Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,840 members, 7,930,907 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 11:37 AM

A Lesson In Church - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / A Lesson In Church (2524 Views)

A Lesson In Morals / Lesson In Marriage / Lesson In Lying (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: A Lesson In Church by sylve11: 5:18pm On Jan 23, 2009
error
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 6:38pm On Jan 23, 2009
romade:

Gabry it means Ark of Covenant & not potty
Spencer i dey fear to touch the annointed of God o

my bros, wetin happen na?

joy to us (wise) cos we refuse be fools this year grin

tonye-t:

SCCO, and Roman day, and angel gabriel


wetin dey do una sef

toilet brush, why u dey call my name any how, abi i chop ur yam? angry
Re: A Lesson In Church by sylve11: 6:47pm On Jan 23, 2009
spenchuks:


toilet brush, why u dey call my name any how, abi i chop ur yam? angry

lol, u dey must get something to talk Sir Spenky. grin
Re: A Lesson In Church by Hollysmile: 9:06pm On Jan 23, 2009
una don kuku ma forget about the joke entirely.
make una bone chuks, jor!
Re: A Lesson In Church by sylve11: 10:06am On Jan 24, 2009
We no go bone am, that guy na correct bobo. smiley
Re: A Lesson In Church by apotieri4(f): 11:53am On Jan 24, 2009
2 all of you whose got the hots 4 my name una well done, but actually e no easy 2 be the ark of convenant of GOD O, but the thing be say e get plenty advantages, all u have 2 do is to kill ur flesh if u know wetin i mean
Re: A Lesson In Church by romsky: 1:19pm On Jan 24, 2009
I live 2 leave others better than i found them
Re: A Lesson In Church by Gabry(f): 5:28pm On Jan 24, 2009
romade:

Gabry it means Ark of Covenant & not potty
Spencer i dey fear to touch the annointed of God o

apoti*eri:

2 all of you whose got the hots 4 my name una well done, but actually e no easy 2 be the ark of convenant of GOD O, but the thing be say e get plenty advantages, all u have 2 do is to kill ur flesh if u know wetin i mean

embarassed Eya pele ooo sad
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 6:57pm On Jan 24, 2009
Hollysmile:

una don kuku ma forget about the joke entirely.
make una bone chuks, jor!

omo see another name ur name go soon turn to devil's cry cool

sylve11:

We no go bone am, that guy na correct bobo. smiley

thank u my bros grin chei my head don swell
Re: A Lesson In Church by studio43(m): 8:14pm On Jan 24, 2009
them dey wyne u and u dey happy
Re: A Lesson In Church by sylve11: 8:28pm On Jan 24, 2009
Who dey wan am, make i look around, no body na.
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 12:47pm On Jan 26, 2009
studio43:

them dey wyne u and u dey happy

ehe! e consign u? e no easy to be wyned tongue
Re: A Lesson In Church by clemcykul(f): 3:42pm On Jan 26, 2009
no wonder u have an angle 90 bla bla bla shocked shocked grin
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 3:44pm On Jan 26, 2009
optimum pleasure guaranteed. why am i even answering u sef angry
Re: A Lesson In Church by romsky: 3:46pm On Jan 26, 2009
oh ho
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 3:47pm On Jan 26, 2009
oh ho for clemcy angry
Re: A Lesson In Church by clemcykul(f): 5:02pm On Jan 26, 2009
*hides face and laffs*
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 5:07pm On Jan 26, 2009
laugh, but don't fart grin
Re: A Lesson In Church by onax: 5:10pm On Jan 26, 2009
hmmm!!!!!!!! smiley
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 6:45pm On Jan 26, 2009
u wan shyte grin
Re: A Lesson In Church by Tonyet1(m): 12:29pm On Jan 27, 2009
yes him still dey wait make u leave the toilet grin grin

SCCO baba grin grin
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 12:45pm On Jan 27, 2009
tonye de toiletman. make sure u wash the toilet after onax finish shyting grin
Re: A Lesson In Church by Tonyet1(m): 12:59pm On Jan 27, 2009
thats true oh, maybe we should manufacture a toilet cleaner and call the name SCCO toiler washener, grin grin

men this is really funny grin grin
Re: A Lesson In Church by yysl: 1:17pm On Jan 27, 2009
ke ke ke ke ke ke ke grin smiley cheesy
Re: A Lesson In Church by clemcykul(f): 3:20pm On Jan 27, 2009
he laffs shocked grin grin

i no fit shout grin
Re: A Lesson In Church by sylve11: 11:13am On Jan 28, 2009
then mew na.
Re: A Lesson In Church by spenchuks(m): 1:02pm On Jan 28, 2009
wow wow wow!!! cool
Re: A Lesson In Church by dayamond(m): 5:14pm On Jan 30, 2009
this is

Re: A Lesson In Church by apotieri4(f): 8:52pm On Jan 30, 2009
Dayamond u are so so cute, av a frnd who looks lyk u n will nt mind a MARRIAGE wit ya?
Re: A Lesson In Church by sylve11: 10:58am On Jan 31, 2009
Apoti*eri,
is she as beariful as this girl?

Re: A Lesson In Church by Ben13: 11:39am On Jan 31, 2009
hobby undecided
Re: A Lesson In Church by sylve11: 12:03pm On Jan 31, 2009
Ok. wubbish has been hobby, wight?

(1) (2) (3) (Reply)

Second Opinions / how many years of your life have you spent on sleeping / Forget MTN & Their Plane, Recharge With Etisalat And Win A Whole Country!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 61
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.