Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,966 members, 7,980,470 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 03:28 PM

Naija Love Rhymes For Valentine - Literature (22) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Naija Love Rhymes For Valentine (62843 Views)

Must Read: Naija Love Part 1 (one) / Re: Naija Love Rhymes For Valentine / A Space For Peoms, Hot Rhymes, Quotes And General Sayings (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (40) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 8:32pm On Sep 21, 2009
Nice 1 dier mistress,
i luv dat ur rhyme business,

me self get 1 rhyme,
wey i give my frend wen e dey du prime,
by tomorow,
i go let una know. grin grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 8:33pm On Sep 21, 2009
Nice 1 dier mistress,
i luv dat ur rhyme business,

me self get 1 rhyme,
wey i give my frend wen e dey du prime,
by tomorow,
i go let una know. grin grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 9:11pm On Sep 21, 2009
@ FL Gators & Maedan

My o my, Oooh la la
So na me dey cause all these wahala
If una want, I go divide myself into 2 half
But abeg make una no fight on my behalf
See - dat part 2 thingy na long thing
Becos I don throw the script into dustbin
But nothin spoil, I go still dey drop flow
On top dis our pidgin rhyme love show
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by maedan(f): 10:19pm On Sep 21, 2009
@adebayo201
it's all good, take am on an easy pace
after all, slow and steady wins d race cheesy

@semid
make FL no hear say u talk am
she tell u say she don fall 4 ur charm?? grin
she get another bloke for her mind
so make u face one madam at a time tongue
anyway, na play we all dey play
after all, man no dey made of clay grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by Nobody: 6:11am On Sep 22, 2009
maedan:




lol@ FL Gators

which one be your own now grin
make dis one no cause us to row angry wink
as e be say semid come show im softer side
i no want am to now pack d love go hide
make im spread am for here, it's what we're here for cheesy
u supposed understand now, as u say u don enter love's core grin


LOL, me and you row? I think that's impossible shocked
Trust me, I'm not stupid enough to to getinto battle with you tongue
I be seeing the way you swirl that sword in defense
But the good thing is you only pull out the sword when someone utter you an offense

Me, I know my limit and I definitely won't try to cross it
Unless I'm ready to wallow in humiliation and defeat
But yea nau, I understand you want semid to entertain
us with his interesting artifact of love wey sweet like candy cane grin

semid4lyfe:

@ FL Gators & Maedan

My o my, Oooh la la
So na me dey cause all these wahala
If una want, I go divide myself into 2 half
But abeg make una no fight on my behalf
See - dat part 2 thingy na long thing
Becos I don throw the script into dustbin
But nothin spoil, I go still dey drop flow
On top dis our pidgin luv rhyme show

maedan:

@adebayo201
@semid
make FL no hear say u talk am
she tell u say she don fall 4 your charm?? grin
she get another bloke for her mind
so make u face one madam at a time tongue
anyway, na play we all dey play
after all, man no dey made of clay grin

hehehe abi o, tell am jare
I no fit leave my boo, make our love continue to shine like the sun's ray kiss
Which other madam semid get for him closet? shocked
Ahhhhh, I've been wondering and trying not to suspect

Does her name start with m and end with n grin
Yea yea, no gimme any kain story like you be nun tongue
You two do your thing and show us how love ought to be cool
Like ice and two cubes of sugar in a cup of tea tongue
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:15am On Sep 22, 2009
Deleted - Same as post below.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:16am On Sep 22, 2009
Time don reach make I clear d air
Me and Madam Maedan no be pair
Me and her just be good cyber buddy
And make I remind una se she get hussie
Em dey busy so e no dey too come around
But em dey keep em ear close to d ground
So abeg make una no spread rumour
If na joke, to me its lacking in humour - lol.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 8:54am On Sep 22, 2009
Unbelievable! I cant just believe it. Fl Gators, u ar a w-u-m-a-n. cool
I'm cumin 4 dat. Let me greet my imaginary baby 1st.

Baby,ntwrk may nt give us d chance 2 speak,
parents might nt want u nt 2 av my dick,
ppl might nt wnt 2 see us 2geda,
distance nd situation might keep us apart 4rm eachoda,
but wat matta is our luv which iz sweeta dan maltina,
dnt mind dem,
'll conquer dem,
'coz luv get pawa,
we sha go hipher.
Gud morin luv grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 9:00am On Sep 22, 2009
Yeh! I don break d law "rhyme in pidgin" cheesy

na luv dey shark me.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by maedan(f): 2:07pm On Sep 22, 2009



semid e don do, no use all ur power deny me
FLG just pull ur leg small, u come sting back like bee
I go use Gator's candy cane 2 give u some whips
The next time d words cyber-buddy cross those ur lips
As u dey shame for me, I go dey ashamed of you
Make I go find myself anoda e-baby-boo






































grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Ok, ok, make I stop to dey take una for a ride
As e be say semid no like to see the lighter side
Life na for the living, and love is for the giving
Nothing dey real for here, cos seeing is believing
Na just to keep to keep the thread going, so e no go dry
But if you no like the teasing, semid, i no go try am again lai lai
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 2:35pm On Sep 22, 2009
Maedan, its alright nothing spoil
No think se I dey vex and dey boil
And pls my post no be 1 of hate
I just wan set the records straight
So peeps no go think se we dey date
Like u said all na just play play & fun
So make we no bring out any gun
Becos na only we the fire go burn
After all said n said, I no fit deny u lai lai
Cos when my babe bin leave me & talk goodbye
And inflict me pain wey hurt pass sting of bee
You consoled me & was always there 4 me.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 2:35pm On Sep 22, 2009
Maedan, its alright nothing spoil
No think se I dey vex and dey boil
And pls my post no be 1 of hate
I just wan set the records straight
So peeps no go think se we dey date
Like u said all na just play play & fun
So make we no bring out any gun
Becos na only we the fire go burn
After all said n said, I no fit deny u lai lai
Cos when my babe bin leave me & talk goodbye
And inflict me pain wey hurt pass sting of bee
You consoled me & was always there 4 me.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 2:45pm On Sep 22, 2009
maedan:

[color=#770077]


semid e don do, no use all your power deny me
FLG just pull your leg small, u come sting back like bee
I go use Gator's candy cane 2 give u some whips
The next time d words cyber-buddy cross those your lips
As u dey shame for me, I go dey ashamed of you
Make I go find myself anoda e-baby-boo


mistress e kno good, coz he's ruud u want to find anoda boo.
y nt me  cheesy so dat we can destroy him
i av seen u av been caused an heart trauma, let me help by been an heart robber,
dnt mind semid, he just trying to be meed
go ahead and flog him sum whips, so dat next tyme he's going to shout that him lips. smiley
dnt show ur idiosyncrasy 'cos we are in the tyme of democracy
10x 4 ur usuall cooperation, i wont let u go unda love operation shocked shocked
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:33pm On Sep 22, 2009
@ Adebayo201

Shey na pidgin u dey speak abi na tongue?
Cos I no grab wetin u dey try talk for so long
Moreover, wetin concern u inside broda & sista matter
I hope u no be 1 of those wey dey engage in idle chatter
Look if dem send u 4rm my villa, go tell dem se I no dey
Becos I no know y u dey carry your bad belle come my way
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:33pm On Sep 22, 2009
? ?
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 4:36pm On Sep 22, 2009
? ?
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by maedan(f): 9:10pm On Sep 22, 2009


semid, is okay, u know say u be mr. Cool
"silence is the best answer" na d golden rule
make we all shake hands, no hard feelings
so temperature no go rise like MTN billings
grin grin grin grin grin grin grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by chic2pimp(m): 1:44am On Sep 23, 2009
maedan:



semid, is okay, u know say u be mr. Cool
"silence is the best answer" na d golden rule
make we all shake hands, no hard feelings
so temperature no go rise like MTN billings
grin grin grin grin grin grin grin


grin grin grin grin grin grin WONDERS SHALL NEVER END FOR NL SHA.

IRON MAEDAN DEY COMPOSE POEM? undecided ABI I SEE DOUBLE shocked shocked shocked shocked shocked
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by Nobody: 3:47am On Sep 23, 2009
semid4lyfe:

Time don reach make I clear d air
Me and Madam Maedan no be pair
Me and her just be good cyber buddy
And make I remind una se she get hussie
Em dey busy so e no dey too come around
But em dey keep em ear close to d ground
So abeg make una no spread rumour
If na joke, to me its lacking in humour - lol.
shocked shocked shocked shocked shocked I'm shocked to be reading this. . .
Somebody pinch me before my mind dismiss
The thought of thinking Semid actually understand a certain degree
of joke and humor. But oh then, one should not joke with cupid tongue tongue

LOL see this bobo sef, you be lucky man
if meadan decides not to ban
You with one of her look of "I don't want you"
Leaving you wallowing in your dignity residue

But on a serious note, my poem is going to be whack
tonight because my mind is so out of itself, trynna keep in track
of all my assignments. Trying not to be left behind
So I won't have to play catch up with my works assigned

maedan:




semid e don do, no use all your power deny me
FLG just pull your leg small, u come sting back like bee
I go use Gator's candy cane 2 give u some whips
The next time d words cyber-buddy cross those your lips
As u dey shame for me, I go dey ashamed of you
Make I go find myself anoda e-baby
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Ok, ok, make I stop to dey take una for a ride
As e be say semid no like to see the lighter side
Life na for the living, and love is for the giving
Nothing dey real for here, cos seeing is believing
Na just to keep to keep the thread going, so e no go dry
But if you no like the teasing, semid, i no go try am again lai lai


hehehehe, no mind semid, he too know
That I'm joking, just trynna play and show
That he has not lost his tone, rhythm, and words
once played, when heartbreak he could still afford.

adebayo201:

Unbelievable! I cant just believe it. Fl Gators, u ar a w-u-m-a-n. cool
I'm cumin 4 dat. Let me greet my imaginary baby 1st.

My dear, if you love time, don't waste it
Stick with your imaginary baby tongue
Can't afford to lose my vision
Not that I even have the desire to change my direction wink
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 5:12pm On Sep 23, 2009
See as una blast me left and right,
oh God, please cum nd show me the light,
meadan,u say make i mind my business,
wey i fink say u fit be my rhyme mistress,
gators, u say make i stick with my imaginary baby,
wen i fink u can help me to find my 1 and only.
I don see say truth is better,
i go sit don drink my pamie 4 5 later,shocked cool
semid,meadan nd gators, i fink say dis thin na play,
i dnt xpect it 2 end dis way.:-P :-C embarassed
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 5:13pm On Sep 23, 2009
See as una blast me left and right,
oh God, please cum nd show me the light,
meadan,u say make i mind my business,
wey i fink say u fit be my rhyme mistress,
gators, u say make i stick with my imaginary baby,
wen i fink u can help me to find my 1 and only.
I don see say truth is better,
i go sit don drink my pamie 4 5 later,shocked cool
semid,meadan nd gators, i fink say dis thin na play,
i dnt xpect it 2 end dis way.:-P :-C embarassed
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by maedan(f): 6:34pm On Sep 23, 2009


@adebayo201

it's alright, no need make you fret
And no think of flying off like say u be jet grin
as you dey, you don pass your initiation
In fact everyone go join me make dis declaration
Say you don become a bona fide member
Make sure you attend our get-together by December tongue grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 8:03pm On Sep 23, 2009
@ Adebayo201

Sorry jare, I just dey let off steam
No be se I no wan make u join our team
Normally, I dey very friendly n cordial
Infact 4 here, na me be d most jovial
It's just dat presently I dey depressed
So abeg, make u no dey too vexed.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 10:39pm On Sep 23, 2009
grin
i'm happy i dnt kno watin i fit talk,
so dat i dnt get struck,
una word touch me to sey e dey giv me knock,
like say i dön drink könk,
i see our friendship dey go higher,
like phcn cable wire, B)
make una promise say una go take me to chicago,
even 4rm dier we go go tokyo,
you,you,you and you,
i,m sure we kno go take chinedu cheesy cool
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by semid4lyfe(m): 7:22pm On Sep 24, 2009
Na your smile dey light my way
And your laughter dey make my day
I go like make u be my wife
So u go fit share for my life
I go dey responsive to your need
And I go everly dey do your bid
See - I loved u before I met you
And I don already know se u go be my boo
Although, I admit se I dey smitten
Me and u was already written
As 4 dream, I don see our love child
This one no be tale wey dey wild
Becos true true na only with u I wan grow old & grey
& lai lai, I no go take your luv 4 granted or take am play
I wan make u be the mother of my kid
So abeg talk YES,  make we go do the deed.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 7:13am On Sep 25, 2009
Omoge can u b my sweety,
2geda we go be honey,
na only u i go dey mamy,
cum my side i dnt want 2 b lonely,
we go spend our honey_mun 4 morroco,
frm dier we go go chicago,
go watch the match btw man u nd lazio,
b4 u'r born,i know u'll b my wife,
with u only i want 2 spend my life,
let me take u 2 Abuja nearest boutique,
i nd u wil branch Mr Biggs 4 a hot tea.
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by Nobody: 3:55pm On Sep 25, 2009
Ah ahn, adebayo, no be like that na, I no fit be rude like that
Okay, make I help you, I go look every corner to find you a fine cat wink
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 7:27pm On Sep 25, 2009
U don cum again oh, watin na.
Fine cat ko, fine gator ni grin
wetin dey shele,
y u dey hale,
du it,ma fi fale,
i get money, in short i b bale,
go ask uncle oshimole,
i first 'am reach ile_ife,
my father iz awujale,
hmmm, just parabulating arund cheesy
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by maedan(f): 7:52pm On Sep 25, 2009


@ adebayo201

na wa for u, u supposed dey happi dat
Gators come promise u a good fine cat
Anyone she suggest go dey highly recommended
As for me, I go make sure d choice dey well seconded cheesy!
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by Nobody: 11:54pm On Sep 25, 2009
adebayo201:

U don cum again oh, watin na.
Fine cat ko, fine gator ni grin
wetin dey shele,
y u dey hale,
du it,ma fi fale,
i get money, in short i b bale,
go ask uncle oshimole,
i first 'am reach ile_ife,
my father iz awujale,
hmmm, just parabulating arund cheesy
yayyyyyyyyyyy,  see his credential, resume of the highest bachelor
Oya, tell me which kain chic you fancy, and I'll find you one of the greatest splendor
Big chick, Slim chick, skinny face, round face
Just tell me and I'll dig her out of any hidden space

Do you prefer her to be grouchy or jolly
Some you can hold and call shawty
Or would you prefer a flirtatious babe
Or one well refined and well made

cheesy

maedan:



@ adebayo201

na wa for u, u supposed dey happi dat
Gators come promise u a good fine cat
Anyone she suggest go dey highly recommended
As for me, I go make sure d choice dey well seconded cheesy!

LOL, maedan, I don become match maker for here
Supposed to dey look high and low for his "dear"
The dude dey already get 15th wife for home
Now to come here dey act like his alone tongue grin
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by adebayo201: 1:09am On Sep 26, 2009
D 1 wey b lik u,
wey i fit cary go zuu,
seein u dey mak my heart wahala,
wen u bcum mine, i kno say u kno go cause me heart trauma, grin
me get 15th wife keh,
abeg dat 1 go mak my house gbeh,
me kno wat babe cat
wey go throw me dart,
hmmm, i kno want d 1 wey go dey buga,
if u can find d 1 wey go dey suga,
wahahi, i go give u xxxx, embarassed
wey go mak u wizzyes,
if na u_mak we start 4rm here,
so dat b4 we get THERE everybdy go don hear. shocked
Re: Naija Love Rhymes For Valentine by Nobody: 1:17am On Sep 26, 2009
rotfl. . . . grin
funny.

I don talk am say you dey waste your time
I'm happy being hooked to a prime tongue

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (40) (Reply)

Rhoda / Nephilim / Chimamanda Adichie: 16 Things You Did Not Know About Her

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 62
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.