Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,254 members, 7,887,730 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 01:00 PM

Messi And Kaka Chat After World Cup - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Messi And Kaka Chat After World Cup (997 Views)

Messi Vs Kaka / Messi And Kaka- Post World Cup Conversation / 61 Years After World War 2 (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Messi And Kaka Chat After World Cup by hasyak(m): 12:59pm On Jul 26, 2010
Messi; bros how far na

Kaka; i dey oo

messi; e get as dis world cup take be O

kaka; walahi i no know wetin happen

messi; una own better, guy na 4-0 dem hama us, i no fit score goal, me wey be world footballer?

kaka; ur own beta now, me wey dey tear me Red card wey i neva c b4 4 my life. no b u only no score na, rooney upon all d run no c net, but i pity torres they almost turn him to bench warmer cos himself no fit score

messi; una lucky say no b germany una meet, i no even c ball play sef. when gerrald tell me how d germans dey play i think sey na lie e dey lie o, those guys most b on drugs

kaka; but 4-0 too much sha, wetin happen

messi; just thank god una no meet those machine, dey just take us do yeye.

kaka; wetin maradona come say

messi; d guy cry no b small, come blame us say we Bleep up
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 1:01pm On Jul 26, 2010
U try
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 5:09pm On Jul 26, 2010
smiley I think directions should be given to where the joke is. . . a link can be provided maybe? smiley smiley
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by Amigoz(f): 5:32pm On Jul 26, 2010
D1KeleVra:

smiley I think directions should be given to where the joke is. . . a link can be provided maybe? smiley smiley


cheesy cheesy
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by dani1luv: 8:09pm On Jul 26, 2010
You try!
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by jamace(m): 8:40pm On Jul 26, 2010
Dis joke dey kampe o grin grin.
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by blacksta(m): 9:20pm On Jul 26, 2010
D1KeleVra:

smiley I think directions should be given to where the joke is. . . a link can be provided maybe? smiley smiley

Chatting shi t as usual grin

Love u bro - No hard feelings
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by EfemenaXY: 9:36pm On Jul 26, 2010
@blacksta - u nor dey try self

at least make you try encourage the guy na cool
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 9:37pm On Jul 26, 2010
lol @ blanksta. . . take ya time o
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by larayat(f): 10:44pm On Jul 26, 2010
nyc joke.
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:49pm On Jul 26, 2010
Layara and jummy

Studio baby
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by obumselu: 11:02pm On Jul 26, 2010
i like ur work so nice. very funny Guy
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by hasyak(m): 10:20am On Jul 27, 2010
D1KeleVra:

smiley I think directions should be given to where the joke is. . . a link can be provided maybe? smiley smiley

to where
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:21am On Jul 27, 2010
. . . the joke smiley u can paste it on this thread
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:22am On Jul 27, 2010
U don come wit yo mischi'f abi
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:24am On Jul 27, 2010
Guy watch ur tongue! Na u i dey talk to? No so some people dey merge with stray bullet
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by hasyak(m): 10:28am On Jul 27, 2010
D1KeleVra:

smiley I think directions should be given to where the joke is. . . a link can be provided maybe? smiley smiley

to where
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:28am On Jul 27, 2010
No weapon fashioned against me shall prosper.
Lol
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:40am On Jul 27, 2010
Who go wan fashion weapon for use against useless person? grin
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:45am On Jul 27, 2010
Na life u dey live so?
U don too frustrate - do yourself a favour, Go climb high tension
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by sylve11: 10:47am On Jul 27, 2010
dat na last samurai then. . . u bad grin cool
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by D1KeleVra(m): 10:48am On Jul 27, 2010
^^orobo buttie bolo shattap

stud9:

Na life u dey live so?
U don too frustrate - do yourself a favour, Go climb high tension

lol why? u wan make i bring u down from the high-tension? i no be super-hero guyo grin
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 10:50am On Jul 27, 2010
Messi and kaka
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by sylve11: 10:58am On Jul 27, 2010
uhummmm cool
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by Okijajuju1(m): 6:53am On Jul 28, 2010
Why dis guy come remix my joke na??  angry

Ehn no dey fear?! Upon say I copryright protect the joke.

Make una no mind am at all, see the link to the original joke;

https://www.nairaland.com/nigeria?topic=480083.msg6397345#msg6397345
Re: Messi And Kaka Chat After World Cup by stud9(m): 6:54am On Jul 28, 2010
No be naija u dey

(1) (Reply)

Be Observant / Valentine, Wake Up Guys! / What Will You Do?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.