Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,969 members, 7,873,108 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 08:10 AM

Critical Condition - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Critical Condition (7693 Views)

Make Una See Me See Whahala Oo..(critical Condition) / nairalnder in critical condition ++ very sad pics / Critical Condition (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: Critical Condition by cynthoney(f): 2:40pm On Aug 02, 2010
abeg,no b that kind of dear oh

c me c tortoise oh

abeg,go wear cloth b4 u talk to me

c im black a.s.s tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 2:48pm On Aug 02, 2010
If i talk my own now u go say i corrupt lol
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 2:54pm On Aug 02, 2010
abeg,no talk oh,

i be God pikin oh,

na d one wey u spoil me na im i talk so,

i no kw bad tin oh wink
Re: Critical Condition by tanimz(f): 3:56pm On Aug 02, 2010
Nawa for this poster sef. undecided

cynthoney, are you Efe?
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 4:00pm On Aug 02, 2010
im not

y wud u say that?
Re: Critical Condition by tanimz(f): 4:01pm On Aug 02, 2010
Was just wondering, you write the same way.
Re: Critical Condition by cynthoney(f): 4:15pm On Aug 02, 2010
really?

didnt notice
Re: Critical Condition by tanimz(f): 4:19pm On Aug 02, 2010
Yeah.
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 4:33pm On Aug 02, 2010
Lol hhmm
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 10:12pm On Aug 02, 2010
tanimz:

Nawa for this poster sef. undecided

cynthoney, are you Efe?

Nah, Tanimz she's not

but we do have 1 thing in common: to cripple nland's chief derailer called Stadium tongue
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:37pm On Aug 02, 2010
Lol una never plenty reach to cripple me
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 10:39pm On Aug 02, 2010
angry angry

Nor forget say na me bring you come Lagos from village - wen u come dey form big-boy for hia!!

if u make 2 much noise - highest I send you back to Nsukka

Stadium Alias Solomon Ndibusi Okonkwo u nor fit do shi-shi!!
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:41pm On Aug 02, 2010
Na yo names be that?

Solomon okonkwo lol
Re: Critical Condition by Dyt(f): 10:42pm On Aug 02, 2010
studio darlin e b lyk say i don miss u cm mk we go inside room i don learn new style now
Re: Critical Condition by Dyt(f): 10:44pm On Aug 02, 2010
dyt rushes 2 d bedroom lays d bed n lays sexily waitin 4 studio
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:45pm On Aug 02, 2010
Lol mmmmm
Re: Critical Condition by Dyt(f): 10:51pm On Aug 02, 2010
now cm over ere baby
dyt draws him nearer wit his tie
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 10:56pm On Aug 02, 2010
U wan rape me? Lol
Re: Critical Condition by Dyt(f): 11:00pm On Aug 02, 2010
dont say dat again baby
dyt raises er knee 2 his kini n touches him softly
den studio grabs my a.s.s n says baby v missed u so much

curtain closed









dis na real wa o
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:05pm On Aug 02, 2010
Dials 911
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:09pm On Aug 02, 2010
**knocks on door**

Dyt! Open make I come inside na - I wan snap pishur of una 2 in action cool
Re: Critical Condition by blacksta(m): 11:12pm On Aug 02, 2010
Dyt -

u r cheating again - how many times
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:14pm On Aug 02, 2010
Take style confess sey the thing dey hungry u and dat u wan come receive yo own share of the annoi'ting
Re: Critical Condition by blacksta(m): 11:16pm On Aug 02, 2010
Studio CFR:

Take style confess sey the thing dey hungry u and dat u wan come receive yo own share of the annoi'ting

Why not - oil flows from the top down
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:17pm On Aug 02, 2010
Black, u are a slow fella - and i'm a go getter.

Yo babe dey trip for me. Lol
Re: Critical Condition by blacksta(m): 11:18pm On Aug 02, 2010
which one /
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:19pm On Aug 02, 2010
@CFR: trust me, I know say you nor fit do shi-shi

besides, na the contract 4 ur head I dey interested in - not the s.ex in the dark u wan do with dyt  tongue
Re: Critical Condition by Dyt(f): 11:21pm On Aug 02, 2010
black,me cheat?
No?
neva?
Wit studio? Lailai
me i jst wan help am do e hm work ni o
Re: Critical Condition by blacksta(m): 11:22pm On Aug 02, 2010
ok Dyt


i want renounce everything you have for Studio in public
Re: Critical Condition by StudioCFR(m): 11:24pm On Aug 02, 2010
See as babes just dey fall ontop me from every corner. Lol


Black i don finish with u yo babe- she dey come meet u now.
Thanks ehn
Re: Critical Condition by EfemenaXY: 11:24pm On Aug 02, 2010
**this looks to be interesting**

**adjusts seat to a comfortable position - and listens attentively**
Re: Critical Condition by Dyt(f): 11:26pm On Aug 02, 2010
studio is nobody 2 me
i jst dey help
so 4rm now on its me n u
oya meet me 4 rm

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (13) (Reply)

How People Eat Chicken / Funny Memes, Pictures. Kindly Share Yours And Let The Fun Begin. / Check Out The Difference Btw Mrs. M. Obama And African First Ladies (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.