Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,720 members, 7,979,436 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 08:48 AM

Man Wey Dey Reason - Literature (105) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (556132 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (102) (103) (104) (105) (106) (107) (108) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 8:02pm On Jun 24, 2013
flow1759: A month later.


"Baba jay where them post you go?" I asked Baba jay who just entered the compound.

"na Abuja oh" He answered.

"what of you?" He asked.

"guy na Osun state them post me go oh" I put on a frown.

"na for which part of Nigeria Osun state dey sef?" Man foolishly asked.

"na for north Osun state dey" I answered.

"Flow!! How you go say Osun state dey for north" Baba jay said.

"leave Man make him dey ask nonesense question na" I said.

"Snoop what of you, where them post you go?" Baba jay asked.

"na Oyo state them post me go oh" Snoop answered with a frown as if Oyo state was Iraq.

"na Brainbox we dey wait for make we know where them post am go" I said.

"why una no ask me where them post me go na?" Man teased.


"okay where them post you go?" I asked after we laughed for 5minutes non stop.

"na Big boys cutz them post me go na" Man teased.

We all made a roof raising noise of laughter.

"but i go miss una oh" said Man.

"guy me sef go miss you oh, i go miss everybody oh" I said.

Mehn!!! I savoured with nostalgia the fun memories ab initio i met my friends. I went through the good, the bad and the u'gly with them.

I also went through the Sugar baby, the L101, the chop biscuit, the chop s'hit, the rice and beans, the Ozommiri, the Talley, the Tupaco and Kpatalico with them.

Well, like the saying goes; "twenty children can not play together for twenty year".


"shebi na on tuesday camp go open?" Snoop asked.

"na on tuesday na, that is next tomorrow" Baba jay answered.

"that mean say all of una go move tomorrow morning be that" Man said.

"but me go first reach Lagos oh, then by that tuesday morning i go from Lagos enter Osun" I informed.

"you don give Tupac him 5k for the bey-bey?" I asked Man.

Bey-bey means bet.

"i don give am oh, but na 4k i give am, i beg am" He answered.

"me sef na 3k i give am" I said.

"but Tupac na comfirm womanizer oh, how him take wayah Kate, Kate wey no dey give us face" I said.

"maybe him use touch and follow for her" Man said.

"Touch and Follow" is a Talley for Love, or you can call it Love portion.

"and Kate don Love Tupac well well now oh" Baba jay said.

True talk, Kate wasn't head over hills in Love with Tupac, she was head over mountains in Love with him.

"i go miss una oh" Man said for the umpteenth time.

"i no know how this Nekede go dey for me without una oh" He added.

"guy you and Tupac go dey run things na, and i hear say Bigie go soon come back to this Nekede, i hear say him don go beg the Buccaneer guys, so three of una go dey run things" Snoop said.


Suddenly Brainbox staggered into the room.

"where you dey come from? and wetin you carry?" I asked.

I could percieve he was s'kunk drunk.

"i dey come from school na?" He answered.

"where them post you go na" I further asked him.

"omoh! Na Taraba oh" He answered.

"where be Taraba?" I thought Taraba was in either Niger Republic or Sudan.

"i no know where Taraba dey oh" He answered.

"guy you no know where them post you go, how you go take go na? You go lost oh" Snoop warned.

"i no go lost, na Plane i go enter go" Brainbox said that because he was drunk. And we laughed.

"na your type dey enter plane? no be person wey don chop belle full dey enter Plane" said Man.

"wetin you carry for nylon bag sef?" Man asked.

"na my call up letter and Alomo" Brainbox still held the nylon bag firmly.

"wetin be Alomo na?" I asked.

"na one paper wey you go show them when you reach camp" Brainbox replied.

"ehenn!! Them no give me any Alomo paper oh" Snoop said.

"me sef oh" said Baba jay.

"me sef oh, Brainbox show us the paper make we see how e be na" I waited patiently, then he handed the nylon bag to me.

I opened the nylon bag, and saw a bottle of a drink and his call up letter. His call up letter was practically swimming in a pool of the liquid that smelt acoholic. I raised the bottle and on it was written "Kasapreko Alomo Bitters". That was when it dawned on me that the Alomo Brainbox was talking of was a drink and not a paper.

"Mumu! Your call up letter don soak for Alomo" I said.

The Alomo really damaged his call up letter. The call up letter that was supposed to be green in colour turned blue.

"this Alomo na correct drink oh" Man said as he drank the Alomo in the nylon bag, he almost drank Brainbox's call up letter too.


We drank several bottles of Alomo that night. That was the first day i drank that brand. (una don forget wetin Alomo do me for "Ibo boy wey like Yoruba"?)



We prayed for about 2hours early the next morning. Serious prayers for our NYSC year. After the prayer, Pkc preached to us.


I almost cried as i logged out of Nekede, and Owerri.

Leaving MAN WEY DEY REASON behind.




THE END.









HAPPY BIRTHDAY TO ME.




STILL I FLOW.
waoh..... Flowey...... U are 2 much bruv... I feel u mehn...
Re: Man Wey Dey Reason by Krinel(f): 8:21pm On Jun 24, 2013
Flow u be d gbam! I rate u pass chinua achebe n wole soyinka, ur d best nairaland writer ever, KUDOS!!!
Re: Man Wey Dey Reason by adeswagsdmj(m): 8:45pm On Jun 24, 2013
Been long i comment bt seriously u ar d bomb
Re: Man Wey Dey Reason by horpe132(m): 9:12pm On Jun 24, 2013
STILL WE FLOW !!![b][/b][size=8pt][/size]
Re: Man Wey Dey Reason by donem: 9:20pm On Jun 24, 2013
Felt the impact of this thread from over 2380 Nautical miles. Que Dieu vous le monsiur.
Re: Man Wey Dey Reason by Aghagba(f): 9:26pm On Jun 24, 2013
Flow tanks 4 always makn me hapi,i reali enjoyed man wey dey reason.flow may ur days be filled with joy,laughter nd happiness.still u flow

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by MrTroll(m): 9:34pm On Jun 24, 2013
texanomaly:
Yes, but sometimes I am afraid to learn the interpretation.
https://www.nairaland.com/1335891/learn-pidgin-english-nigerian-way

Let's go there!
Re: Man Wey Dey Reason by Habybullah(m): 6:56am On Jun 25, 2013
Going through this pages with nostalgia. This crazy feeling I ve never had in a long while, jst keeps bursting out! I felt a deep connection to d characters! In the end, I learnt that good friends don't let u do Stupid things alone. Its not up 2 us 2 judge our friends. We can occasionally make dem miserable bt when d chips re down, we all need a brainBOX n Biggie 2 lot if necessary, a Tupac n Tega 2 show us "d oda side of midnight" a baba Jay 2 provide back-up plan, a PKC fr devine intervention n finally, MAN WEH DE REASON 2 bail us out! Kudos FLOW!!! Dis story is deep! M jst wondering what m going 2 do with my life now that this story is over.

8 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 8:23am On Jun 25, 2013
After all said and done, lemme use dis opportunity to say Thank U to d only flow i know ...Flow1759
God bless u for putting smiles on our faces.......# flow of life!
Re: Man Wey Dey Reason by yemi2plus(m): 9:53am On Jun 25, 2013
Happy birthday bro
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 10:38am On Jun 25, 2013
OK good, bye
Re: Man Wey Dey Reason by chioma134: 11:10am On Jun 25, 2013
Thanks,Flow for this wonderful tale. Pls don't keep us waiting for too long. And happy birthday in arrears. How old r u now?
Re: Man Wey Dey Reason by chinedumo(m): 12:52pm On Jun 25, 2013
No offense at all.

I dey wait for isilove to show appreciation na in the spirit of the moment.

This story is so bona fide, kosher, brazen and unabashed.


flow take your story do season film.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:54pm On Jun 25, 2013
To everyone that read this story, i wish you guys all the best in your endeavors.

My next story is coming pretty soon.

4 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:55pm On Jun 25, 2013
chinedumo: No offense at all.

I dey wait for isilove to show appreciation na in the spirit of the moment.

This story is so bona fide, kosher, brazen and unabashed.


flow take your story do season film.

I don't think she can get off her high horse.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by SpicyMimi(f): 1:07pm On Jun 25, 2013
Habybullah: Going through this pages with nostalgia. This crazy feeling I ve never had in a long while, jst keeps bursting out! I felt a deep connection to d characters! In the end, I learnt that good friends don't let u do Stupid things alone. Its not up 2 us 2 judge our friends. We can occasionally make dem miserable bt when d chips re down, we all need a brainBOX n Biggie 2 lot if necessary, a Tupac n Tega 2 show us "d oda side of midnight" a baba Jay 2 provide back-up plan, a PKC fr devine intervention n finally, MAN WEH DE REASON 2 bail us out! Kudos FLOW!!! Dis story is deep! M jst wondering what m going 2 do with my life now that this story is over.
i love this post.


Flow thanks for this nice story, hope you guys still keep in touch?

I miss them all ardy... sad
Re: Man Wey Dey Reason by Kenfil(f): 1:30pm On Jun 25, 2013
happy bday mr Flow.just letting u know dat ur work is awesome....I cant get enof
Re: Man Wey Dey Reason by Ezeebube2(m): 8:20pm On Jun 25, 2013
flow1759: To everyone that read this story, i wish you guys all the best in your endeavors.

My next story is coming pretty soon.

Feeling d euphoria already. Cant wait man
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 8:24pm On Jun 25, 2013
flow1759: To everyone that read this story, i wish you guys all the best in your endeavors.

My next story is coming pretty soon.
grin grin grin ; I knew you wouldn't let us down.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 8:30pm On Jun 25, 2013
SpicyMimi:
i love this post.


Flow thanks for this nice story, hope you guys still keep in touch?

I miss them all ardy... sad

Yes we do. And we will always keep in touch.

I even talked to Man on phone today, he was telling me how sch is stressful.

He later got admission into Okoh poly.

Baba jay now works in Abuja.

Snoop is trading in Onitsha.

As for Brainbox, funny enough, he now drives a taxi in Lagos(no work na), i was with him a forthnight ago.

Pkc is still in Nekede, but after Man left, he sold Big boys cutz to Tupac and Bigie.

Bigie and Tupac is still leaving happily in Nekede.

7 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:03pm On Jun 25, 2013
Have any of u guyz check flow's new picture?
Re: Man Wey Dey Reason by SirNooz(m): 11:19pm On Jun 25, 2013
.
Re: Man Wey Dey Reason by SpicyMimi(f): 11:31pm On Jun 25, 2013
flow1759:

Yes we do. And we will always keep in touch.

I even talked to Man on phone today, he was telling me how sch is stressful.

He later got admission into Okoh poly.

Baba jay now works in Abuja.

Snoop is trading in Onitsha.

As for Brainbox, funny enough, he now drives a taxi in Lagos(no work na), i was with him a forthnight ago.

Pkc is still in Nekede, but after Man left, he sold Big boys cutz to Tupac and Bigie.

Bigie and Tupac is still leaving happily in Nekede.
soooo glad to know this! And am really happy for Man o! Ws worried abt his admission at first, feeling much better knowing this and also abt the welfare of others... I hope Man aint using his talley on lecturers lool May God bless Pkc for accomodating you all. smiley
i will never forget this story!

2 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by Odunharry(m): 11:37pm On Jun 25, 2013
chaii,flow e...i can tel aw u felt lyk,leavng pkc n man..



Flow i swear u 2 much...i av bn followng u 4m beginning of ds thread tl nw..God go make u bigger o
Re: Man Wey Dey Reason by Francuiz: 8:33am On Jun 26, 2013
4kizo: Have any of u guyz check flow's new picture?
How do i see flow's picture
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:49am On Jun 26, 2013
Francuiz: How do i see flow's picture
Via 2go
Re: Man Wey Dey Reason by Madawaki01(m): 10:10am On Jun 26, 2013
4kizo: Via 2go
shocked
Re: Man Wey Dey Reason by Madawaki01(m): 10:11am On Jun 26, 2013
4kizo: Via 2go
shocked. wAlahi....flow geh muscle oooo
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 10:13am On Jun 26, 2013
Madawaki01: shocked. wAlahi....flow geh muscle oooo
Okay, you know I got to see this...I don't know how. I want to see the 7th pack. wink Someone help me please.
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 10:26am On Jun 26, 2013
help...I see u Flow
Re: Man Wey Dey Reason by texanomaly(f): 11:49am On Jun 26, 2013
You know Flow, you could easily help me out here, by a simple PM. It's easy. I promise it wont hurt a bit. Try it.
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 11:53am On Jun 26, 2013
texanomaly: You know Flow, you could easily help me out here, by a simple PM. It's easy. I promise it wont hurt a bit. Try it.
what's up wif you na? You dey here while others don go... Abegi move out, I wan sweep floor abi film neva finish ni?

1 Like

(1) (2) (3) ... (102) (103) (104) (105) (106) (107) (108) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 56
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.