enter one by one
Re: All Abt Gilgee by naijastyle: 5:14pm On Mar 26, 2008
starting with you
Re: All Abt Gilgee by chidipupay(m): 5:27pm On Mar 26, 2008
Include goats shocked
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 6:23pm On Mar 26, 2008
Including pupays
Re: All Abt Gilgee by ifyalways(f): 9:22pm On Mar 26, 2008
rofl.
lmao
lol
rotflmao
all for me and Gunny tongue

Sauce kiss kiss kiss kiss take it fast b4 Gunny intercerpts it cheesy
Re: All Abt Gilgee by delib: 10:01pm On Mar 26, 2008
lol
Re: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 7:13am On Mar 27, 2008
*i chest am fast evn b4 sauce fit blink*
Haba ify,
wait mak i reach Iran first na. . . . .
Sauce!!! angry
Dnt evn tink abourrit!!!
angry angry angry
Dem don break ya leg b4??
angry angry angry

And wer is dat damn turkey again??
nvr around wen u nid him. . . . .
Re: All Abt Gilgee by clemcykul(f): 9:20am On Mar 27, 2008
turkey is busy fathering babies
Re: All Abt Gilgee by delib: 9:29am On Mar 27, 2008
how many babies did turkey have, or how many eggs did he laid
Re: All Abt Gilgee by jaymobb(m): 9:32am On Mar 27, 2008
25000 eggs
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 11:32am On Mar 27, 2008
Information reaching me now says turkey don lose 15,000 eggs.
Re: All Abt Gilgee by clemcykul(f): 11:52am On Mar 27, 2008
eyaa poor turkey, no wonder he has not been online for a while now,

my condolence dear turkey, by his grace u shall lay more grin
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 11:59am On Mar 27, 2008
Amen.
Re: All Abt Gilgee by ifyalways(f): 4:32pm On Mar 27, 2008
lmao
who have eaten turkey eggs b4 sef? grin i never take my two eyez see am b4 ooooooh cheeeeeeeeeeei NL una no go kill pesin cheesy
Re: All Abt Gilgee by naijastyle: 4:40pm On Mar 27, 2008
na turkey egg them dey chop for kuvukiland.
Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 4:52pm On Mar 27, 2008
Ify come to ma palace na. You go chop am tire. . . but be ready to face the efficacy of the farting that ensues.

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

The Guy Who Died *SOLVED* / Latest Mtn Free Browsing Cheats / Am A Fruit Wit 5 Letters. Remove My First Letter, It's A A Crime In Nigeria, Rem

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.