Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,210 members, 7,991,534 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 08:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21834 Views)
Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 12:38pm On Jun 17, 2009 |
hmmm,thank u jare.abeg help me tok 2 am.i no even trust dat guy sef |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 12:54pm On Jun 17, 2009 |
tyty you should take my side, you're my sister na. Togeda we can change aunty's mind, bikooo Aunty wetin d guy do |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 1:32pm On Jun 17, 2009 |
teissys, i am ur sis to d call, dats y i wnt d best for u u bein a conductress is not ur fit yes we kno say recession dey, but e no suppose affect u reach like dat nw, understnd moi and aunty |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:37pm On Jun 17, 2009 |
i trust u |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 1:38pm On Jun 17, 2009 |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:47pm On Jun 17, 2009 |
Okay, make i think about it. But e no be easy o |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 1:53pm On Jun 17, 2009 |
its all 4 ur good dear,rmbr dat chief i told u abt nah |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 1:57pm On Jun 17, 2009 |
Chief Ben I guess |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 2:03pm On Jun 17, 2009 |
u wish |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:13pm On Jun 17, 2009 |
Ha, aunty dat chief dey too old. I know you only wan money, I cannot marry am |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 2:22pm On Jun 17, 2009 |
teissys:tessy tanx 4 loving me |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 2:24pm On Jun 17, 2009 |
hi tyty its been long , how are u? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:27pm On Jun 17, 2009 |
tyty has relocated to somalia, she got married to a pirate |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 2:31pm On Jun 17, 2009 |
ohh wat a pity tessy I dey look 4 wife oooo i and my ex wife lola baby don divorce so any vacancy |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:35pm On Jun 17, 2009 |
you no want iya sikirat again. . . .ashewo |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:39pm On Jun 17, 2009 |
@PeeJee; vacancy ke? Erm, I get one van but I already get driver and d conductor/tout be me so I no kno how to helep you o. Make I ask some relatives and friends den I'll get bak to you. Wait, you mean you and aunty lola. . . ? Ben20001: Wetin be d male name for ashewo? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 2:40pm On Jun 17, 2009 |
hmmmmmmmmmmmmm |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:42pm On Jun 17, 2009 |
Lol. . . both male and female na ashewo jor |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 2:43pm On Jun 17, 2009 |
teissys:well no wahala but that is not d kinda of vacany i meant am too much to be a driver nor conductor u can ask roma , ben or darlin lola ur aunty I am loaded just get back from a business trip from Uk , and u where asking for the title of ASHAWO its HE GOAT and that is BEN |
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 2:47pm On Jun 17, 2009 |
na wa o |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 2:50pm On Jun 17, 2009 |
N really waaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:52pm On Jun 17, 2009 |
@PeeJee, Lol I no fit shout, I have a sore throat |
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 2:58pm On Jun 17, 2009 |
sweet heart tessy come to my house i hv mentol to suit ur troat |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:04pm On Jun 17, 2009 |
Na wah |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:16pm On Jun 17, 2009 |
when will dis wah stop na |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:18pm On Jun 17, 2009 |
wen u don stop to dey bed wet |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:22pm On Jun 17, 2009 |
dat one na forever be that |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:39pm On Jun 17, 2009 |
tytylayor: You share bed or beddings? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:54pm On Jun 17, 2009 |
none of d mentioned |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:10pm On Jun 17, 2009 |
all of d unmentioned |
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 4:17pm On Jun 17, 2009 |
u dey my side |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:18pm On Jun 17, 2009 |
recession continues. . . . |
(1) (2) (3) ... (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) ... (29) (Reply)
Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Mermaid Found After Tsunami: Wow! / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |