Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,185,949 members, 7,927,836 topics. Date: Wednesday, 21 August 2024 at 11:28 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (25) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21645 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:20pm On Jul 27, 2009
and when ya ting refuse to grow for the second time?
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:01pm On Jul 27, 2009
See Michael Jackson for advice
Re: See Wat Recession Dey Cause by freeze1982: 4:04pm On Jul 27, 2009
;Das 4 me the recession is ok!!!!!
:e don help so of us discover our talent well,well.
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 5:16pm On Jul 27, 2009
olodo cheesy u call ya BRT ticket sales a talent?
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:10pm On Jul 27, 2009
lol cheesy niiiice Benny! cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:01am On Jul 28, 2009
D1KeleVra:

lol cheesy niiiice Benny! cheesy

My friend will you sharrap.?! What is nice about what he said? Mscheww!!!
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 1:23pm On Jul 28, 2009
check d next compound
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 1:40pm On Jul 28, 2009
Is where your Ololumi is hiding?
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:52pm On Jul 28, 2009
Check the nxt compound first. . . and let this be the last time u tell me to shattap angry . . . i don finish my juijitsu training o! i don bad up tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 9:23am On Jul 29, 2009
stowryy
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 9:30am On Jul 29, 2009
~dayo~oshodi goat~
na wa o
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:45am On Jul 29, 2009
Ololumi nor be lie o, if u see the guy face ehn u go vex call Orile goat join self cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 9:56am On Jul 29, 2009
shwuuuuu shocked shocked na so d boy fine reach shocked
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:58am On Jul 29, 2009
D opposite of fine
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 10:10am On Jul 29, 2009
so dickele na goat for oshodi

lmao!!!!! wat a life
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:14am On Jul 29, 2009
that is just too ugly, person wen obasanjo fit tag ugly make u self try imagin how the guy go be cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 10:45am On Jul 29, 2009
too bad
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:57am On Jul 29, 2009
person wen children go see, children go beging get convulsion as a result of fear and shock from him face cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:01am On Jul 29, 2009
sylve look yasekf for mirror first
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:01am On Jul 29, 2009
Dickele is not extremely ugly, he is just a bit ugly cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:08am On Jul 29, 2009
undecided
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:13am On Jul 29, 2009
poor d1
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 11:17am On Jul 29, 2009
na night d guy go com reply una
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:22am On Jul 29, 2009
It is cbase he will catch around here
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 11:38am On Jul 29, 2009
and u coz u no get house wey u dey slip
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:49am On Jul 29, 2009
Because you call under the bridge where you sleep a house, abi?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:56am On Jul 29, 2009
that's a concrete roof, it can neva fade.
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 12:06pm On Jul 29, 2009
shocked shocked shocked
Roof? Made of concrete? Ntsk
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 2:51pm On Jul 29, 2009
cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:58pm On Jul 29, 2009
clemcykul:

stowryy

It's true cool

sylve11:

that is just too ugly, person wen obasanjo fit tag ugly make u self try imagin how the guy go be cool

sylve11:

person wen children go see, children go beging get convulsion as a result of fear and shock from him face cool

teissys:

Dickele is not extremely ugly, he is just a bit ugly cheesy

clemcykul:

poor d1

sad sad sad sad sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by Gabry(f): 8:11am On Jul 30, 2009
Awww. . . WHy da sad face. Come hia si on ma lap make me pat you kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:32am On Jul 30, 2009
No, leave d boy alone. His ugly face don dey stress am real bad. Dats y he only comes around here wen everyone else has gone to bed cheesy

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) (Reply)

Best Jokes Of D Year.laughing Gas. / Ble Retires / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.