Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,307 members, 7,881,127 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 01:05 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113585 Views)
(1) (2) (3) ... (84) (85) (86) (87) (88) (89) (90) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by lbotus(f): 11:49pm On Jul 30, 2010 |
^^ haba, can't y'all see the lips? dat's studio for sure! |
Re: Pix Talk by r231(m): 11:53pm On Jul 30, 2010 |
Studio - 3 |
Re: Pix Talk by bibs(f): 11:58pm On Jul 30, 2010 |
*if i cant beat them_.* i'm with the majority, ok Its Studio CFR |
Re: Pix Talk by r231(m): 12:00am On Jul 31, 2010 |
and the winner is STUDIO here is the picture after surgery
|
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:03am On Jul 31, 2010 |
Meowwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww |
Re: Pix Talk by lbotus(f): 12:08am On Jul 31, 2010 |
surgery was a huge success!! ROTFLMAO , he's so cute. |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:14am On Jul 31, 2010 |
r231: Wetin come cause this one now? You chop fowl yn*sh? |
Re: Pix Talk by Pharoh: 12:19am On Jul 31, 2010 |
^^ Them done give studio the award so craw back to the fowl yansh wey you dey come out from. |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:21am On Jul 31, 2010 |
Stop talking sh#t like your head's in your a$s mhan |
Re: Pix Talk by Pharoh: 12:25am On Jul 31, 2010 |
You sure say na english u just speak so? |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:28am On Jul 31, 2010 |
You sure say na english u understand so? |
Re: Pix Talk by r231(m): 12:29am On Jul 31, 2010 |
Pharoh: no mind am |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:33am On Jul 31, 2010 |
^^It's not ur fault. . . that pile of crap ur neck is supporting is full of sh#t |
Re: Pix Talk by bibs(f): 12:36am On Jul 31, 2010 |
i go call police for una o
|
Re: Pix Talk by r231(m): 12:37am On Jul 31, 2010 |
D1KeleVra: dude whats with d abuse now its all a joke come on grow up mehn |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:44am On Jul 31, 2010 |
Na u dey center. . . feeling like DPO |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:48am On Jul 31, 2010 |
Cheii!! @Pharoh - me and u nor dey together again lai-lai the fact that dem even nominate u 4 dat pic (b4 surgery na complete turn-off) and to tink say I be wan give u my apple chop!! **shakes head in pity - man, we're sooooooooooooooooo over, nothing 4 u!!** |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:52am On Jul 31, 2010 |
Is that why u are vibrating? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:53am On Jul 31, 2010 |
The guy is officially dumped! |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:57am On Jul 31, 2010 |
I take God beg u. . . no dey feed me useless info. . . i don't want to have to assimilate that rabbish |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:58am On Jul 31, 2010 |
D1 Abeg, nor pi.s.s 4 body |
Re: Pix Talk by Pharoh: 1:49am On Jul 31, 2010 |
Efemena_xy: My Swit Hat he be like say you dey mistake me for studio abeg research those allegations well ooo. |
Re: Pix Talk by whiteroses(f): 7:19pm On Jul 31, 2010 |
lagos
|
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 7:38pm On Jul 31, 2010 |
Una no wan dey know una mate again abi See as the guy be sef - HIPPO! lol |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 7:39pm On Jul 31, 2010 |
Stud - you fit see d pic? abi u dey form (again)?? |
Re: Pix Talk by bibs(f): 7:41pm On Jul 31, 2010 |
lmao |
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 7:47pm On Jul 31, 2010 |
Efe- i no see anything , i just dey form. But the way people dey comment, tells me na something horrible lol Bibs my beautiful daughter- u don come again wit yo mischief bah |
Re: Pix Talk by bibs(f): 8:16pm On Jul 31, 2010 |
I, Bibs of joke section of nairaland, hereby dis-father Studio this minute. Hey everyone, i am up for adoption with immediate effect. Thank u. |
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:02pm On Jul 31, 2010 |
Do u need my signature |
Re: Pix Talk by siapaya(m): 9:09pm On Jul 31, 2010 |
|
Re: Pix Talk by siapaya(m): 9:10pm On Jul 31, 2010 |
Sorry double post, bad connection i had, |
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:11pm On Jul 31, 2010 |
Wetin be dis |
(1) (2) (3) ... (84) (85) (86) (87) (88) (89) (90) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |