Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,307 members, 7,881,133 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 01:09 PM

Pix Talk - Jokes Etc (88) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113586 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (85) (86) (87) (88) (89) (90) (91) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by bibs(f): 10:02pm On Jul 31, 2010
shift abeg mek i see that picture wella
afterall u cant see it tongue

Studio CFR:

Do u need my signature
[size=18pt]NO![/size]
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:21pm On Jul 31, 2010
I dey look am 4 pikin oooo grin
Re: Pix Talk by bibs(f): 10:27pm On Jul 31, 2010
over-availability dey worry me but u go buy form, write exam,
come for ineterview, then training and plenty other things
go to to my website for more info.thanks
Re: Pix Talk by bibs(f): 10:40pm On Jul 31, 2010
see me

Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:48pm On Jul 31, 2010
Na wa o! shocked shocked
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:51pm On Jul 31, 2010
bibs abeg no be that kind pikin i dey find oooo  tongue

See me see wahala . . . make pikin come dey control papa 4 him house lol.

So make i go through all those process because of pikin?  cheesy

Na gold the pikin dey shit for yansh?  grin
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:53pm On Jul 31, 2010
Bibs abeg i done do the mathematics i no fit adopt you ooo. grin

Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:56pm On Jul 31, 2010
^^ but you harsh nor be small o! grin
Re: Pix Talk by Pharoh: 10:59pm On Jul 31, 2010
^^ How i take harsh na my . . . [size=2pt]which title make i put there self tongue[/size] abi u no see all her pre-conditions lol .
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:04pm On Jul 31, 2010
Pharoh:

^^ How i take harsh na my . . . [size=2pt]which title make i put there self tongue[/size] abi u no see all her pre-conditions lol .

man make u talk sense! angry angry

nor dey confuse me dis nite embarassed

anyways, come off-topic make we resolve / finish our fight smiley
Re: Pix Talk by Pharoh: 11:09pm On Jul 31, 2010
^^ Make u2 stop to dey cut my leg and stop all these pretense abi na novice fronting. angry angry
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:11pm On Jul 31, 2010
Me ke??

I neva tosh u yet - & u don dey breath fire   wink

hmmm??
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:14pm On Jul 31, 2010
kids smiley
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:18pm On Jul 31, 2010
Papa angry angry

go sleep - 'tis way past your bedtime

hey, if u like - I fit read Alice-in-wonderland 4 u tongue
Re: Pix Talk by Pharoh: 11:27pm On Jul 31, 2010
^^ Na u get time for oshodi goat wey neva sleep.

Efemena_xy:

Me ke??

I neva tosh u yet - & u don dey breath fire   wink

hmmm??

[size=2pt]Sumtin dey about your eyes and smile already wey dey make me yori yori na.[/size] grin

He be like say u still get plans to hide me abi for some days llike u do those other people? grin cheesy
Re: Pix Talk by bibs(f): 11:42pm On Jul 31, 2010
sad somebody pls want me cos i just cant go back to Studio o

ok pikin for free 3,2,1__ going__
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:55pm On Jul 31, 2010
Pharoh:


[size=2pt]Sumtin dey about your eyes and smile already wey dey make me yori yori na.[/size] grin

He be like say u still get plans to hide me abi for some days llike u do those other people? grin cheesy

<smiles sweetly>

which other people? - abeg free me jor! cheesy cheesy

bibs:

sad somebody pls want me cos i just cant go back to Studio o

ok pikin for free 3,2,1__ going__

Men!! the craziness 4 dis thread dey escalate reach another level!!

babes, nor dey hawk urself 4 nland. besides if you beg Mr stud sweetly im go fit take u back under im umbrella. . . wink
Re: Pix Talk by bibs(f): 12:07am On Aug 01, 2010
i'd rather hawk myself than be with Stud
nobody respects him
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:09am On Aug 01, 2010
Jeez!! shocked shocked shocked

but nor be u dey seriously campaing for his release

abi 4 the mods to un-ban him??

wetin come change since then na??
Re: Pix Talk by bibs(f): 12:23am On Aug 01, 2010
micheal jackson in lagos??

Re: Pix Talk by Kunbee: 12:27am On Aug 01, 2010
Who is gonna rock me to bed
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:28am On Aug 01, 2010
ROFLMAO!!

MJ in Lagos?? Inside that kin bus??

una wan kill pessin for dis thread!!

nice 1 bibs cheesy cheesy
Re: Pix Talk by Pharoh: 12:47am On Aug 01, 2010
Kunbee:

Who is gonna rock me to bed

shocked shocked chineke meeeeeeeeeeeeeeeh
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:52am On Aug 01, 2010
^^ so u don resurface?? angry
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:55am On Aug 01, 2010
Pharoh:

shocked shocked chineke meeeeeeeeeeeeeeeh

Ewwwwwwooooooooooooooooooooooooooo shocked shocked
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:57am On Aug 01, 2010
^^lol

see slap
Re: Pix Talk by Pharoh: 1:38am On Aug 01, 2010
^^ which slap? undecided

She is my . . . . . sad
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 1:40am On Aug 01, 2010
c'mon be a man

and complete your sentence now
Re: Pix Talk by Pharoh: 1:42am On Aug 01, 2010
Kunbee:

Ewwwwwwooooooooooooooooooooooooooo shocked shocked

I am very very  . . . . . .  lipsrsealed  

Efemena_xy:

^^ so u don resurface??  angry

U were not responding fine . . . guess i will have to give it up then.
Re: Pix Talk by Kunbee: 1:44am On Aug 01, 2010
Where u dey
Re: Pix Talk by Pharoh: 1:44am On Aug 01, 2010
Efemena_xy:

c'mon be a man

and complete your sentence now

Not what you think dear

U are guessing the wrong connection between us.
Re: Pix Talk by Pharoh: 1:45am On Aug 01, 2010
Kunbee:

Where u dey

You dey that side?

(1) (2) (3) ... (85) (86) (87) (88) (89) (90) (91) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.