Stats: 3,171,402 members, 7,881,465 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 08:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Critical Condition (7704 Views)
Make Una See Me See Whahala Oo..(critical Condition) / nairalnder in critical condition ++ very sad pics / Critical Condition (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (Reply) (Go Down)
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:58am On Aug 08, 2010 |
I no get yo time. *Off to bed* |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:01am On Aug 08, 2010 |
hehehe I no talk am?? - see time wen pesson wan go sleep 11am and you go dey deny say you be Go church abeg!! |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:04am On Aug 08, 2010 |
When judgement day come, we go know who go first make heaven. Ok, later hater! |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:06am On Aug 08, 2010 |
**Scoffs** e be like say that your Trium phone don run out of credit (again) |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:12am On Aug 08, 2010 |
Whats the meaning of scoffs please?? My credit don dey run down- plus, i wan prepare Oat i dey hungry. |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:16am On Aug 08, 2010 |
<smiles sweetly> google am to find out! oh, I forgetĀ - your Trium phone dey restrictive. . . Okay, to scoff at means: To laugh mockingly at someone |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 11:29am On Aug 08, 2010 |
Efemena_xy: You wan blind my eye untop say you wan lower your eyebrow?. . . And why are you peeping at me? ![]() ![]() ![]() ![]() Anyways, I know I'm the best. You don't have to tell me that, but thanks all the same. ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:31am On Aug 08, 2010 |
Thanks- ok gotta run, dat trouble maker Tanimz don show. She be angel for look but her temper dey very bad. And me i be easy going dude wey dey always like stay outter trouble. Later hater lol |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 11:32am On Aug 08, 2010 |
Studio CFR: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Studio, how many times do I have to tell you that I am a peacemaker? ![]() |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:34am On Aug 08, 2010 |
^^really??!! ![]() ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:35am On Aug 08, 2010 |
U dey try bribe me now? |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 11:37am On Aug 08, 2010 |
Efemena_xy: You fall my hand sha. ![]() But as a peacemaker, I shall brush it off my shoulders and forgive you. ![]() ![]() Studio CFR: Who dey bribe you? No give me bad name abeg. ![]() |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:39am On Aug 08, 2010 |
Tanimz - you be babe like me I no go ever fall your hand - c'mon I'm joking wiff ya!! |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 11:40am On Aug 08, 2010 |
^^ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:56am On Aug 08, 2010 |
Lol tanimz i dey joke with u okay. |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 11:59am On Aug 08, 2010 |
So you don turn am joke? ![]() ![]() Okay oo. . . I hear you. ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 12:04pm On Aug 08, 2010 |
Stud go church na! Tell the Devil he's a liar. . . |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 1:23pm On Aug 08, 2010 |
Lol i no get yo time walahi |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 1:37pm On Aug 08, 2010 |
Lol! Okay then! |
Re: Critical Condition by AGISONLINE: 5:46pm On Aug 08, 2010 |
Nice joke guy. I will like to post it on facebook. |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 5:50pm On Aug 08, 2010 |
^^ You are free to do so. ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by Okijajuju1(m): 11:33pm On Aug 08, 2010 |
^^^ No he's not!! ![]() Those Jokes are copyright protected. He needs to pay to copy and paste our jokes. |
Re: Critical Condition by tanimz(f): 11:39pm On Aug 08, 2010 |
^^Thief! ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 12:05am On Aug 09, 2010 |
hehehe ![]() ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 3:53pm On Aug 09, 2010 |
Original always speak' for me- and why i no go blow? Guru like me- mtchew. @AGISONLINE, Thanks for liking my joke. My personal joke. I no wan hear story when i want my royalty. |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 12:44am On Aug 10, 2010 |
and I say: Na Wa O! ![]() ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 1:00pm On Aug 10, 2010 |
Na u sabi- basket mouth |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 1:46pm On Aug 10, 2010 |
hmmm. . . ![]() ![]() ![]() |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:40pm On Aug 10, 2010 |
Whatevs |
Re: Critical Condition by Ben13: 6:41pm On Aug 10, 2010 |
Post more jokes, pls. |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:42pm On Aug 10, 2010 |
Give me 48 hrs. And what if i dont? Lol |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 8:07pm On Aug 10, 2010 |
THREAD LOCKED!! **That's what's gonna happen if u don't post more jokes like he says. . .** ![]() |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (Reply)
How People Eat Chicken / Funny Expectation Vs Reality Memes / Funny Memes, Pictures. Kindly Share Yours And Let The Fun Begin.
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |