Stats: 3,169,906 members, 7,876,446 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 05:22 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Sarcasm (13906 Views)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)
Re: Sarcasm by Nobody: 1:58am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK:That is low, for even you! Negro_Ntns:Meaning? |
Re: Sarcasm by Nobody: 1:58am On Aug 29, 2008 |
Negro_Ntns: leave d useless home economics somalia teacher,na for woman him dey get mouth achebe the english teacher ![]() |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 1:59am On Aug 29, 2008 |
mesmya: All angry biatches are feminist psychos. People like you should be strung up on a high crane, opened up surgically, explosives loaded carefully, and exploded high in the sky over an abandoned lake. Where all your dirty gut can rain down unrestrained. |
Re: Sarcasm by Nobody: 1:59am On Aug 29, 2008 |
richyblack u r a well abandoned yaba left retard wt no solution to ur junkie skull ![]() ![]() |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:00am On Aug 29, 2008 |
Uncle Richy, na here una dey? I don search for you tire. ![]() |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:00am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK: all dis grammar wey u google from google wont help u,show me proof,and stop acting like a child who's mother abandoned during breastfeeding to satisfy a dog ![]() |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:01am On Aug 29, 2008 |
Negro_Ntns: Aigh brother. No hard feelings, just having fun. |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:02am On Aug 29, 2008 |
sistawoman pls kick that lunatic man outta ur life,thanks ![]() |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:02am On Aug 29, 2008 |
davidylan: Omo boy, I just dey do rofo-rofo fight with mesmya. The gyal too stubborn, I dey try discipline am as im husband don give up ![]() |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:03am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK: ma hubby na real man wey give up,e come be u wey no sabi your left or right naim wan come caution me,go learn ABC first for kindergarten ![]() |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:04am On Aug 29, 2008 |
mesmya: Oooh, you dey sleep with dog? Abajo! No wonder this were dey vex since. Dog don give am belle. Chai. This is truly sad. Please stop the bestiality. I belong to PETA! |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:04am On Aug 29, 2008 |
mesmya:When she said she married a Nigerian man, I foresaw this kind of problems coming up. No be her fault, na olojukokoro naija men wan marry oyinbo women. |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:05am On Aug 29, 2008 |
Ruby_Pearl: Nne, na roforofo fight we dey do. Everything can be low o. |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:06am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK: yes ooo,no be ur family member teach me how to shag dog?its better for a woman to shag dog and be satisfired dan shag u with ur tiny 2inch willy willy,go for enlargement bros,ur manliness too small ![]() |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:07am On Aug 29, 2008 |
Ruby_Pearl: mydear sm naija men r full of shits,she has not seen anything,more is yet to come,she better wisen up |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:07am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK:*in a sweet innocent voice* Ok, carry on. But don't you want to be in the politic section instead? |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:07am On Aug 29, 2008 |
mesmya: Stop calling him your hubby. You don't love the poor fool. And he's leaving you very soon. As you don dey old, better meat full ground for am. Wetin the guy wan use old cargo like you do? Swegbe! |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:08am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK: na so ur papa take leave ur mama naim make her go enter 100 per night service for hotel,useless generation ![]() |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:09am On Aug 29, 2008 |
Ruby_Pearl: no he prefers exchanging words wt old cargo like me politics for wat?d child is more of a woman dan a man ![]() |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:10am On Aug 29, 2008 |
Ruby_Pearl: Okay now, my people in Pol Sec want me back! But we need to dey catch infested-pussy old hags like dis mesmya, and quarantine dem. Make dem no pollute the environment with their toxic fluids. Chai. Very dirty! |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:12am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK: see dis old man wey don dey near impotency dey call me old hag?wetin u dey find for pussy?na so u dey chop ur students own abi? ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Sarcasm by RichyBlacK(m): 2:13am On Aug 29, 2008 |
mesmya: You too talk, dat your useless, pako, under-Mile2-bridge marriage don taya. You just dey mark time - dey post 51 times a day ![]() Take a shower! The smell from your pussy don asquire IP address, dey transmit foul smell come dis end. Tufiakwa! |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:16am On Aug 29, 2008 |
RichyBlacK: yes naaa, ![]() ![]() ![]() |
Re: Sarcasm by KarmaMod(f): 2:16am On Aug 29, 2008 |
e jo o. Sisi, RichieBlack is not of the "baale tribe" E ma bu wa bayen |
Re: Sarcasm by Sisikill: 2:19am On Aug 29, 2008 |
Negro_Ntns: Hmmmmmmmmmm Slowly going my Knees Sensei, Mojuba! Jeje ni mo wa si yaju yin la oni Ewu Ogbon ti ewo koni fa ya oh. Okunrin to ju gbo awon Okun Nairaland lo. Oruko omo lo n ro omo Omo ajanaku kii yara Omo ti eya ba bi Eya lo maa jo Omo Ologbon nko? Ah Ologbon lo maa jo. Moju baaaa oh! Falls face to the ground. If I mistakenly insulted you in my forced Yoruba, please forgive me ![]() |
Re: Sarcasm by Sisikill: 2:21am On Aug 29, 2008 |
KarmaMod: Bwhahaha! I hope you don't mind if I borrowed this. . . ABAAAAAJO!! Emi naa ti ro ti ti, depression was starting to catch me. Thank you, aah! |
Re: Sarcasm by Nobody: 2:26am On Aug 29, 2008 |
Hmm, I don't know, somehow this thread is making me feel so grown up, seeing that my elder NLers are busy using words that young ladies like us wouldn't even imagine . ![]() ![]() |
Re: Sarcasm by NegroNtns(m): 3:44am On Aug 29, 2008 |
Slowly going my Knees Sensei walks to Sisi with his arm extended out to her, she reaches up with her hand into his, he pulls her up from her position Aiye a ye o, Oju o' ni ti e, Ire a to e wa, Bi o sen lo, to n' bo Alafia, emi gigun ati Idunu ko ma yi e ka, Sensei, pulls Sisi close in his embrace and presses a kiss to her forehead. You are a reincarnate and from today forward I shall call you "Moremi" ![]() |
Re: Sarcasm by sistawoman: 5:02am On Aug 29, 2008 |
just for the record Ruby . . . . . . , .I am not white |
Re: Sarcasm by Nobody: 5:10am On Aug 29, 2008 |
sistawoman:You're oyinbo jare. It does not necessarily mean you're white. I prefer to call them fifun |
Re: Sarcasm by nalijah07(f): 5:15am On Aug 29, 2008 |
sista - update please? |
Re: Sarcasm by AmakaOne(f): 7:40am On Aug 29, 2008 |
hmmm, na real wah for una, see as you have diverted the thread and turned it to a forum for insults? ![]() mesmya and RichyBlacK abeg cool down now. ahn ahn kilode? why must you guys stoop to this? @sistawoman. I hope things are going better for you. It is a very difficult situation you find yourself in and I hope God gives you the wisdom to make the right decision for all concerned. |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (Reply)
Black Vs Yellow Skin Ladies, Which One Do You Prefer (photo) / Underneath The Hijab (18+) / Nigerian Passport For Non-nigerian Spouse.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59 |