Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,238 members, 7,880,893 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 08:45 AM

Pix Talk - Jokes Etc (86) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113578 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (83) (84) (85) (86) (87) (88) (89) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by EfemenaXY: 8:20am On Jul 30, 2010
Pharoh, na true cynthoney talk

we wan cripple studio dis morning - so abeg, you go drex back small. . . cool
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 8:24am On Jul 30, 2010
i dont kw y d guy likes missing in action

STUDIO!!! carry ur two left legs come here!!!

make we finish wetin we start
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 8:27am On Jul 30, 2010
e don go kaka toilet . . .
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 8:31am On Jul 30, 2010
'morn Babes wink Wetin oga stud do this morning
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 8:36am On Jul 30, 2010
morning skyndyp! cheesy

Stadium dey rub us up the wrong way - na wetin im do be dat . . .
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 8:43am On Jul 30, 2010
show am pepper na grin
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 8:53am On Jul 30, 2010
trust me,pepper na small

wetin i go show am,e head no go take am cheesy
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 8:56am On Jul 30, 2010
ohhhhhhhhhhhhhhhhhh I'm so loving this!

Shouts: Studio! Studio!! - come here. You're a wanted man o!
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:00am On Jul 30, 2010
After u shout like a market woman finish, go buy paracetamol for Cynthoney shop take medik your head.

*Adjusts belt*

No matter how una plenty reach, non of una fit see my back. *beats chest*
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:07am On Jul 30, 2010
**'an she kicks him outta dis thread** tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:13am On Jul 30, 2010
With dat mosquitoe bow legs?
No make me laugh abeg
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:16am On Jul 30, 2010
try not to fall inside gutter this time sha tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:19am On Jul 30, 2010
Bad belle - na yo prayer be that?
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 9:19am On Jul 30, 2010
haba,studio,na wetin na?

u wan challenge black-belters like us,

U wan DIE?!!!

Efe can single-handedly finish u and if i join her,

wetin dey go dey sing for u go be

"till we meet again,at Jesus feet"

DONT TRY US!!!
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:20am On Jul 30, 2010
^^  Na reality no be prayer studio.  cool
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:24am On Jul 30, 2010
Action speaks louder that wordz.

Hey black belters, Make una no look down on me and do wetin una no go dey fit enough to tell how it all happened.

I'm important too. Lol
Re: Pix Talk by Pharoh: 9:28am On Jul 30, 2010
Studio CFR:

Action speaks louder that wordz.

Abeg shey you fit stick to pidgin english only? My six years old cousin dey read this thread, the small boy dey roll on the floor laughing ooo. grin cheesy
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:35am On Jul 30, 2010
Joke section- anything goes.
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 10:22am On Jul 30, 2010
IMPORTANT NI,IMPORTANT KO

go sleep Studio,na run u don dey run since

come,make we show u say khaki no be leather
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:25am On Jul 30, 2010
Lol. . .

or AC nor be FAN!!

grin grin grin
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:26am On Jul 30, 2010
Efemena_xy:

D1  lipsrsealed

U well so?  undecided undecided undecided

I dey fine. . . no be me buy the car for u smiley

Studio CFR:

I dont think so!

I no get ur time this morning
Re: Pix Talk by siapaya(m): 8:31pm On Jul 30, 2010
wink wink wink

Re: Pix Talk by lbotus(f): 10:09pm On Jul 30, 2010
Lol, grin
Re: Pix Talk by r231(m): 11:10pm On Jul 30, 2010
Guess whose before plastic surgery picture this is:

A - D1KeleVra

B - Studio CFR

C - Pharoh

text your answer to 66573 to win N20,000 grin grin grin

Re: Pix Talk by Kunbee: 11:15pm On Jul 30, 2010
Na studio ooooooooooooooooo, the hypertek nigga cheesy
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:17pm On Jul 30, 2010
Na all of the above jor!

all 3 of dem join grin
Re: Pix Talk by r231(m): 11:18pm On Jul 30, 2010
maybe we should vote grin
Re: Pix Talk by tayoast(m): 11:20pm On Jul 30, 2010
def studio
Re: Pix Talk by Kunbee: 11:23pm On Jul 30, 2010
Na me talk am first
Re: Pix Talk by r231(m): 11:24pm On Jul 30, 2010
Studio - 2

All of the above - 1
Re: Pix Talk by bibs(f): 11:29pm On Jul 30, 2010
can a vote revoke another?

*thats definitely not my Studio,he's uglier than that*

my vote: against the Stud's vote Gbam!
Re: Pix Talk by Pharoh: 11:46pm On Jul 30, 2010
Na who put my name for that kind of list? cheesy

(1) (2) (3) ... (83) (84) (85) (86) (87) (88) (89) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.