Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,401 members, 7,881,459 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 08:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Critical Condition (7701 Views)
Make Una See Me See Whahala Oo..(critical Condition) / nairalnder in critical condition ++ very sad pics / Critical Condition (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:54pm On Jul 05, 2010 |
Na your prayer be dat? |
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 6:59pm On Jul 05, 2010 |
lol |
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 8:32pm On Jul 05, 2010 |
Re: Critical Condition by dani1luv: 8:45pm On Jul 05, 2010 |
LOL nah wa o? . .You try Studio |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 12:48am On Jul 06, 2010 |
Peace be unto those wey dey respect me. Lol |
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 12:17pm On Jul 06, 2010 |
^^Jesus loves you. . . but i think your a glorified he-idiat! |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:55pm On Jul 06, 2010 |
I dey count am oh. Lol |
Re: Critical Condition by Kunbee: 12:27am On Jul 07, 2010 |
I like dis just like i like big bootay |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 6:31am On Jul 07, 2010 |
Atleast one of the bad belle's for dis section like ma joke. I get mouth, but i cant shout. Lol |
Re: Critical Condition by Kunbee: 10:25pm On Jul 07, 2010 |
Atole ni e |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 7:14am On Jul 12, 2010 |
How u take know? Lol |
Re: Critical Condition by Kunbee: 4:57pm On Jul 17, 2010 |
You dey smell of piss |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 5:04pm On Jul 17, 2010 |
I no know who say make i spread my clothe near ya own |
Re: Critical Condition by Kunbee: 5:12pm On Jul 17, 2010 |
I still dey get admirers u nko |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 5:18pm On Jul 17, 2010 |
U are very young and ripe - naturally endowned front and back, u supposed get admirers. |
Re: Critical Condition by Kunbee: 5:37pm On Jul 17, 2010 |
Ose my dia |
Re: Critical Condition by clemcykul(f): 10:31am On Jul 19, 2010 |
studio ur dear? lol u dont know who u are calln ur dear |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:35am On Jul 19, 2010 |
Lol! Dem just dey jealous me - mtchew |
Re: Critical Condition by clemcykul(f): 11:52am On Jul 19, 2010 |
how we no go jealous ur bald head |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:55am On Jul 19, 2010 |
Stay on topic clem |
Re: Critical Condition by Dyt(f): 11:55am On Jul 19, 2010 |
he he he so studio get bald head? Na real wa o |
Re: Critical Condition by sylve11: 12:19pm On Jul 19, 2010 |
na today u know? him get am from birth. we dey call that type baldmark |
Re: Critical Condition by D1KeleVra(m): 12:22pm On Jul 19, 2010 |
na wa |
Re: Critical Condition by sylve11: 12:43pm On Jul 19, 2010 |
4 life? dear, life is not easy |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 1:32pm On Jul 19, 2010 |
Lol |
Re: Critical Condition by skyndyp(f): 1:45pm On Jul 19, 2010 |
Birds of a feather |
Re: Critical Condition by clemcykul(f): 4:12pm On Jul 19, 2010 |
craze 2dega |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:26am On Jul 20, 2010 |
Lol |
Re: Critical Condition by Dyt(f): 11:31am On Jul 20, 2010 |
na wao |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:34am On Jul 20, 2010 |
Bend down make i climb u |
Re: Critical Condition by Dyt(f): 11:38am On Jul 20, 2010 |
na unda u i wan cm |
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:50am On Jul 20, 2010 |
Mmmmmm lol |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)
How People Eat Chicken / Funny Expectation Vs Reality Memes / Funny Memes, Pictures. Kindly Share Yours And Let The Fun Begin.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |