Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,357 members, 7,950,747 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 08:58 PM

This Is Strictly For Ladies - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This Is Strictly For Ladies (2538 Views)

What Age Is Best For Marriage For Ladies And Guys? Your Opinion... / TEN Types Of Men Who Will Cheat On You No Matter What [must Read For Ladies] / 10 Signs He Wants To Marry You - For Ladies Only (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:45pm On Jun 08, 2008
buzy i just saw it oooo cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy eldee is naw a romantic guy,cos na romance moderator

eldee hope say u sabi romance cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:46pm On Jun 08, 2008
he better do . . . eldee sweetie, wey u dey?
u gat some explanation to do. tongue
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:47pm On Jun 08, 2008
eldee come and romance us abegiii,we need romancing and romancing grin grin grin grin
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:48pm On Jun 08, 2008
I no need romance o abeg. . . naija men romance are very dangerous
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:48pm On Jun 08, 2008
4Her:

I no need romance o abeg. . . naija men romance are very dangerous


hehehehehe . . na their kissing fear me pass grin
Re: This Is Strictly For Ladies by Airforce1(m): 7:49pm On Jun 08, 2008
incase u all forgot, today is sabbath day and we have to keep it holy till tomorow wey show go continue wink
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:49pm On Jun 08, 2008
i need romancing jare,eldee as u fine reach if u no know how to romance i go kill u

hope say u sabi kiss like person wey dey find gold for girl mouth lipsrsealed wink
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:51pm On Jun 08, 2008
jennykadry:

i need romancing jare,eldee as u fine reach if u no know how to romance i go kill u

hope say u sabi kiss like person wey dey find gold for girl mouth lipsrsealed wink

that one na sucide o . . for naija man?
u go just suffocate.
Re: This Is Strictly For Ladies by tope2000(f): 7:51pm On Jun 08, 2008
buzyDiva:


hehehehehe . . na their kissing fear me pass grin
grin grin grin grin grin grin grin
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:52pm On Jun 08, 2008
buzy naaaa u go enjoy d suffocating if d person sabi dig gold ruggedly inside ya mouth wink wink
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:53pm On Jun 08, 2008
seriously,

they kiss like their whole life depend on it. . .swallow ur whole mouth in the name of kissing.
haba
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:53pm On Jun 08, 2008
as if e no dey sweet u buzydiva wink wink
Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 7:54pm On Jun 08, 2008
na choppin of mouth kpomo be that kain kissing oooo
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:55pm On Jun 08, 2008
jennykadry:

as if e no dey sweet u buzydiva wink wink

wetin sweet for that?
when someone carry their spit rob ur whole face?
nasty, nasty, nasty, nasty angry
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:56pm On Jun 08, 2008
and u still dey allow them,and u say e no dey sweet u wink wink wink
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 7:57pm On Jun 08, 2008
lai lai . . .am allergic to naija men o
Re: This Is Strictly For Ladies by tope2000(f): 7:58pm On Jun 08, 2008
Seriously u guys are really choking me with laughter, pls stopppppp. it must be illegal 4 me to be laughing this much
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 7:58pm On Jun 08, 2008
if u r allergic buzy then how come u know their kissing skills so much wink wink wink
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 8:00pm On Jun 08, 2008
thats was all in the past.

behold, all things have become new now.

ever tried kissing den yankee african american guys? . . . yummy, its like they teach them kissing right at kindergaten tongue
Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 8:01pm On Jun 08, 2008
@ buzydiva
you're alergic to naija man kiss abi?
you neva see kissing be that na. . . .dem no sabi ova there ooo
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 8:01pm On Jun 08, 2008
shaaaarrrrraaaapppppp buzy them american or black american guys r too quiet for my likin in terms of kissing ,i love agbero in kissing ,because it takes me to planet mercury when kissing the



naija men, rugged kissers i hail ooooo,eldeee hope you're one wink
Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 8:03pm On Jun 08, 2008
@ jenny
ask ibk,. . . . .
buzydiva neva know how naija boys dey kiss na
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 8:03pm On Jun 08, 2008
saucekid:

@ buzydiva
you're alergic to naija man kiss abi?
you never see kissing be that na. . . .them no sabi ova there ooo

u would know cos u don kiss one of dem guys b4 shey?

@jenny,
don't blame abeg . . u been rolling with the wrong kind of guys.
bring Mr. Kadry and I go help u show am the right way grin
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 8:04pm On Jun 08, 2008
I sorry for Ibk o
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 8:07pm On Jun 08, 2008
sorryyy buzy MrKadry know say nobody,no girl for this universe sabi kiss reach jenniferkadry,so if i say make him try u,u no go sabi kiss well,this one wey u dey complain of naija rugged kissers,abeg mr kadry like them rugged hot and rough and trust me jenniferkadry has dat skill wink


like i said naija men a.k.a. agbero kissers i hail oooo

between wey eldee sef,eldee must come taste him kissing powers on buzy because fine boy like that wey no fit kiss na Bleep up oooo shocked
Re: This Is Strictly For Ladies by buzyDiva(f): 8:09pm On Jun 08, 2008
ok. . . make we wait eldee be dat now.
Re: This Is Strictly For Ladies by Nobody: 8:10pm On Jun 08, 2008
yes ooo,wey dat eldee sef angry angry c'mon come and show ya romantic skills since u r now a romancing moderator on dis forum

eldee na fine boy no pimples,unlike dat dat favococo husband wey i no know where him come from.hissss angry angry
Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 8:14pm On Jun 08, 2008
anyways sha,i dey happy with ibk kiss
Re: This Is Strictly For Ladies by onyinye2(f): 1:53am On Jun 09, 2008
wouldnt bother me. the men wouldnt even last. just ask saucekid smiley wink cheesy grin
Re: This Is Strictly For Ladies by Malinza: 3:08pm On Jun 10, 2008
Mmmmmmmmmmm il buy a vibrator!!
Re: This Is Strictly For Ladies by makavele: 3:17pm On Jun 10, 2008
Vibrator?

just plug electric wire into me, i go vibrate as well
Re: This Is Strictly For Ladies by Malinza: 3:21pm On Jun 10, 2008
;d

(1) (2) (3) (Reply)

What Do U Think Of Single Women? / When Looks Get In D Way / Belly Button. Turn Off Or Turn On

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.