Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,212,484 members, 8,015,008 topics. Date: Wednesday, 27 November 2024 at 06:37 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nigerian Girls Cannot Kiss (17271 Views)
South African Girls Seem Cuter Than Nigerian Girls / Dependent Attitude Of Nigerian Girls In Relationships: Poverty Or Greed? / Nigerian Girls In The U.S. Are Lonely (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by CH3COO(m): 2:43am On Jun 21, 2008 |
Na halitosis deh suffer dem. |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 2:45am On Jun 21, 2008 |
@tetchiness, so wetin make i do then. abeg give me a bite of the forbidden fruit naa!!!!! |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by CH3COO(m): 2:47am On Jun 21, 2008 |
Abeg commot go find job do. Leave mama ijebu. Na soso kiss u wan shop? |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 2:47am On Jun 21, 2008 |
Mr hydrocarbon Wetin be halitosis oooo?? |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by CH3COO(m): 2:49am On Jun 21, 2008 |
Nnemooooo! Yu neva sabi that one before? Na rotten mout dem call halitosis. |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 2:51am On Jun 21, 2008 |
dudu19:Buy a plane ticket as soon as possible |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 2:53am On Jun 21, 2008 |
plane ticket?? go where oooooooooo |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 2:56am On Jun 21, 2008 |
dudu19:You think I go give my laptop screen a kiss? How do you want the kiss without seeing me in person na? Haba! Oya, I be winch, I go come fly to your window. location? |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by CH3COO(m): 2:58am On Jun 21, 2008 |
iya jebu wan karry styl take persin du juju. oya dude make yu go. |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 2:59am On Jun 21, 2008 |
abeg dey fly come now, i don dey fantasize oooo |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 2:59am On Jun 21, 2008 |
CH3COO:which one do you want? peace or. . ? I already noticed you na, leave me jare. na by force |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 3:00am On Jun 21, 2008 |
dudu19:lol! where r u na? |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 3:01am On Jun 21, 2008 |
@hydrcarbon, wetin be ur own;Even if she be iya ekiti self, i still wan kiss so make una mind ya bizz ooooo |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 3:02am On Jun 21, 2008 |
i live in london, |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 3:02am On Jun 21, 2008 |
dudu19: |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by DualCore1: 3:02am On Jun 21, 2008 |
aargghhhhh this dudu guy, plenty talk, 'nof talking yo, go get the lipz and make her beg for more. do ur thang! |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 3:03am On Jun 21, 2008 |
dudu19:and am in Zimbabwe na. . how do we make the trip? |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 3:07am On Jun 21, 2008 |
dat war zone? Na lie, ur profile say florida. |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 3:08am On Jun 21, 2008 |
dudu19: Zimbabwe, Florida na! I'm going to need you to come in the next 24hr |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 3:09am On Jun 21, 2008 |
come where? abi u dey london |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 3:11am On Jun 21, 2008 |
dudu19:lmao!! I am not in London oh, abeg! So you can't make itin the next 24hr? what a shame. . .and I was so much anticipating the kiss. see me kissing me pillow right now Oga o |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by dudu19(m): 3:12am On Jun 21, 2008 |
wherez zimbabwe, florida am lost |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Tetchiness(f): 3:14am On Jun 21, 2008 |
dudu19:you don't know? I am so pissed!! You see, I went thru all this trouble to look up London for you, and you wnt do the same for me? I must say goodbuhye now!! Our kiss was never meant to be |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by quickygirl(f): 3:30am On Jun 21, 2008 |
The skill of kissing does not simply consist of knowing how to maneuver your tongue inside a woman's mouth without hitting her tonsils. Rather, it involves the entire mouth -- the lips, tongue, teeth, and the rest of the body.Since women's lips are their number one erogenous zone, it's very important for men to leave a lasting, eroticized impression with women. Remember that if you French kiss her like no other, you'll probably get to kiss something else soon afterwards,, IF BETTER CHICK KISS YOU YOU PRICK GO BURST, iT INVOLVES THE REST OF THE BODY, U GUYS NO JUST DEY TRY!! |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by ojimboIV: 4:19pm On Jun 24, 2008 |
kissing in naija movies = french kiss meets sister act. i no fit shout!!! |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by chi21: 5:20pm On Jun 26, 2008 |
look guys i can kiss more than you even french kiss i can do |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by babalolas(m): 12:54pm On Jun 28, 2008 |
have you pay a visit to bayelsa? the girls there are just wonderful, very good at kissing and i hope you are not going out with the local girls |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by walemania(m): 6:55pm On Jun 28, 2008 |
bros na you never see corect girl ohhh, no just talk like that anyway nigerians like international paro pass local sha, i believe say na wetin do you be that, |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by topup: 6:34am On Aug 20, 2008 |
Hahahaha! We're all the same aren't we!! Kliplemet: I love, love, love kissing (and I know I'm great)!! |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by kofobode(f): 7:15am On Sep 04, 2008 |
then start a thread to teach them.that is better than this kind of thread |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by vemon: 4:50pm On Sep 04, 2008 |
think again bro, i've not had many girlfriends, but i had 2 that really could kiss, she just has to practice and put her feelings to it. |
Re: Nigerian Girls Cannot Kiss by Nella(f): 5:18pm On Sep 04, 2008 |
See all this boys oo, soo because una go South Africa go kiss albino wein call ger self White nahim make person no go hear word again abi?? Nigerian girls no sabi kiss, How many Nigerian girls una don kiss?? : " your neighbour house girl - Nº 1 Who be number two? *hiss* If them dey count people wein don kiss girl, una go count unaself join! Make una no shut up and stop disgracing urselfs here. your neighbour suffer herself carry house girl come from village, u run go do her, and now u come nairaland come dey cmolplain sayy "Nigerian girls cannot kiss" -- nonsense -- we cannot kiss, why u no go meet Sudani women make them kiss u?? I heard dey can kiss very well! *hiss* |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
My Boss Want Me To Do Him: And Am Not Gay. / Indian Guys ❤ / The Maximum Age Range For Partners In A Relationship
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |