Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,104 members, 7,939,459 topics. Date: Wednesday, 04 September 2024 at 06:13 AM

Man Wey Dey Reason - Literature (51) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (554667 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (54) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by awodman: 8:30pm On Apr 28, 2013
Chaii!!!!!!!!!! So I finally join una reach dis page...
Flow u got me cracking up..u are such a good storyteller...

Nwannemus..may ur days be long alaka dt of methusalah,alaka unity
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 10:00pm On Apr 28, 2013
Rap maestro: Emperor, i don hear u Flow, which kine play be dat? Ehn? Shey u no know me again? I no dey eva 'bite jam' o, na oyinbo food na and i no dey like oyinbo food jorh.. if u talk say i 'bite Eba' now, i go gree with u.. Sumfin like 'Ebite'..
Jamb sweet doh, but na my last be dat, Admission next..

>
moreova, it seems i saw d original version of brainbox at my centre, big head, big mouth.. As dem dey ask question from him.. Na ''hmm hmm'' him dey use answer, i initially tot he was deaf and dumb, not until we got to class and d guy vomited two text books.. Na wa o

I thank God for you say you say dis Jamb go be ur last.

As u me, that year, i write Jamb sotey Jamb send me back my answers script say make i mark am by myself.
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 10:06pm On Apr 28, 2013
valboy20:

nawao...dx ya post sef
wetin do am?
Re: Man Wey Dey Reason by sosiq: 10:07pm On Apr 28, 2013
Update rest. Na angry
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 10:09pm On Apr 28, 2013
flow1759:

I thank God for you say you say dis Jamb go be ur last.

As u me, that year, i write Jamb sotey Jamb send me back my answers script say make i mark am by myself.
wetin dey do dat 'odè at d top' wey dey advertise himself.. Na?
Re: Man Wey Dey Reason by seunblack(m): 10:15pm On Apr 28, 2013
Wettin dey worry dis idiot phone advertiser self way jst dey use stupid advert occupy space?
Re: Man Wey Dey Reason by salaudol(m): 11:43pm On Apr 28, 2013
@ d phone advertiser, - na so BokoHaram go dey derail ur life wt bomb IF u continue this menace!

Flowa,
I go wound this guy o.
Re: Man Wey Dey Reason by SexyDuby(f): 11:51pm On Apr 28, 2013
flow1759:

my darling i no be Homo oh. Na Cashkiid wan r.ape me oh.
Lmao......I guessed as much too!
Re: Man Wey Dey Reason by SexyDuby(f): 11:57pm On Apr 28, 2013
Cashkhiid:
SexyDuby there is love in sharing na abeg no vex oh.... make we share flow together na wink wink
Abeg o......No Luv in sharing dis kinda tin. Hell No!

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:13am On Apr 29, 2013
salaudol: @ d phone advertiser, - na so BokoHaram go dey derail ur life wt bomb IF u continue this menace!

Flowa,
I go wound this guy o.

wound am.
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 12:22am On Apr 29, 2013
flow1759:

wound am.
evryfin don turn electronic now.. So una wan giv am 'E-wound' abi?
Re: Man Wey Dey Reason by Cashkhiid(m): 12:32am On Apr 29, 2013
Foxy_Ultimate:


You are begining to act like a gay... You better stop the joke cos it aint funny anymore...
It is only a joke man.... Nothing else! Thanks tho
Re: Man Wey Dey Reason by Cashkhiid(m): 12:37am On Apr 29, 2013
SexyDuby: Abeg o......No Luv in sharing dis kinda tin. Hell No!
grin
Yes ma our madam at the top!

1 Like 1 Share

Re: Man Wey Dey Reason by Fishoy(f): 11:02am On Apr 29, 2013
Mynd pls cm nd bann dis phone guy nau...his derailin is getin too much
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 11:07am On Apr 29, 2013
Dat guy wey dey advertise.. TFU, u dey crayy? *PISSED* where's pyguru when u nid it? Na wetin dem no send am, im go dey do
Re: Man Wey Dey Reason by purpinkx(m): 11:15am On Apr 29, 2013
PetDancer: i know it's pinkx that would complain...howfar sweetie
sunshine i'm good or so i tot . How you
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 11:39am On Apr 29, 2013
"Flow i go like join this una business oh" Baba jay said as we sat in a bar drinking one evening. "you go fit do dis kin business?" Man queried. "i go fit do am na" Baba jay assured.

I was imagining Baba jay selling necklace to a customer and suddenly Epilepsy attack struck. The customer would either run, ran or raned. Or all of the above.


After we had taken 4bottles each, some of us still took one for the road.


As we staggered home, our discussions were mainly r'ubbish. Some were building castle in the air of how they would be the richest man in Nigeria come what may, while others were building castle on land without foundation of how they would be the Nigerian Snoop Dogg.

"guys i go be the best musician for Nigeria, check me out, Snoop Black for life" Snoop said. "Snoop Black nahim be ur stage name?" Tupac asked. "yes na, na correct name na" Snoop replied.


"guys make we chop ABC this night na" Man suggested. "so only four bottles of Gulder wey you drink nahim make u wan mad, dem dey chop ABC?" Brainbox said. "no mind am, him no know ABC when him dey Nursery school nahim make him wan chop ABC now wey him don grow" I said.

"una no understand wetin ABC mean? ABC mean Akara, Bread and Coke" Snoop explained.

Akara, Bread and Coke. A perfect blend indeed.

"ok i go pay for the Akara" I volunteered. "me go pay for the Bread" Tupac volunteered. "i go pay for the Coke" Brainbox volunteered.

I was sure the A and B would come, but i wasn't sure the C would complete the alphabetical meal. Because, Brainbox would not possibly pay for Seven bottles of Coca Cola. Unless his name wasn't Brainbox but Doolina.

We bought the Akara and Bread from Mama Chigbo, not by L107, but Legally.

As we headed straight to Nkiru's shop to buy or rather L107 the Coke, my liver was turning Lily gradually.

I walked in Front boldly. Inspired by Five bottles of Udeme.


"Nkiru how market?" Brainbox said "as i take fine naso my market fine" Nkiru answered. "who dey decieve you say you fine? Your face wey be like s'hit wey dem fire catapult" I almost said.

Meanwhile, Tupac was loudly playing "Califonia Love" by Tupac Amaru Shakur on his phone.

"you be fine woman na" Baba jay who was dancing to the music said.

"make i help you hold this ur fine pekin" I offered. As she handed her baby to me, i closed my eyes praying to God for the Baby not to infect me with u'gliness.

"make we dance na" Baba jay said grabbing Nkiru. I couldn't tell the kind of dance Baba jay and Nkiru were dancing, if it was Salsa or Atilogu. We all cheered their funny dance step. Not we all, Brainbox was cheering something else. Mischief.

I felt something cold slid into my pocket. I looked and saw that it was a bottle of Coca cola.

Brainbox was at it again.

I watched keenly as he slid a bottle each into everybody's pocket, except for Bigie that he slid Four bottles because his trousers had so many pockets.

Baba jay continued dancing with Nkiru without thinking of the consequencies of his action. Maybe it wasn't him dancing, but the Star beer he drank.


The Boss suddenly came from nowhere. Haruna the Boss.

"walahi talai!! I don die today" He yelled. He never meant he was dead, he meant Baba jay was dead. "I" in Hausa intonation was mostly replaced by "You" and vice versa.

As he grabbed Baba jay by his shirt firmly, i prayed for Baba jay. My prayer was for his punishment to be mild.

"I dey dance with my wife ba? I dey mad?" Haruna thundered. "your own don finish today" Haruna threatened.

The next sound i heard was, "gbooooooaaaaaaaa!!" Haruna smashed a bottle on Baba jay's head.


I turned to see that the other guys had disappeared. They ran with the speed of light because they knew what Haruna was capable of.

Why i couldn't run was because of the baby or rather monkey i held.

"Nkiru abeg take dis ur monkey" i couldn't caution my mouth not to say that.

As i handed over the Monkey to her Ape mother, i saw that the Bottle Haruna smashed on Baba jay's head created little or no injury to his head.

Maybe it was because his head was as hard as rock.

"abeg sir, abeg oga Haruna, na play i just dey play with ur wife" i heard Baba jay pleading as i ran.

Or rather, I raned.

5 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by FoxyUltimate(m): 12:36pm On Apr 29, 2013
Hahahahahaha
Re: Man Wey Dey Reason by fujirice: 12:42pm On Apr 29, 2013
Of course you ranned! Hihhihihihihihihihihihihihihihihihi!
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 12:52pm On Apr 29, 2013
fujirice: Of course you ranned! Hihhihihihihihihihihihihihihihihihi!

my brother, I raned oh.
Re: Man Wey Dey Reason by plainmirror(m): 1:02pm On Apr 29, 2013
Flow!...flow!!.....flow!!!......


How many times did ℓ call Ʊ?
Biko stop stavin' me wit U̶̲̥̅̊я story naaa,upload asap.
Meanwhile thumps up bro
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 1:02pm On Apr 29, 2013
flow1759:

my brother, I raned oh.
are u still ranning
Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 1:37pm On Apr 29, 2013
Omo...u wan turn me to onye ara ni?
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 2:10pm On Apr 29, 2013
valboy20: Omo...u wan turn me to onye ara ni?

No, i wan turn you to wereh ni grin grin grin
Re: Man Wey Dey Reason by PetDancer(f): 7:22pm On Apr 29, 2013
purpinkx: sunshine i'm good or so i tot . How you
sunshine ni,sunshine ko.what of moonshine? Lolz.missed u love wink
purpinkx: sunshine i'm good or so i tot . How you
sunshine ni,sunshine ko.what of moonshine? Lolz.missed u love
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 7:52pm On Apr 29, 2013
Oga flow. U bailed urself wit ur legs
Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 8:49pm On Apr 29, 2013
You deserve award;

shey you belong to Nitrious family grin
ldkm,lrodf

(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (54) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.