Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,185,962 members, 7,927,869 topics. Date: Thursday, 22 August 2024 at 01:21 AM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (23) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21646 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 12:13pm On Jul 14, 2009
@tyty
cleans eyes and continues peeping
Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:17pm On Jul 14, 2009
joins and peeps as well
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 12:18pm On Jul 14, 2009
Peeping Tom
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 12:18pm On Jul 14, 2009
punctures his eyes with needle**
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 12:25pm On Jul 14, 2009
Clemcy, I must say you have very interesting emoticons grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 12:28pm On Jul 14, 2009
wen my clumsy no fit use emoticons wey dey coperate with other gentle pipul
Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:29pm On Jul 14, 2009
takes the needle and punctures her bla bla bla,
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 12:30pm On Jul 14, 2009
clemcykul:

@tyty
cleans eyes and continues peeping

dis tym na ata ijosi i go pour for ur eyes and dat pesin wey wan join for d gbeborun
Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:36pm On Jul 14, 2009
strolls out singing wit new mails
money quick to go, money slow to enter whr money dey go o i dont know
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 12:41pm On Jul 14, 2009
*chop money with 2 hands, kick females with middle, money too sweet* cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by parki: 12:49pm On Jul 14, 2009
omo shun rap first, money no dey na wetin i dey try explain for here
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 1:04pm On Jul 14, 2009
problemses
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:42pm On Jul 14, 2009
is that the plural?
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:53pm On Jul 14, 2009
No. Truth is, Tyty has been a dunderhead eva since when we were kids. Don't be surprised
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:56pm On Jul 14, 2009
no wonder
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 3:21pm On Jul 14, 2009
but wanderer
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 3:36pm On Jul 14, 2009
Ben20001:

no wonder


ur lips r extra large cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:38pm On Jul 14, 2009
grin grin grin
XXL
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:42pm On Jul 14, 2009
Lol . . see them.
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 3:46pm On Jul 14, 2009
yes, I dey see una sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:50pm On Jul 14, 2009
with ya closed eyes. . No way!
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 3:51pm On Jul 14, 2009
tah!, na ur close am
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 3:53pm On Jul 14, 2009
What are you small boys seeing? *Searching for signal. . . Website found* Dis network sucks
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 4:11pm On Jul 14, 2009
big time cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 4:15pm On Jul 14, 2009
teissys:

What are you small boys seeing? *Searching for signal. . . Website found* Dis network sucks

kneel down there!, lack of respect
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 4:21pm On Jul 14, 2009
Teissys, hw u dey enter ur house

Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:25pm On Jul 14, 2009
what's this, tyty?
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:27pm On Jul 14, 2009
Nah, only thieves see d water, not me. D charm babalawo gave us d other tym you took me to him nah, have you forgotten?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 4:28pm On Jul 14, 2009
yeah, I can forget
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:47pm On Jul 14, 2009
Sic.k
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:50pm On Jul 14, 2009
why the dot?

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (29) (Reply)

Best Jokes Of D Year.laughing Gas. / Ble Retires / Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.