Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,913 members, 7,872,954 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 05:19 AM

Pix Talk - Jokes Etc (90) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113518 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (87) (88) (89) (90) (91) (92) (93) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 6:38am On Aug 02, 2010
Efe retract dat statement or me and u go put leg for one statement - big boy like me.
My Gucci watch alone reach pay Bibs one year school fee'
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 7:47am On Aug 02, 2010
y ur wristwatch no go fit pay bibs school fees wen u carry ur pikin go yeye school wey dem dey chop akara from morny till night

i dey shame for u embarassed
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:13am On Aug 02, 2010
U DON HEAR OF VIVIAN FOWLER MEMORIAL SECONDARY SCHOOL BEFORE?

Go ask
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 9:17am On Aug 02, 2010
u too dey dream tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:20am On Aug 02, 2010
Na reality flashing babe.

Recognise!
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 9:25am On Aug 02, 2010
yes oh,i recognise say madness na ur 2nd name

keep dreaming,mon frere tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:31am On Aug 02, 2010
Ewu!
Thomas - if dem no see with dem eyes dem no go believe
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 9:36am On Aug 02, 2010
Aturu!!!

wetin u tink say i fit c where u dey?

abeg shift,make i c road,c pple wey stand tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 9:39am On Aug 02, 2010
Mkpi!

U see me for dream? Why u come dey envy me na?
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 9:44am On Aug 02, 2010
Abeg,wetin i wan envy for houseboy body?

Studio,e jor,fimile jare

i dont want b infested with ur craw craw tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 10:11am On Aug 02, 2010
Customer dey wait for u?
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 10:25am On Aug 02, 2010
ur head!
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 10:34am On Aug 02, 2010
Lol
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 10:45am On Aug 02, 2010
dont laugh too loud

so that i can kw wen tornado starts in nigeria! tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 10:51am On Aug 02, 2010
Ghana gurl- see yo scattered teeths like pig own
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 10:57am On Aug 02, 2010
hw u no go kw as pig teeth dey,wey pig na ur roommate

abeg,shift b4 thunder go blast ur head and ur piggy rommie own wink
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:01am On Aug 02, 2010
Biff!
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 11:07am On Aug 02, 2010
wetin i wan gain from that?!

abeg,go caress high-tension cable jare!!!
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:09am On Aug 02, 2010
The one nature connect put for yo chest?

Why not
Re: Pix Talk by cynthoney(f): 11:19am On Aug 02, 2010
c ur fried brain,yeye

come now,make u no shock die!!! tongue
Re: Pix Talk by zenus(m): 11:25am On Aug 02, 2010
;d

Re: Pix Talk by zenus(m): 11:26am On Aug 02, 2010
hmm

Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 11:46am On Aug 02, 2010
Lol pix talk.
Nairaland don make some people no dey know dia level again
Re: Pix Talk by bibs(f): 12:42pm On Aug 02, 2010
mek u dey ask pple wey see the pix tell u wetin dey
Mr. Studio-smart!
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:05pm On Aug 02, 2010
Lol
U dey fall my hand wit all dat picture - but dat one no go stop me from liking u
Re: Pix Talk by bibs(f): 2:25pm On Aug 02, 2010
^^ha ha ha yeye man



those wey fit see make una feel this pix:

Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:33pm On Aug 02, 2010
No make me throw u inside boot
Re: Pix Talk by bibs(f): 2:37pm On Aug 02, 2010
if e pain u carry ur head waka go cafe tongue
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 2:39pm On Aug 02, 2010
I be big boy- i no get all dat time
Re: Pix Talk by bibs(f): 2:45pm On Aug 02, 2010
indeed! and thats why u are using opera - free browser - for ur phone
gbogbo biz boi
Re: Pix Talk by Pharoh: 2:47pm On Aug 02, 2010
You no ask am which kind fone him dey use self? grin cheesy
Re: Pix Talk by bibs(f): 3:09pm On Aug 02, 2010
wu knows but i'm sure he's gonna lie about it

(1) (2) (3) ... (87) (88) (89) (90) (91) (92) (93) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.